tooXclusive
  • Home
  • A – Z Music List
  • Songs
  • VIDEOS
  • News
  • Advertise
  • Contact Us
    • Disclamer
No Result
View All Result
  • Home
  • A – Z Music List
  • Songs
  • VIDEOS
  • News
  • Advertise
  • Contact Us
    • Disclamer
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
  • Home
  • Songs
  • HOT!!
  • Artists A – Z
  • News

Joeboy – “Focus” (Song)

by Tomiwa
Jun 23, 2022 | 09:10
in A-List, Lyrics, Songs
0
399
SHARES
2.3k
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter

Joeboy Focus

‘Baby’ & ‘Beginning’ crooner, Joeboy (Young Legend) returns with another banger titled “Focus”

Joeboy continues his ascent with his debut album, “Somewhere Between Beauty & Magic“, a celebration of love in its myriad forms , “Focus” is a track off the project… Listen and Enjoy!

LYRICS

Oo no no ye ye ye
It’s MOG

Focus, sey me I dey try focus
Girl na you dey scatter my thinking oh
And I no dey know wassup

Sey you for let me know, wetin dey your mind
And I go let you know, wetin dey my mind
So we fit both know
Wetin we dey find
Straight to the point make we no waste our time

Sey you no need to dey buga
You no need to dey form
And you only need to let me know
If I’m the one you want

Sey you no need to dey buga no no
You no need to dey form
And you only need to let me know

Tori moti
Moti moti moti moti moti
Moti shayo
You driving me crazy
I’m feeling so lazy

Tori moti
Moti moti moti moti moti
Moti baby
You driving me crazy
I’m feeling so lazy yeah

To like person no be crime
And if you like person show your sign
I know sey I be player those times
Oh no

So you for let me know, wetin dey your mind
And I go let you know, wetin dey my mind
So we fit both know
Wetin we dey find
Straight to the point make we no waste our time

Sey you no need to dey buga
You no need to dey form
And you only need to let me know
If I’m the one you want

Sey you no need to dey buga no no
You no need to dey form
And you only need to let me know

Tori moti
Moti moti moti moti moti
Moti shayo
You driving me crazy
I’m feeling so lazy

Tori moti
Moti moti moti moti moti
Moti baby
You driving me crazy
I’m feeling so lazy ye

To like person no be crime

Sey you for let me know wetin dey your mind
And I go let you know wetin dey my mind
Wetin we dey find
Straight to the point make we no waste our time
Ahh ahn

Watch The Song Lyric Visualizer below,

[youtube]https://youtu.be/v_v0rGQ8Zv8[/youtube]

Copy
Joeboy x GuiltyBeat - "No Love"

Joeboy x GuiltyBeat – “No Love” (Song)

Jun 26, 2022 | 09:29
DJ Neptune Nobody (Amapiano) Mr Eazi, Joeboy, Focalistic

DJ Neptune – “Nobody Amapiano” ft. Mr Eazi, Joeboy, Focalistic (Song)

Jun 26, 2022 | 05:39
Joeboy Lonely Dera

Joeboy – “Lonely” (Prod. by Dera) (Song)

Jun 26, 2022 | 00:20
Joeboy Alcohol

Joeboy – “Alcohol” (Prod. by Tempoe) | Mp3 (Song)

Jun 25, 2022 | 21:04
Nandy, Joeboy Number One

Nandy x Joeboy – “Number One” (Song)

Jun 25, 2022 | 17:35
blank

Young Jonn x Tiwa Savage x Joeboy – “Let Them Know” (Song)

Jun 25, 2022 | 17:35
DJ Neptune Nobody (Icons Remix) Laycon Joeboy

DJ Neptune – Nobody (Icons Remix) ft. Laycon x Joeboy (Song)

Jun 25, 2022 | 17:35
Joeboy – "Don’t Call Me Back" ft. Mayorkun

Joeboy – “Don’t Call Me Back” ft. Mayorkun (Song)

Jun 25, 2022 | 09:26
blank blank
blank

Latest Post

KDDO Kiddominant Davido Beamer Body

KDDO (Kiddominant) x Davido – “Beamer Body” | Mp3 (Song)

Jun 26, 2022 | 17:34
Dremo Wonder Patoranking

Dremo – “Wonder” ft. Patoranking | Mp3 (Song)

Jun 26, 2022 | 17:34
Tiwa Savage Tales By Moonlight Amaarae

Tiwa Savage – “Tales By Moonlight” ft. Amaarae | Mp3 (Song)

Jun 26, 2022 | 17:34
Patoranking Celebrate Me

Patoranking – “Celebrate Me” (Prod. Yung Willis) | Mp3 (Song)

Jun 26, 2022 | 17:34
Fireboy 21 Savage Peru

Fireboy DML, 21 Savage x Blxst – “Peru (Remix)” (Song)

Jun 26, 2022 | 17:34
9ice - "Oja Majemi" ft. Olamide x Reminisce

9ice – “Oja Majemi” ft. Olamide x Reminisce (Song)

Jun 26, 2022 | 17:34
blank
tooXclusive

  • About
  • Our Team
  • Advertise
  • Privacy Policy
  • Contact Us

Follow Us

No Result
View All Result
  • Home
  • Songs
  • HOT!!
  • Artists A – Z
  • News