tooXclusive
  • Songs
  • News
  • Lyrics
  • Amapiano
  • Advertise
  • Contact Us
No Result
View All Result
  • Songs
  • News
  • Lyrics
  • Amapiano
  • Advertise
  • Contact Us
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
  • HOME
  • Songs
  • News
  • Lyrics
  • CALL US
Home Lyrics

[Lyrics] Wizkid x Blaq Jerzee – “Blow”

by Tomiwa
Aug 24, 2023 | 00:44
in Lyrics, Songs
Reading Time: 2 mins read
0

Blaq Jerzee x Wizkid - "Blow"

STREAM/DOWNLOAD MP3

Wizkid x Blaq Jerzee – “Blow Lyrics”


Oh yeah yeah yeah
Eehhh mo gbe o eee
(Blaq Jerzee on the beat) (chii)
For the girl,?for?the girl dem
Bad?man for the girl, for the?dem
Are you fe-feeling feeling that
Release it


You have captured my heart o, baby o, ehh
Any time i move you dey hold me down o, baby o, yeahh
Sey i must to shoot my shot o, baby o
Maka Chukwu, I pray make e no over the bar (over the bar)
Everyday with you, i dey sempe sempe
High me like i drink sapele water
Body come dey do me like kulu ke, kulu ke ke
We go run the matter inside the keke na pe-pe
Everyday with you, i dey sempe sempe
High me like i drink sapele water
Body come dey do me like kulu ke kulu ke ke
We go run the matter inside the keke na pe-pe


Yeah
Oya baby blow blow
Blow that your trumpet blow blow
Blow that your trumpet blow blow
Sample your trumpet blow blow o
Oya baby jo, jo
Jo jo fun daddy yo yo
Jo jo like mummy yo yo
Jo fun alhaji oo


Baby make i yan you different tori
See the feeling you give me
My girl, e dey enter body oo
I beg you do me small small
I beg you do me no be rush
That girl baby blow blow blow
Oya baby blow blow
Blow blow fun daddy yo yo
Blow blow like mummy yo yo
Blow my cassava yo, wo wo
Oya baby blow blow
Blow blow like mummy yo yo
Blow blow daddy yo yo
Oh my baby blow blow blow
(release)


O ya baby sempe sempe
Blow me like you drink sapele water
Body come dey do me jeje je je
Run the matter inside the keke na pe-pe
O ya baby sempe sempe
Blow me like you drink sapele water
Body come dey do me jeje je je
Run the matter inside the keke na pe-pe
Yeah


Oya baby blow blow
Blow that your trumpet blow blow (make you blow that your trumpet)
Blow that your trumpet blow blow (make you blow that your trumpet)
Sample your trumpet blow blow o (make you sample your trumpet)
Oya baby jo
Jo jo fun daddy yo yo
Jo jo like mummy yo yo
Jo fun alhaji oo


Say say
You have captured my heart o, baby o, ehh (Position)
Any time i move you dey hold me down o, baby o, yeahh
Sey i must to shoot my shot o, baby o
Maka Chukwu, I pray make e no over the bar (over the bar)


O ya baby sempe sempe
Blow me like you drink e sapele water
Body come dey do me jeje je je
Run the matter inside the keke na pe-pe

Tags: blaq jerzeeBlowWizkid
Previous Post

ROSALÍA – TUYA Lyrics

Next Post

Davido – Like Dat [Lyrics]

More Music

Wizkid x Chronixx - "Jam"

[Lyrics] Wizkid x Chronixx – “Jam”

by Tomiwa
1 month ago
0

...

WizKid Jaiye Jaiye Lyrics Femi Kuti

WizKid – Jaiye Jaiye Lyrics (ft. Femi Kuti)

by Tommy
1 month ago
0

...

Wizkid - "Ease Your Mind" (Prod. by Kel-P)

[Lyrics] Wizkid – “Ease Your Mind”

by Tomiwa
1 month ago
0

...

Wizkid In My Bed Lyrics

Wizkid – In My Bed Lyrics

by Tommy
1 month ago
0

...

Wizkid

Wizkid – Slow Whine Lyrics (ft. Banky W)

by Tommy
1 month ago
0

...

Wizkid Electric Lyrics

Wizkid – Electric Lyrics

by Tommy
1 month ago
0

...

Asa Wizkid IDG Lyrics

Asa, Wizkid – IDG Lyrics

by Tommy
1 month ago
0

...

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Blacc Nitro – 100 Rack$
Feature

Blacc Nitro – 100 Rack$

by Duncan
Sep 24, 2023 | 10:36
0

Independent rapper Boi Nitro comes through with his fresh soulful trap single 100 Rack$, The self-produced track encapsulates the mindset...

Read more
BlahckGold – “Emergency”

BlahckGold – “Emergency”

Sep 24, 2023 | 12:01
VIDEO: Jahnkonoo – “Fat Pussy Cat”

VIDEO: Jahnkonoo – “Fat Pussy Cat”

Sep 23, 2023 | 09:02
Hsure – “Afro Feelings” + “Hosanna”

Hsure – “Afro Feelings” + “Hosanna”

Sep 22, 2023 | 20:33
Kémi Lopez – “Lean On Me”

Kémi Lopez – “Lean On Me”

Sep 22, 2023 | 12:48