Larry Gaaga x Joeboy ”“ “Slow Burner Lyrics”
STREAM/DOWNLOAD
LYRICS
[Intro]
Gaaga Muzik…
Oh, da-da Oh,
Uh yeah-yeah Yeah
(Marvio)
Oh-oh oh, Ahh ah
Joeboy pon deck
Larry Gaaga!!
[Verse 1]
Something about your waist
Wey dey make me wan stagger (i swear)
Feel the rhythm and bass
Pierce me like sey na dagger
I no go lie Onome you bad
Take me to space and mars
Me l just want to dance, and romance your body
[Chorus]
Girl you set the dance floor on fire
And you last long you like a slow burner
And you so on point with no commas
Make me scream YE I`m singing like Burna
Girl you set the dance floor on fire
And you last long you like a slow burner
And you so on point with no commas
Make me scream YE I`m singing like Burna
[Post-Chorus]
Tin ba sope ko gbe soke ko komole omoge shey o ma sey be o
Shey o ma sey be o
Oya shey bi Mo shey fe o ye
Tin ba sope ko gbe soke ko komole omoge shey o ma sey be o
Shey o ma sey be o
Oya shey bi Mo shey fe o ye
Yeeee, ooo
Mo de ma sheybi o shey fe oo
Ah-ah Oya shebi mo shefe o haaa
Eh mo de ma shey bi o fe o Ah-ah
Oya shebi mo shey fe o
[Verse 2]
Oya shebi Mo shey fe o
Malo wa ko wa ki’n te o
Make I spray you with pepper oh
Do me jejely, I do you jeje oh ye
Living lavida, Balling in Ibiza
Gbedu pon speakers oh make you tell the Dj to replay
[Chorus]
Girl you set the dance floor on fire
And you last long you like a slow burner
And you so on point with no commas
Make me scream YE I`m singing like Burna
Girl you set the dance floor on fire
And you last long you like a slow burner
And you so on point with no commas
Make me scream YE I`m singing like Burna
Larry Gaaga!
[Post-Chorus]
Tin ba sope ko gbe soke ko komole omoge shey o ma sey be o
Shey o ma sey be o
Oya shey bi Mo shey fe o ye
Tin ba sope ko gbe soke ko komole omoge shey o ma sey be o
Shey o ma sey be o
Oya shey bi Mo shey fe o ye
Yeeee, ooo
Mo de ma sheybi o shey fe oo
Ah-ah Oya shebi mo shefe o haaa
Eh mo de ma shey bi o fe o Ah-ah
Oya shebi mo shey fe o
Joe-Joeboy pon deck
Larry Gaaga!
Larry Gaaga x Joeboy ”“ “Slow Burner Lyrics”