
This record “King” by Fireboy was released unofficially but it got into everyone’s heart instantly at first listening. We bring to you the Lyrics of the song, its catchy and easily to pick. Listen, Enjoy! and sing along below….
*******”King Lyrics“******
Intro;
Fireboy here soo… nanana
Go go sholli pull up in the backside.. Go
Verse 1
Gbe mi s’ori bi gele
I’m a king ma fi mi sere
All the girls calling me bebe
See me, see gbege
(mogbe)
Fine boy wey con sabi sing again
Tell me wetin you need again
Omo forget, see gbagbe
Me i be complete package
Ohh ohh
Pre Chorus;
Me i fit fight for your love
But i no fit beg for your love
I no fit beg for your love
I no fit beg for your love
Me i fit fight for your love
But i no fit beg for your love
I no fit beg for your love
I no fit beg for your love
Chorus;
Baby baby
Shey mi bi oba
Bi oba
I want you to treat me like a king
Baby
Baby shey mi bi oba
Bi oba
Verse 2
Wetin you need bebe
I get sauce get juice bebe
I get everything for you bebe
(as long as you dey)
Bad boy wey you no fit use play game
I be king ma fi mi sere
Girl you know, so ma lo farawe
Farawe eeeeh
Pre Chorus;
Me i fit fight for your love
But i no fit beg for your love
I no fit beg for your love, no
Me i fit fight for your love
But i no fit beg for your love
I no fit beg for your love
Chorus;
Baby baby
Shey mi bi oba
Bi oba
I want you to treat me like a king
Baby
Baby shey mi bi oba
Bi oba
Outro
Fine boy wey con sabi sing again
Tell me weytin u need again
So’fumi ki lo tu fe
Ki lo tu fe ki shey fu ee
Sholli pull up in the back
Fireboy dey here so
Sholli pull up in the back
Go ahn Go
Sholli pull up in the backside
“[Lyrics] Fireboy DML – “King””,
- Editor Rating
- Rated 4 stars
- Excellent
- Fireboy King Lyrics
- Reviewed by:
-
Published on:
-
Last modified:
Anonymous
Sep 16, 2019 | 19:57
massive
Anonymous
Sep 16, 2019 | 20:20
hightlive
Anonymous
Sep 16, 2019 | 21:41
Dope song
Anonymous
Sep 17, 2019 | 02:09
Excellent
Anonymous
Sep 17, 2019 | 08:35
Dope
Anonymous
Sep 17, 2019 | 09:21
Mad ?
Anonymous
Sep 19, 2019 | 19:59
Love it
Anonymous
Sep 20, 2019 | 16:11
fireboy you be blast
Anonymous
Sep 20, 2019 | 16:13
very nice
Anonymous
Sep 21, 2019 | 12:38
Classic
Anonymous
Sep 21, 2019 | 14:15
A bop
Anonymous
Sep 21, 2019 | 19:33
It a fuckin hit
Anonymous
Sep 21, 2019 | 22:41
fwesh out
Anonymous
Sep 22, 2019 | 10:37
lovely tune
Anonymous
Sep 24, 2019 | 03:38
Best jam??
Anonymous
Sep 24, 2019 | 12:47
Good one
Anonymous
Sep 24, 2019 | 22:57
Lovely i like it
Anonymous
Sep 25, 2019 | 23:44
Amazing, keep it up bro
Anonymous
Sep 26, 2019 | 18:36
good
chizzy
Oct 2, 2019 | 18:57
nice bro keep it on
Anonymous
Oct 3, 2019 | 11:02
nice bro oluwa bless you
Anonymous
Oct 3, 2019 | 20:15
Mad mad mad
Anonymous
Oct 4, 2019 | 21:30
nice one bro
Anonymous
Oct 8, 2019 | 07:12
Nice
Anonymous
Oct 13, 2019 | 01:59
Fireboy you’re d best ride on love u
Anonymous
Oct 13, 2019 | 18:33
rip
Anonymous
Oct 20, 2019 | 14:24
Maaaaddd song,, abeg
Anonymous
Oct 20, 2019 | 21:50
Osheyyyy.
Anonymous
Oct 22, 2019 | 18:30
I love u fireboy
Anonymous
Oct 23, 2019 | 17:54
So sensible
Anonymous
Oct 23, 2019 | 20:00
Nd na me go do u lyk OBA OOH
Anonymous
Oct 24, 2019 | 06:14
very very…
Anonymous
Oct 31, 2019 | 13:12
Wow cul
Anonymous
Nov 6, 2019 | 22:01
nice one
Anonymous
Nov 6, 2019 | 22:59
Instant hit ?
Anonymous
Nov 8, 2019 | 07:45
Mad jam
Next big thing ????
Anonymous
Nov 8, 2019 | 22:13
NICE ONE KEEP IT UP
Anonymous
Nov 15, 2019 | 21:11
Awwn fire boy rock it all muaaaaah
Anonymous
Nov 17, 2019 | 19:44
So nice???
Anonymous
Nov 18, 2019 | 22:07
Execllent i like it,keep it up
Anonymous
Nov 21, 2019 | 06:11
Mad ooo
Anonymous
Nov 26, 2019 | 04:47
#love dis
Anonymous
Nov 29, 2019 | 09:24
Those 20 that dislike the song no well, do you really like yourself
Anonymous
Dec 1, 2019 | 04:21
Am I the only one hearing teni’s voice in this song?
Anonymous
Dec 2, 2019 | 06:52
u re favourite artiste nigga
Anonymous
Dec 6, 2019 | 02:07
Super dhope ?
Anonymous
Dec 7, 2019 | 14:44
Good hit
Anonymous
Dec 9, 2019 | 18:40
Mad oh