tooXclusive
  • Songs
  • News
  • Contact Us
    • Disclamer
    • Advertise
  • Lyrics
  • Amapiano
No Result
View All Result
  • Songs
  • News
  • Contact Us
    • Disclamer
    • Advertise
  • Lyrics
  • Amapiano
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
  • HOME
  • Songs
  • News
  • Lyrics
  • CALL US

[Lyrics] Iyanya x Peruzzi – “Ijeoma”

STREAM/DOWNLOAD MP3

Iyanya ft. Peruzzi – Ijeoma Lyrics


It’s Iyanya o
Okpono okpono okpono

Yung Alpha
Ijeoma o, see wetin you carry
Purri bang bang
Peru Peru, Am loo


I be Pastor e no mean say
I no see wetin you carry (aaah)
Say you getti man
No mean Say you no fit whine for daddy(aaah)
Which kind designers my pocket no fit carry?
Ijeoma o, see wetin you carry

Hook
Okpono okpono okpono
O yea o yea o yea
Ijeoma o, see wetin you carry
Okpono okpono okpono
O yea o yea o yea
Ijeoma o, see wetin you carry


Omo your body na lu bad o
(Your body na lu bad o)
If you give am to me no bad o (No bad o oh)
Chop all my ego see I no go feel bad o
(No go feel bad o oh)
Na the thing wey you carry
Dey make me wan collabo o oh

Mkpoweto (Mkpoweto)
Figure eight o(Figure eight o)
Come my way oh (Come my way o)
Oya leggo (Oya leggo)

Mkpoweto
Figure eight o
Come my way oh
Ijeoma, Ijeoma o


I be Pastor e no mean say
I no see wetin you carry (aaah)
Say you getti man
No mean Say you no fit whine for daddy (aaah)
Which kind designers my pocket no fit carry?
Ijeoma o, see wetin you carry

Hook
Okpono okpono okpono
O yea o yea o yea
Ijeoma o, see wetin you carry
Okpono okpono okpono
O yea o yea o yea (Purri Bang purri bang)
Ijeoma o, see wetin you carry


I be Pastor but na you wey want deliver me
(Deliver me)
You no be custom but na your body dey border me
(Dey border me)
Yeh, Ijeoma (Oh na na)
Nwanyi oma (Ee mama)
Girl I wait o

Refrain
Mkpoweto, figure eight o
Come my way oh, baby let’s go
Mkpoweto, figure eight o
Come my way oh, I’m losing control (control e yea)


I be Pastor e no mean say
I no see wetin you carry (aaah)
Say you getti man
No mean Say you no fit whine for daddy(aaah)
Which kind designers my pocket no fit carry?
Ijeoma o, see wetin you carry

Hook
Okpono okpono okpono
O yea o yea o yea
Ijeoma, see wetin you carry
Okpono okpono okpono
O yea o yea o yea
Ijeoma o, see wetin you carry

Mix Monster
Yung Alpha

DOWNLOAD More Music

Iyanya Joeboy Love and Trust Lyrics

Iyanya & Joeboy “Love and Trust” Lyrics

by Tommy
1 day ago
0

...

Peruzzi – “Majesty”

[Lyrics] Peruzzi – “Majesty”

by Tomiwa
1 month ago
0

...

Iyanya Plans Lyrics

Iyanya – Plans Lyrics

by Tommy
1 month ago
0

...

Peruzzi, Sweetah Lyrics

[Lyric] Peruzzi – “Sweetah” LYRICS

by Tommy
1 month ago
0

...

[Lyrics] Peruzzi – “Nana”

[Lyrics] Peruzzi – “Nana”

by Tomiwa
1 month ago
0

...

Sound Sultan – Ginger ft. Peruzzi

[Lyrics] Sound Sultan – “Ginger” ft. Peruzzi

by Tomiwa
1 month ago
0

...

May D – “By Force” ft. Peruzzi

[Lyrics] May D – “By Force” ft. Peruzzi

by Tomiwa
1 month ago
0

...

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

“I’m the reason why Davido started singing ” – B-Red
News

“I’m the reason why Davido started singing ” – B-Red

by Idara Inyang
Jun 10, 2023 | 09:35
0

Nigerian singer Adebayo Adeleke, better known as B-Red, has revealed that his cousin Davido used to be a backup singer....

Read more
“Davido helped you, don’t be ungrateful” – Israel DMW blasts Yung6ix for shading OBO
News

“Davido helped you, don’t be ungrateful” – Israel DMW blasts Yung6ix for shading OBO

by Idara Inyang
Jun 10, 2023 | 09:02
0

Israel DMW, the logistics manager of popular singer Davido blasts rapper, Yung6ix by reminding him of how he begged OBO...

Read more
Burna boy Was Running After Me And Davido’s Car Back in PortHarcourt – BRed.
News

Burna boy Was Running After Me And Davido’s Car Back in PortHarcourt – BRed.

by Idara Inyang
Jun 9, 2023 | 19:11
0

Popular singer, B-Red speaks on how Afrobeats legend, Burna Boy chased after his and Davido’s car in Port Harcourt, screaming...

Read more

Odumodublvck – Dog Eat Dog II ft. Cruel Santino & Bella Shmurda

Odumodublvck – Dog Eat Dog II ft. Cruel Santino & Bella Shmurda
by Duncan
Jun 2, 2023 | 00:55
0

Remarkably skilled Nigerian rapper, singer and songwriter, Odumodublvck comes through with a brand new exceptional version of his stunning hit track tagged “Dog...

Read more

VIDEO: Asake – Amapiano ft. Olamide

Asake Amapiano Olamide
by Tommy
Jun 2, 2023 | 00:54
0

Asake teams with his boss, Olamide to deliver a new hit single title "AMAPIANO". The Amapiano rhythmed song is one...

Read more

VIDEO: Rema – Charm

Rema Charm
by Tommy
May 29, 2023 | 00:48
0

Off the Ultra Deluxe version of his debut album 'Rave and Roses', Rema drops Charm official video. CHARM video is...

Read more

VIDEO: Oxlade, Flavour – OVAMI

Oxlade Flavour OVAMI
by Tommy
May 23, 2023 | 16:49
0

Watch the official music video for the new track, "OVAMI" by Oxlade featuring Flavour. After the huge success of 'KU...

Read more
“I’m the reason why Davido started singing ” – B-Red
News

“I’m the reason why Davido started singing ” – B-Red

Jun 10, 2023 | 09:35
“Davido helped you, don’t be ungrateful” – Israel DMW blasts Yung6ix for shading OBO
News

“Davido helped you, don’t be ungrateful” – Israel DMW blasts Yung6ix for shading OBO

Jun 10, 2023 | 09:02
Burna boy Was Running After Me And Davido’s Car Back in PortHarcourt – BRed.
News

Burna boy Was Running After Me And Davido’s Car Back in PortHarcourt – BRed.

Jun 9, 2023 | 19:11
Tiwa Savage Jumps for Joy as 9ice Pays Her A Visit (Video)
News

Tiwa Savage Jumps for Joy as 9ice Pays Her A Visit (Video)

Jun 9, 2023 | 18:49
“Wizkid, Olamide and I blew before you” – Yung6ix shades Davido [VIDEO]
News

“Wizkid, Olamide and I blew before you” – Yung6ix shades Davido [VIDEO]

Jun 9, 2023 | 13:27
slot pulsa slot dana