tooXclusive
Advertisement
  • Songs
  • News
  • Contact Us
    • Disclamer
    • Advertise
  • Lyrics
  • Amapiano
No Result
View All Result
  • Songs
  • News
  • Contact Us
    • Disclamer
    • Advertise
  • Lyrics
  • Amapiano
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
  • HOME
  • Songs
  • News
  • Lyrics
  • CALL US

[Lyrics] Tekno – “Better” (Hope For Africa)

STREAM/DOWNLOAD MP3

 

Tekno – “Better Lyrics”

 


Shey una no send epesin
Say na me send e pesin


Dey go do like dem no see say food e no dey oo…
Dey go do like dem no see say road e no good ooo.. (Just tell me why)
Dey go do like dem no see say people dey suffer..
This e nah yawa oo

And i pray one day.. make e better pass like this
Say make e better pass like this ooo
Say make e better pass like this oo oo

And i pray one day.. make e better pass like this
Say make e better pass like this ooo
Say make e better pass like this oo oo

Money go yapa (money go yapa ooo)
Light go dey (light go dey)
Plenty fuel like lager oo (like lager oo)
Because time e no dey ooo (time e no dey)

Isi ewu for sallah (Isi ewu)
Raba ti de (Raba ti de)
Naira equal to Dollar
Because time e no dey (time e no dey ehh eh)

We dey pray for prosperity.. (we dey pray o God)
For national security… (we dey pray o)
Make we no see calamity…(we dey pray o God)
Something like jagbajanti…(we dey pray o)


See i no want to suffer
I no want my people to suffer..
Me i want my people to jaiye ooo…
Me i want my people to jaiye ori mi oo…

Quality education
Hospital for Operation
So we no need to fly abroad
Everytime wey body dey hot


Dey go do like dem no see say food e no dey oo…
Dey go do like dem no see say road e no good ooo.. (road e no good)
Dey go do like dem no see say people na corner oo.. (No light)
Things ma ya pa oo

But i pray one day.. make e better pass like this
Say make e better pass like this ooo
Say make e better pass like this oo oo

And i pray one day.. make e better pass like this
Say make e better pass like this ooo (Better pass)
Say make e better pass like this oo oo

Money go yapa (money go yapa ooo)
Light e go dey (light go dey)
Plenty fuel like lager (like lager oo)
Because time e no dey (time e no dey ooo)

Isi ewu for sallah (Isi ewu)
Raba ti de (Raba ti de)
Naira equal to Dollar
Because time e no dey (time e no dey eheh eh)

We dey pray for prosperity.. (we dey pray o God)
For national security… (we dey pray o)
Make we no see calamity…(we dey pray o God)
Something like jagbajanti…(we dey pray o)


Ja ka bo le oo
Je ka lo ile ooo
Se ka ro leoo
Ma lo lo le wa
Je ma ko le wa
Je ma so te
Shey fa sho le wa
Shey ma wo le oo

DOWNLOAD More Music

Tekno Freetown Lyrics

Tekno – Freetown Lyrics

by Tommy
4 weeks ago
0

...

[Lyrics] Tekno – “Jogodo”

[Lyrics] Tekno – “Jogodo”

by Tomiwa
4 weeks ago
0

...

Tekno - Skeletun

[Lyrics] Tekno – “Skeletun”

by Tomiwa
1 month ago
0

...

Tekno Mufasa LYRICS

Tekno – Mufasa LYRICS

by Tommy
1 month ago
0

...

Adekunle Gold Firewood Tekno

Adekunle Gold – “Firewood” ft. Tekno [Mp3 + Lyrics] | Mp3 (Song)

by Tomiwa
1 month ago
0

...

Tekno Pay Lyrics

[Lyric] Tekno – PAY LYRICS

by Tommy
1 month ago
0

...

Tekno – Sudden

[Lyrics] TEKNO – “Sudden”

by Tomiwa
1 month ago
0

...

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

“Aquafina…”, Young Jonn Raises The Stakes To 1 Million Naira
News

“Aquafina…”, Young Jonn Raises The Stakes To 1 Million Naira

by Tommy
Jun 6, 2023 | 18:13
0

Young Jonn Raises The Stakes To 1 Million Naira On The "AQUAFINA" Dance Challenge. My Aquafina, Kilode to n para?...,...

Read more
Portable welcomes a new baby with Baby Mama
News

Portable welcomes a new baby with Baby Mama

by Duncan
Jun 6, 2023 | 17:35
0

  Announcing the birth of his song Portable wrote "Oba Ba Lori Oungbogbo One Man For All Woman All Woman...

Read more
Burna Boy Makes History as First African Artiste to Reach No.1 on India Charts!
News

See Detailed List Of Burna Boy’s 1.8 billion Naira Car Collection

by Duncan
Jun 6, 2023 | 14:24
0

Burna Boy's love for cars is well-known in the music industry. He has been seen driving some of the most...

Read more

Odumodublvck – Dog Eat Dog II ft. Cruel Santino & Bella Shmurda

Odumodublvck – Dog Eat Dog II ft. Cruel Santino & Bella Shmurda
by Duncan
Jun 2, 2023 | 00:55
0

Remarkably skilled Nigerian rapper, singer and songwriter, Odumodublvck comes through with a brand new exceptional version of his stunning hit track tagged “Dog...

Read more

VIDEO: Asake – Amapiano ft. Olamide

Asake Amapiano Olamide
by Tommy
Jun 2, 2023 | 00:54
1

Asake teams with his boss, Olamide to deliver a new hit single title "AMAPIANO". The Amapiano rhythmed song is one...

Read more

VIDEO: Rema – Charm

Rema Charm
by Tommy
May 29, 2023 | 00:48
0

Off the Ultra Deluxe version of his debut album 'Rave and Roses', Rema drops Charm official video. CHARM video is...

Read more

VIDEO: Oxlade, Flavour – OVAMI

Oxlade Flavour OVAMI
by Tommy
May 23, 2023 | 16:49
0

Watch the official music video for the new track, "OVAMI" by Oxlade featuring Flavour. After the huge success of 'KU...

Read more
“Aquafina…”, Young Jonn Raises The Stakes To 1 Million Naira
News

“Aquafina…”, Young Jonn Raises The Stakes To 1 Million Naira

Jun 6, 2023 | 18:13
Portable welcomes a new baby with Baby Mama
News

Portable welcomes a new baby with Baby Mama

Jun 6, 2023 | 17:35
Burna Boy Makes History as First African Artiste to Reach No.1 on India Charts!
News

See Detailed List Of Burna Boy’s 1.8 billion Naira Car Collection

Jun 6, 2023 | 14:24
Sophia Momodu Takes Imade Swimming – Fans React! (WATCH)
News

Why Davido stopped taking care of Imade Adeleke – Sophia Momodu

Jun 6, 2023 | 10:44
Sophia Momodu Takes Imade Swimming – Fans React! (WATCH)
News

Sophia Momodu Takes Imade Swimming – Fans React! (WATCH)

Jun 5, 2023 | 14:47
slot pulsa slot dana