tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
Home Lyrics

Lyrics Spyro – Funke (Remix) ft. Davido & Mayorkun

by Tomiwa
Jun 24, 2026 | 18:11
in Lyrics

width=300

STREAM/DOWNLOAD MP3

Sypro Ft. Mayorkun x Davido – Funke Remix Lyrics

Intro
Spyro
S`Bling on the track
Mayorkun baby o
OBO Baddest
Cheeee

Verse 1 Spyro
Funke Funke
oon ja mi lara je
The way you love me right
The way you treat me right
Apostle must hear of this
Say you give me joy
Wey dem no fit stop
Our love e no go spoil

If to say I be snake, ehn I`ll swallow plenty money wey pass 36 milla for you (Cheee)
And even if I fail jamb o, I don`t care
Don`t mind as long as you dey there

Chorus Spyro
Walahi
If you leave me I`ll die
Ko si ounje ninu pot o
And if you leave me see na wetin I go chop o

Walahi
If you leave me I`ll die
Ko si ounje ninu pot o
And if you leave me see na wetin I go chop o

Verse 2 Mayorkun
Make I no go parami si e lorun baby
Girl, I go buy you what you want o
Oh baby tell me what you want o? (Shekpe)
This one no be accidental discharge o, baby
When I shoot, I shoot a shot oh
I no dey miss, always on point oh, oh eh
Plenty plenty girls, but na you I pick
I know you not a hoe, but I know you deep
Baby come be my sunshine, make you carry my bloodline
And if to say I be bomb, I`ll blow your mind away

Sisi, I no be your big brother
No be say we sabi each other
But our love e dey grow stronger oh
Then I say again, Sisi, I no be your big brother
No be say we sabi each other
But our love e dey grow stronger oh

Chorus Spyro
Walahi
If you leave me I`ll die
Ko si ounje ninu pot o
And if you leave me, see na wetin I go chop o

Walahi
If you leave me I`ll die
Ko si ounje ninu pot o
And if you leave me, see na wetin I go chop o (OBO)

Verse 3 -Davido
Oh eh eh, Funke, Funke
O n jami lara je the way you dey bad rewind (Cheee)
And I know you`re ready to take it
My accountant must hear of this
Cos I go do it your way
On top your love eh, we go show them all eh
Eh, if to say I be Jew (never)
Na me too carry police, my guys them them dey ready

Ehh ahh, I go draw your tattoo
Forever is you and me, Givenchi on a daily
Ahh, me I no dey look for person wey go give me trouble
I dey look for omo wey go gimme double
Shout out, my guys wey dey hustle
If no be God where I go dey, me I know?

Me I no dey look for person wey go give me trouble
I dey look for omo wey go gimme double
Shout out, my guys wey dey hustle
If no be God where I go dey, me I know?

Chorus Spyro
Walahi
If you leave me I`ll die
Ko si ounje ninu pot o
And if you leave me see na wetin I go chop

Verse 4 Spyro
Baby I go come through like bang-dada-dang, eh eh
Bang-dada-dang, as you as you gimme go
dey come through dey go feel alright
Awon girls won wa mi ni
Ton ba ri mi lori street, won fe fo mi ni
Me I do fokiri, Funke Funke
Me I jokiri eh, Funke, ehn ehn ehn ehn
Ehn ehn ehn, ma jekiri ehn ehn ehn
Oya oya ne ehn ehn ehn
Ah ehn ehn ehn ehn ehn ehn
Baby oya ehn ehn ehn
I go give you ehn ehn ehn ehn ehn
Ah oh ye eh

Outro
This sound is holy dope

Now available to stream & download
Download Here | Stream Now
Tags: DavidoFunke (Remix)MayorkunSpyro

Related Posts

Spyro - Unavailable
Songs

Spyro – Unavailable

Various Artists - FIFA World Cup 2026 Official Album
Lyrics

Major Lazer, Nelly Furtado & Davido – No Place Like Home Lyrics

Various Artists - FIFA World Cup 2026 Official Album
Songs

Major Lazer, Nelly Furtado & Davido – No Place Like Home

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Trending Artists

Burna Boy Asake Wizkid Shallipopi Davido Ayra Starr Rema Kizz Daniel Tems Seyi Vibez Omah Lay Joeboy

Latest Albums

Shallipopi

Auracle

Tracklists: 22

Released On: Dec 05, 2025

Shallipopi - Auracle cover

Mavo

Kilometer II EP

Tracklists: 4

Released On: Sep 26, 2025

Kilometer II EP Mavo - Kilometer II EP cover

DJ Maphorisa

South Gidi EP

Featuring: DJ Tunez, Wizkid

Tracklists: 3

Released On: Oct 24, 2025

DJ Maphorisa - South Gidi EP cover

Flavour

Afroculture

Tracklists: 13

Released On: Nov 28, 2025

Flavour - Afroculture cover

Tems

Love Is A Kingdom EP

Tracklists: 7

Released On: Nov 21, 2025

Tems - Love Is A Kingdom EP cover

Album Reviews

Asake – M$NEY (Live Album Produced by The Compozers)

Asake - M$NEY

Read moreDetails

Tyla – A*POP

Tyla - A*POP

Read moreDetails

ALBUM: Ycee – OUT OF SIGHT – OUT OF MIND: VOLUME 1

Ycee - OUT OF SIGHT - OUT OF MIND: VOLUME 1

Read moreDetails

ALBUM: Anendlessocean – Love Is a Machinery

Anendlessocean - Love Is a Machinery

Read moreDetails

  • Countries
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo

No Result
View All Result
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
TAP TO RESUME
Select a mix above
0:00 / 0:00
Your queue