tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
Home Lyrics

Lyrics Simi – Selense

by Tomiwa
Jun 20, 2026 | 22:11
in Lyrics, Songs

Simi

STREAM/DOWNLOAD MP3

Simi – Selense Lyrics

 

Intro

Lola geti work oh

Entrepreneur international

But na soso sleep lola dey sleep

Chima no gree open shop

E say na hangover

Na everyday oga dey shayo

Dem say Simi why you too dey complain

Tomorrow dey, forget today eh eh oh

Igba o b`owo fun anybody laye

Gbo temi o araye o

Chorus

Time na money (oh selense)

Time na life oh (oh oh oh )

Time dey run oh dey run oh

Use am well (oh selense)

Time is special (oh selense)

Every seconds oh (oh selense)

Time na gift oh oh oh oh

Use am well oh selense

Verse 2

My sheri sherifa baby

O ni forever 21

Before she know o o pe thirty (o sherikoko)

She no do the thing wey she want to do

Sheri alakori o

Na so so procrastination o

Dem say Simi why you too dey complain

Tomorrow dey, forget today eh eh yi o

Igba o b`owo fun anybody laye (fun anybody laye)

Gbo temi o araye o

Chorus

Time na money (oh selense)

Time na life oh (oh oh oh )

Time dey run oh dey run oh

Use am well (oh selense)

Time is special (oh selense)

Every seconds oh (oh selense)

Time na gift oh oh oh oh

Use am well oh selense

Verse 3

Asiko laye o

K`o fe san jaiye (oh )

Time no go cut

E no go stop oh oh oh oh (oh oh oh selense)

Make you telli Sarafina

Johnny and Sikiratu (oh oh)

Make you tell Finomina

Use am well (oh selense)

Now available to stream & download
Download Here | Stream Now
Tags: SelenseSimi

Related Posts

Adekunle Gold - Fuji Xtra
News

Simi Mixed Every Song on Adekunle Gold’s Fuji Xtra

Adekunle Gold - Fuji Xtra
Songs

Adekunle Gold & Simi – Blue Fire

Adekunle Gold & Simi
News

Adekunle Gold Previews New Track with Simi

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Trending Artists

Burna Boy Asake Wizkid Shallipopi Davido Ayra Starr Rema Kizz Daniel Tems Seyi Vibez Omah Lay Joeboy

Latest Albums

Shallipopi

Auracle

Tracklists: 22

Released On: Dec 05, 2025

Shallipopi - Auracle cover

Mavo

Kilometer II EP

Tracklists: 4

Released On: Sep 26, 2025

Kilometer II EP Mavo - Kilometer II EP cover

DJ Maphorisa

South Gidi EP

Featuring: DJ Tunez, Wizkid

Tracklists: 3

Released On: Oct 24, 2025

DJ Maphorisa - South Gidi EP cover

Flavour

Afroculture

Tracklists: 13

Released On: Nov 28, 2025

Flavour - Afroculture cover

Tems

Love Is A Kingdom EP

Tracklists: 7

Released On: Nov 21, 2025

Tems - Love Is A Kingdom EP cover

Album Reviews

Tyla – A*POP

Tyla - A*POP

Read moreDetails

ALBUM: Ycee – OUT OF SIGHT – OUT OF MIND: VOLUME 1

Ycee - OUT OF SIGHT - OUT OF MIND: VOLUME 1

Read moreDetails

ALBUM: Anendlessocean – Love Is a Machinery

Anendlessocean - Love Is a Machinery

Read moreDetails

ALBUM: Rick Ross – Set In Stone

Rick Ross - Set In Stone Album

Read moreDetails

  • Countries
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo

No Result
View All Result
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
TAP TO RESUME
Select a mix above
0:00 / 0:00
Your queue