tooXclusive
Advertisement
  • Songs
  • News
  • Contact Us
    • Disclamer
    • Advertise
  • Lyrics
  • Amapiano
No Result
View All Result
  • Songs
  • News
  • Contact Us
    • Disclamer
    • Advertise
  • Lyrics
  • Amapiano
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
  • HOME
  • Songs
  • News
  • Lyrics
  • CALL US

[Lyrics] Don Jazzy x Falz – “Safe”

Mavins, Don Jazzy, Falz - Safe

STREAM/DOWNLOAD MP3

Don Jazzy x Falz – “Safe Lyrics”


I no like all like all this things wey I dey hear
My people calm down o
No loose hope no give up o
No let devil use you work o
Eh if e dey pain you
Na so e dey pain everybody o
E je ka sowopo o
Koni da fun Coro

Na Coro be the enemy
Omo your neighbor no be enemy
Make we stay safe o
Dis one no be time to dey break safe o
Na coro be the enemy
Omo your neighbor no be enemy
Make we stay safe o
Dis one no be time to dey break safe o


Make we chill make we relax body (smile jor)
No dey fear everything go still pass one day
5G this 5G that, Oh God
Me sef I taya for the kain things I see for chart o (it’s too much)
Show me the facts
I love you na why I dey keep my distance o
Still I dey for you sha, cos I know you need assistance
My neighbor no get job, I treat them like my brothers and sisters
I fit collect account number credit them for instance
Not too bad


Na Coro be the enemy
Omo your neighbor no be enemy
Make we stay safe o
Dis one no be time to dey break safe o
Na coro be the enemy
Omo your neighbor no be enemy
Make we stay safe o
Dis one no be time to dey break safe o


No be time to carry sticks and stones and go dey hala
Right now it’s time to sit at home (abeg)
Face time with your boyfriend, call your chicks for phone
I no like rubbish but this time we go need codone
Cos nobody get all the answers
If we work tougher we fit live happily after
Stay safe but quick hala if you see the pattern
Before the deal scatter
Ma lo ma form power
Awa ko lon ba ja


Na coro be the enemy
Omo your neighbor no be enemy
Make we stay safe o
Dis one no be time to dey break safe o
Na Coro be the enemy
Omo your neighbor no be enemy
Make we stay safe o
Dis one no be time to dey break safe o

Na Coro be the enemy
Omo your neighbor no be enemy
Make we stay safe o
Dis one no be time to dey break safe o
Na Coro be the enemy
Omo your neighbor no be enemy
Make we stay safe o
Dis one no be time to dey break safe o

Na Coro be the enemy

DOWNLOAD More Music

“I can’t be faithful to only one woman” – Don Jazzy

“I can’t be faithful to only one woman” – Don Jazzy

by Idara Inyang
7 days ago
0

...

Falz Gentleman Lyrics

Falz – Gentleman LYRICS

by Tommy
4 weeks ago
0

...

[Lyrics] Falz – “Hypocrite” ft. Demmie Vee

[Lyrics] Falz – “Hypocrite” ft. Demmie Vee

by Tomiwa
4 weeks ago
0

...

Yaba Buluku Boyz Falz Madam De Madam Lyrics

Yaba Buluku Boyz, Falz – Madam De Madam Lyrics

by Tommy
4 weeks ago
0

...

Crayon Johnny Drille Don Jazzy All I'm Saying Lyrics

Mavins, Crayon, Johnny Drille, Don Jazzy – “All I’m Saying” Lyrics

by Tommy
4 weeks ago
0

...

[Lyrics] Simi – “Mind Your Business” f. Falz

[Lyrics] Simi – “Mind Your Business” f. Falz

by Tomiwa
4 weeks ago
0

...

[Song] Naira Marley, Falz, Olamide, Simi, Lil Kesh and Slimcase – Naija IssaGoal (Remix)

[Lyrics] Naira Marley, Falz, Olamide, Simi, Lil Kesh and Slimcase – Naija IssaGoal (Remix)

by Tomiwa
4 weeks ago
0

...

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

VIDEO: Kizz Daniel Calls Off Engagement with Fiancee after Welcoming Another Son
News

VIDEO: Kizz Daniel Calls Off Engagement with Fiancee after Welcoming Another Son

by Idara Inyang
Jun 1, 2023 | 17:51
0

Popular Nigerian singer, Oluwatobiloba Daniel Anidugbe, a.k.a Kizz Daniel, has disclosed that he’s no longer engaged after welcoming his third son....

Read more
“I don’t want to party and go to clubs again” – Wizkid
News

“I don’t want to party and go to clubs again” – Wizkid

by Idara Inyang
Jun 1, 2023 | 16:21
0

Popular Nigerian singer, Ayodeji Balogun, popularly known as Wizkid, has shared the reason he reduced partying and hanging out. The...

Read more
“He’s depressed” – Victor AD Laments about Single Life in Hotel Room (WATCH!)
News

“He’s depressed” – Victor AD Laments about Single Life in Hotel Room (WATCH!)

by Idara Inyang
Jun 1, 2023 | 13:00
0

Popular singer, Victor Adere better known as Victor AD laments waste of room after he lodged in an expensive suite...

Read more

Odumodublvck – Dog Eat Dog II ft. Cruel Santino & Bella Shmurda

Odumodublvck – Dog Eat Dog II ft. Cruel Santino & Bella Shmurda
by Duncan
Jun 2, 2023 | 00:55
0

Remarkably skilled Nigerian rapper, singer and songwriter, Odumodublvck comes through with a brand new exceptional version of his stunning hit track tagged “Dog...

Read more

VIDEO: Asake – Amapiano ft. Olamide

Asake Amapiano Olamide
by Tommy
Jun 2, 2023 | 00:54
0

Asake teams with his boss, Olamide to deliver a new hit single title "AMAPIANO". The Amapiano rhythmed song is one...

Read more

VIDEO: Rema – Charm

Rema Charm
by Tommy
May 29, 2023 | 00:48
0

Off the Ultra Deluxe version of his debut album 'Rave and Roses', Rema drops Charm official video. CHARM video is...

Read more

VIDEO: Oxlade, Flavour – OVAMI

Oxlade Flavour OVAMI
by Tommy
May 23, 2023 | 16:49
0

Watch the official music video for the new track, "OVAMI" by Oxlade featuring Flavour. After the huge success of 'KU...

Read more
VIDEO: Kizz Daniel Calls Off Engagement with Fiancee after Welcoming Another Son
News

VIDEO: Kizz Daniel Calls Off Engagement with Fiancee after Welcoming Another Son

Jun 1, 2023 | 17:51
“I don’t want to party and go to clubs again” – Wizkid
News

“I don’t want to party and go to clubs again” – Wizkid

Jun 1, 2023 | 16:21
“He’s depressed” – Victor AD Laments about Single Life in Hotel Room (WATCH!)
News

“He’s depressed” – Victor AD Laments about Single Life in Hotel Room (WATCH!)

Jun 1, 2023 | 13:00
“I have no competition” – Seyi Vibez Blasts Zinoleesky and Unfollows Him
News

“I have no competition” – Seyi Vibez Blasts Zinoleesky and Unfollows Him

Jun 1, 2023 | 12:51
“Who is she?” – Nigerians Dig Out Photos of Pretty Lady Who Follows Asake Around
News

“Who is she?” – Nigerians Dig Out Photos of Pretty Lady Who Follows Asake Around

Jun 1, 2023 | 12:38
slot pulsa slot dana