tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
Home Lyrics

Lyrics Falz – Talk

by Tyler Duncan
Jun 9, 2026 | 20:48
in Lyrics

width=500

DOWNLOAD/ STREAM MP3

Intro
Willis give dem

Bridge
Anything I talk make you talk am again
Eh eh talk am again
Anything I talk make you talk am again
Eh eh talk am again

Verse 1
Brother Muri shout finish we no see am for court
Eh eh we no see am for court
Election don dey come dem go need your support
Eh eh dem go need your support
Since EFCC burst in, we no see you for club
Eh eh we no see you for club
And you get legit work o na wetin you talk
Eh eh na wetin you talk

Hook
Na you talk am o
No be me talk am o
Na you talk am o
No be me talk am o
Na you talk am o
No be me talk am o
Na you talk am o
No be me talk am o

Verse 2
Four year tenure
Three year holiday
Eh eh, three year holiday
Our senators don dey fight Kung-fu again
Eh eh fight Kung-fu again
Shey dem never tire? dem wan continue the race?
Eh eh dem wan continue the race
We buy your story but you no give us change
Eh eh you no give us change

Hook
Na you talk am o
No be me talk am o
Na you talk am o
No be me talk am o
Na you talk am o
No be me talk am o
Na you talk am o
No be me talk am o

Bridge
Anything I talk make you talk am again
Eh eh talk am again
Anything I talk make you talk am again
Eh eh talk am again

Verse 3
Month don end
Oga pay salary
Eh eh Oga pay salary
In 2019
19,800 allawee
Eh eh 19,800 allawee
Instead make you work, you dey find Alhaji
Eh eh, you dey find Alhaji
You come turn your body to cash and carry
Eh eh cash and carry

Hook
Na you talk am o
No be me talk am o
Na you talk am o
No be me talk am o
Na you talk am o
No be me talk am o
Na you talk am o
No be me talk am o

Verse 4
Three private jets
You say you buy am for church
Eh eh, You say you buy am for church
But your congregation no dey follow fly am of course
Eh eh, dem no dey follow fly am of course
Why your people still dey carry carry eye for someone
Eh eh carry carry eye for someone
Shey I no be person
Cause no be your tribe I come from?
Eh eh Cause no be your tribe I come from

Small man thief for market
You set fire for em body
Big man thief money we dey hail am like dummy
We dey suffer, we dey smile
We dey fear to talk
My people no get chop, my people no get work
These days we no know if authority dey for office
Cause the yawa wey we see, no be security we you promise
And the cup don full, we don tire for all the rubbish
All the punishment
Na me talk am o!

Now available to stream & download
Download Here | Stream Now

Related Posts

Hero pic
Content

Infinix HOT 70 Series: The Smartphone That Lets You Wear Your Personality

Ayra Starr – Tornado (Official Music Video)
Songs

Ayra Starr – Tornado (Official Music Video)

Ycee - OUT OF SIGHT - OUT OF MIND: VOLUME 1
Albums

ALBUM: Ycee – OUT OF SIGHT – OUT OF MIND: VOLUME 1

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Trending Artists

Burna Boy Asake Wizkid Shallipopi Davido Ayra Starr Rema Kizz Daniel Tems Seyi Vibez Omah Lay Joeboy

Latest Albums

Shallipopi

Auracle

Tracklists: 22

Released On: Dec 05, 2025

Shallipopi - Auracle cover

Mavo

Kilometer II EP

Tracklists: 4

Released On: Sep 26, 2025

Kilometer II EP Mavo - Kilometer II EP cover

DJ Maphorisa

South Gidi EP

Featuring: DJ Tunez, Wizkid

Tracklists: 3

Released On: Oct 24, 2025

DJ Maphorisa - South Gidi EP cover

Flavour

Afroculture

Tracklists: 13

Released On: Nov 28, 2025

Flavour - Afroculture cover

Tems

Love Is A Kingdom EP

Tracklists: 7

Released On: Nov 21, 2025

Tems - Love Is A Kingdom EP cover

Album Reviews

ALBUM: Ycee – OUT OF SIGHT – OUT OF MIND: VOLUME 1

Ycee - OUT OF SIGHT - OUT OF MIND: VOLUME 1

Read moreDetails

ALBUM: Anendlessocean – Love Is a Machinery

Anendlessocean - Love Is a Machinery

Read moreDetails

ALBUM: Rick Ross – Set In Stone

Rick Ross - Set In Stone Album

Read moreDetails

Various Artists – Official FIFA World Cup 2026 Album

Various Artists - FIFA World Cup 2026 Official Album

Read moreDetails

  • Countries
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo

No Result
View All Result
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
TAP TO RESUME
Select a mix above
0:00 / 0:00
Your queue