tooXclusive
  • Songs
  • News
  • Contact Us
    • Disclamer
    • Advertise
  • Lyrics
  • Amapiano
No Result
View All Result
  • Songs
  • News
  • Contact Us
    • Disclamer
    • Advertise
  • Lyrics
  • Amapiano
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
  • HOME
  • Songs
  • News
  • Lyrics
  • CALL US

[Lyric] Patoranking – “Celebrate Me LYRICS”

Patoranking Celebrate Me

“Celebrate Me Lyrics” from Patoranking

STREAM/DOWNLOAD MP3

LYRICS

Whayasay
Will, Willis give dem!
Whayasay

If I fail them go laugh me
Na my mama na en bath me
Them use excuse dey slap me
Same people when I turn them go yab me
(Alright )
Tell me, tell me where them dey
When I dey hustle I dey try sustain
Every, every Saturday from Ilaje down to Costain
Abeg Abeg no carry my blessings run
Today na you tomorrow fit be my turn
Show me love no go show me python
We be the same for Oluwa Kingdom

So me say
Celebrate me now when I dey alive
Appreciate me now when I dey alive
No be say when I leave this life
You go dey fake am for my wife
Celebrate me now when I dey alive
Appreciate me now when I dey alive
No be say when I leave this life
You go dey fake am for my back

Elema of Warri, you be Big Name
Ifeanyi Odii, you be Big Name
Awaritse, you be Big Name
My brother Young Don, you be Big Name
Onyeoma Havey the Don, Big Name
Foston, Sagila, Big Name
Ejele 1, you be Big Name
Obi Cubana, you be Big Name
Arthur Eze, you be Big Name
Ben Peters, you be Big Name
Tompolo you be Big Name
Ochacho, ebelebe you be Big Name
Okonjo Eweala, you be Big Name
Larry Gaga nwannem, you be Big Name

Oluwa make me a big name
Make I put all my enemies in big shame

So me say
Celebrate me now when I dey alive
Appreciate me now when I dey alive
No be say when I leave this life
You go dey fake am for my wife
Celebrate me now when I dey alive
Appreciate me now when I dey alive
No be say when I leave this life
You go dey fake am for my back

Verse 2
Gimme gimme wetin I dey deserve
If I suppose dey, no put me for reserve
No go wait till I kpai
Before you give me meat pie

Mike Adenuga, you be Big Name
Lekki Gardens, you be Big Name
Kabiyesi Elegushi, you be Big Name
Obafemi Martins, you be Big Name
Dammy Oloyon, you be Big Name
Ibrahim Mahama, you be Big Name
Sledge for Ghana, you be Big Name
Spoy Chukwudi, you be Big Name
Chief Ikuku, You be Big Name
Nasa research, you be Big Name
Alfred Temile you be Big Name
Charlie Akpuruka you be Big Name
Big Lamz, CP
Big Name
Emma Baggie, Billie Boom you be Big Name
Afunsho Ferra you be Big Name
Batura LongCash you be Big Name
Oluwafizzy

Celebrate me now when I dey alive
Appreciate me now when I dey alive
No be say when I leave this life
You go dey fake am for my wife
Celebrate me now when I dey alive
Appreciate me now when I dey alive
No be say when I leave this life
You go dey fake am for my back

Gemstone still the boss
You dun’ know
Whayasay
Give Dem!

Patoranking, “Celebrate Me Lyrics”

DOWNLOAD MORE:

  1. [Lyrics] Patoranking – “Suh Different”
  2. [Lyrics] Zlatan – “Distracted” ft. Patoranking
  3. [Lyrics] Patoranking – “I’m In Love”
  4. Patoranking – “Abule Lyrics”
  5. Patoranking – “Mon Bébé” ft. Flavour
  6. Darey x Patoranking – “Jojo Lyrics”
  7. Patoranking – “Black Girl Magic LYRICS”

DOWNLOAD More Music

Rudeboy – “Together” ft. Patoranking

[Lyrics] Rudeboy – “Together” ft. Patoranking

by Tomiwa
3 weeks ago
0

...

Suh Different

[Lyrics] Patoranking – “Suh Different”

by Tomiwa
3 weeks ago
0

...

Zlatan - "Distraction" ft. Patoranking

[Lyrics] Zlatan – “Distracted” ft. Patoranking

by Tomiwa
3 weeks ago
0

...

Patoranking – “Heal The World”

[Lyrics] Patoranking – “Heal D World”

by Tomiwa
3 weeks ago
0

...

In My Head - Patoranking

[Lyrics] Larry Gaaga x Patoranking – “In My Head”

by Tomiwa
3 weeks ago
0

...

Patoranking, Diamond Platnumz Kolo Kolo LYRICS

[Lyric] Patoranking X Diamond Platnumz – Kolo Kolo LYRICS

by Tommy
3 weeks ago
0

...

Patoranking - I'm In Love

[Lyrics] Patoranking – “I’m In Love”

by Tomiwa
3 weeks ago
0

...

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

“What do you stand for?” – Seun Kuti Blasts those Who Collected National Honours from Buhari
News

“What do you stand for?” – Seun Kuti Blasts those Who Collected National Honours from Buhari

by Idara Inyang
May 29, 2023 | 15:46
0

Controversial Nigerian Afrobeats singer, Seun Kuti, has called out personalities who made the list of recipients of the 2023 national...

Read more
Davido Reacts to Cheque’s Public Apology for Disrespecting his Wife, Chioma
News

Davido Reacts to Cheque’s Public Apology for Disrespecting his Wife, Chioma

by Idara Inyang
May 29, 2023 | 15:40
0

Nigerian singer, Davido, has reacted to a public apology from Cheque for disrespecting his wife, Chioma Adeleke. Cheque had sparked...

Read more
Jay-Z flew me and my team to play at a party in LA – DJ Spinall
News

Jay-Z flew me and my team to play at a party in LA – DJ Spinall

by Idara Inyang
May 29, 2023 | 10:34
0

Nigerian disc jockey, Oluseye Desmond Sodamola, popularly known as Spinall, has recounted how American hip-hop mogul, Jay-Z once booked him...

Read more

VIDEO: Asake – Amapiano ft. Olamide

Asake Amapiano Olamide
by Tommy
May 24, 2023 | 11:28
0

Asake teams with his boss, Olamide to deliver a new hit single title "AMAPIANO". The Amapiano rhythmed song is one...

Read more

VIDEO: Rema – Charm

Rema Charm
by Tommy
May 29, 2023 | 00:48
0

Off the Ultra Deluxe version of his debut album 'Rave and Roses', Rema drops Charm official video. CHARM video is...

Read more

VIDEO: Oxlade, Flavour – OVAMI

Oxlade Flavour OVAMI
by Tommy
May 23, 2023 | 16:49
0

Watch the official music video for the new track, "OVAMI" by Oxlade featuring Flavour. After the huge success of 'KU...

Read more

VIDEO: Blaqbonez & Ludacris – Cinderella Girl {Where You Dey}

Cinderella Girl {Where You Dey}
by Tommy
May 23, 2023 | 07:58
0

Blaqbonez & Ludacris release the official music video to their new song "CINDERELLA GIRL" (Where You Dey), A Miami Love...

Read more
“What do you stand for?” – Seun Kuti Blasts those Who Collected National Honours from Buhari
News

“What do you stand for?” – Seun Kuti Blasts those Who Collected National Honours from Buhari

May 29, 2023 | 15:46
Davido Reacts to Cheque’s Public Apology for Disrespecting his Wife, Chioma
News

Davido Reacts to Cheque’s Public Apology for Disrespecting his Wife, Chioma

May 29, 2023 | 15:40
Jay-Z flew me and my team to play at a party in LA – DJ Spinall
News

Jay-Z flew me and my team to play at a party in LA – DJ Spinall

May 29, 2023 | 10:34
PHOTOS: DJ Cuppy Shows Off Father’s New Rolls Royce & Aston Martin
News

PHOTOS: DJ Cuppy Shows Off Father’s New Rolls Royce & Aston Martin

May 29, 2023 | 10:25
Why My Uncle Announced Fela Anikulapo Died of AIDS – Yeni Kuti (VIDEO)
News

Why My Uncle Announced Fela Anikulapo Died of AIDS – Yeni Kuti (VIDEO)

May 29, 2023 | 10:14
slot pulsa slot dana