tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
Home Lyrics

Lyrics Simi – “Mind Your Business” f. Falz

by Tomiwa
Jun 8, 2026 | 20:08
in Lyrics

STREAM/DOWNLOAD MP3

Simi ft. Falz – Mind Your Bizness Lyrics

Gossip
Hello
How far
I get gist for you o
Ah what`s up?
You know that girl with 20k followers on IG na
Which one?
That girl that is always shaking her bum bum
That is always doing
Oh keep popping
That girl suppose they carry filter anywhere wey she dey go o
Hehe”¦why na?
Omo babaNla scam
Ehn?

Verse 1 Simi
Why you too dey talk o?
Shey you no dey tire?
Ejo e nle njo wey no concern you
Na there them go find you
You no get work o
Na for your mouth dem go hear say Simisola get belle
(She don get belle)
Na for your mouth them go hear say Biliki dey sell pepper
(She sell pepper o)
Na for your mouth them go hear am
Busy body don come, may you fear am
Uncle face your work o

Chorus
Mind your business (Mind your business)
Who say make you no mind am
(Mind your business)
Busy body o
(Mind your business)
If you no like am
(Mind your business)

Gossip
Na lie
I no fit lie give you na
Kemi Sef dey there
I dey there
Her makeup don wash finish
Nothing to write home about
No be that one come pain me passo
Na that her boyfriend

Verse 2 Falz
Well done sir
Mr talker
Eku ise
Mr wetin no concern me reporter
Simi don marry Adekunle
But why?
Was Falz invited?
How is that your concem?
Why dont you face your work Aunty Uche?
You go chook your mouth everywhere like eku te
You no dey let sleeping dog lie
Sweetheart Shey you know say na curiosity wey kill cat?
Leave talk, leave amebo, leave chat
Face front
Find business wey you fit start
Take tea. drink that. mind your biz wax
Open your ear when you`re listening to this track
Na for your mouth them go hear she buy three cars
But say she just use her mama do ritual (Amebo)
You say Sade just dey reach 32 years
But she never still marry, make she do fast

Chorus
Mind your business (Mind your business)
Who say make you no mind am
(Mind your business)
Busy body o
(Mind your business)
If you no like am
(Mind your business)

Gossip
Wait o
No be that her boyfriend wey dey give am porsche assurance?
Believe you me
Wetin I see no be porsche assurance
Na Okada assurance
Jesus!
God save us dear

Verse 3 Simi
You dey put your mouth
Alakori oh!
For the thing wey no concern you (thing wey no concern you)
Alabosi ooo
The thing wey you dey find go find you

Chorus
Mind your business (Mind your business)
Who say make you no mind am
(Mind your business)
No be by force oh
(Mind your business)
If you no like am
(Mind your business)

Now available to stream & download
Download Here | Stream Now
Tags: FalzMind Your BusinessSimi

Related Posts

Adekunle Gold - Fuji Xtra
News

Simi Mixed Every Song on Adekunle Gold’s Fuji Xtra

Adekunle Gold - Fuji Xtra
Songs

Adekunle Gold & Simi – Blue Fire

Falz - Omoge
Lyrics

Falz – Omoge Lyrics

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Trending Artists

Burna Boy Asake Wizkid Shallipopi Davido Ayra Starr Rema Kizz Daniel Tems Seyi Vibez Omah Lay Joeboy

Latest Albums

Shallipopi

Auracle

Tracklists: 22

Released On: Dec 05, 2025

Shallipopi - Auracle cover

Mavo

Kilometer II EP

Tracklists: 4

Released On: Sep 26, 2025

Kilometer II EP Mavo - Kilometer II EP cover

DJ Maphorisa

South Gidi EP

Featuring: DJ Tunez, Wizkid

Tracklists: 3

Released On: Oct 24, 2025

DJ Maphorisa - South Gidi EP cover

Flavour

Afroculture

Tracklists: 13

Released On: Nov 28, 2025

Flavour - Afroculture cover

Tems

Love Is A Kingdom EP

Tracklists: 7

Released On: Nov 21, 2025

Tems - Love Is A Kingdom EP cover

Album Reviews

Various Artists – Official FIFA World Cup 2026 Album

Various Artists - FIFA World Cup 2026 Official Album

Read moreDetails

Chris Brown – Brown Deluxe (The Chocolate Edition)

Chris Brown - Brown Deluxe (The Chocolate Edition)

Read moreDetails

ALBUM: Vybz Kartel – GOD and TIME

Vybz Kartel - GOD and TIME

Read moreDetails

ALBUM: Latto – Big Mama

ALBUM: Latto - Big Mama

Read moreDetails

  • Countries
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo

No Result
View All Result
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
TAP TO RESUME
Select a mix above
0:00 / 0:00
Your queue