tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Entertainment
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
Home Lyrics

Lyrics Ceeza Milli – “Sabi” ft. Duncan Mighty

by Tomiwa — November 30, 2025

STREAM/DOWNLOAD MP3

Ceeza Milli ft. Duncan Mighty – Sabi Lyrics

Intro
Yea yea yea yea
Yea yea
{It`s kel p vibe}
Ceeza milli weeni mighty here, weeni mighty here oh
Yea yea yea yea

Hook
Wa je, wa je, wa je, ko ni gba (x2)
“Oh woh woh woh, woh woh woh woh”
Bobobobo, ceeza milliana”
Yea yea, wa je, wa je, ko ni gba
Spellz

Verse 1 -Ceeza Milli
Omoge, I dey beg make your love no go pass me by *Yea yea*
Cos I fit pai, my baby, if your love go pass me by
My girl, e get so many things wey dey my mind
But I no mind to take it slow, girl
Maybe, you can take your time
Po e woh, this your love e dey ginger me
January to December baby
I go love you, my baby, e no go tire me
Say you go be my lover
Mami, say I go be your lover
Girl, I promise to dey with you, any season, any weather
We go dey together, yea yea

Hook
You too sabi, you too sabi, Baby oh
Shey you go be a part of me?, Baby oh
Girl, amma make you proud of me, Baby oh
Say we could start a family, Oh baby oh
And I promise I won`t lie, Baby
I`ll never leave you in the dark
I need you in my life, my baby oh
Shey you go follow me, follow me?

Chorus
Wa je, wa je, wa je, ko ni gba
Kino je, ma je, ma je, ko ni gba
Je je ma je, ma je, ma je, ko ni gba
“Follow me”
Wa je, wa je, wa je,
Wa je, wa je, wa je, ko ni gba
“Woh woh woh, Woh woh woh”
Wa je, wa je, wa je, ko ni gba
Shordy can you turn and follow me
“Woh woh woh, woh woh woh”
Wa je, wa je, wa je, ko ni gba (x2)
Yea yea, wa je, wa je, ko ni gba

Verse 2 -Duncan Mighty
Girl, e be you, e be you
This afternoon level well well
*After you na you*
E be you uh, this afternoon level
Every time, me dey popopopo for your love
*Your love*
And me dey call call call for your phone “Yeah”
Girl, beg gi an-an-an answer my phone “Yeah”
I want to ki maka do do “Yeah”
E dey do usie usie weh “Usie weh”
Ala-do-da turi wo cele “Cele”
I no go remove, if you carry belle “Carry belle”
Na straight to your mama, ono mi kaje
Ah baby mi gwangwan
Biko baby, wiya make I spend money for you, no time
Cos I don`t wanna lose you, baby mi gwangwan, make we go

Verse 3 -Ceeza Milli
Take ma body, nobody love you the way I be loving you
Baby, say na only you, nobody make me feel the way you do “Yeah”
Iburu nge magini kwasi oh
Cos as you see me, my baby, I fit to pai for you
“Urnn urhnn”

Hook
You too sabi, you too sabi, baby oh
Shey you go be a part of me, baby oh?
Girl, amma make you proud of me, baby oh
Say we could start a family, oh baby oh
And I promise I won`t lie, baby
I`ll never leave you in the dark
I need you in my life, my baby oh
Shey you go follow me, follow me?

Chorus
Wa je, wa je, wa je, ko ni gba
Kino je, ma je, ma je, ko ni gba
*It`s stg*
Je je, wa je, wa je, ko ni gba
Kin ma je, ma je, ma je
Je Wa je, wa je, ko ni gba
*Woh woh woh*
Kino je, ma je, ma je, Ko ni gba
*Woh woh woh woh woh*
Je je, wa je, wa je, ko ni gba
“Ceeza milliana yea ih, weene mighty here oh”

Now available to stream & download
Download Here | Stream Now

More Duncan Mighty Songs

  • Kaestyle & Duncan Mighty – Saka Ofori
  • Timaya & Duncan Mighty – Kontrol
  • Duncan Mighty ft. Olamide – Blow Am
  • Duncan Mighty – Package
  • Duncan Mighty – Fake Love ft. Wizkid 

Duncan Mighty News

  • Femi Kuti, Duncan Mighty, P-Square, Wizkid and Mochedah join TOP10 MICS CONCERT
  • Rapper; Magnito, Reacts To Duncan Mighty Calling Him A Big Fool
  • You Are A Fool – Duncan Mighty Lashes Out At Rapper; Magnito
  • Duncan Mighty Joins Davido On Stage At City Of Davido Concert To Dish Out Fantastic Performance || Watch Video
  • Davido, Tiwa Savage, Duncan Mighty & Peruzzi Emerge Winners At NEA Awards || Winners Full List

Duncan Mighty Albums

  • Duncan Mighty – Certificate (Cover + Tracklist)

Duncan Mighty Collaboration Songs

  • Kaestyle & Duncan Mighty – Saka Ofori
  • Timaya & Duncan Mighty – Kontrol
  • Duncan Mighty ft. Olamide – Blow Am
  • Duncan Mighty – Package
  • Duncan Mighty – Fake Love ft. Wizkid 

Duncan Mighty Collaboration News

  • Duncan Mighty Joins Davido On Stage At City Of Davido Concert To Dish Out Fantastic Performance || Watch Video
  • Davido, Tiwa Savage, Duncan Mighty & Peruzzi Emerge Winners At NEA Awards || Winners Full List
  • “We Rise By Lifting Others”- Davido Gifts Another Fan N1 Million
  • Alleged Wife Battery: Duncan Mighty Finally Breaks His Silence, Davido Also Reacts
  • This Video Of Duncan Mighty Bowing To Davido Goes Viral | Watch
Tags: Ceeza MilliDuncan MightySabi

Trending Artists

Burna Boy Asake Wizkid Shallipopi Davido Ayra Starr Rema Kizz Daniel Tems Seyi Vibez Omah Lay Joeboy Ruger Fireboy DML ODUMODUBLVCK Ckay Adekunle Gold Ladipoe Zlatan Olamide

Latest Albums

Davido

ORIADÉ

Released On: 2026

Davido - ORIADÉ cover

Prettyboy D-O

In The Fire

Released On: 2026

Prettyboy D-O - In The Fire cover

Asake

M$NEY Live in London

Released On: Jul 24, 2026

Asake - M$NEY Live in London cover

Juls & Projexx

Junction

Released On: 2026

Juls & Projexx - Junction cover

Tml Vibez

A Street Kid’s Diary

Released On: Dec 05, 2025

Tml Vibez - A Street Kid's Diary cover

Album Reviews

ALBUM: Kaestyle – Stylish

Kaestyle - Stylish

Read moreDetails

ALBUM: Unknown T — LISTEN.

Unknown T — LISTEN.

Read moreDetails

ALBUM: FOLA – 9

ALBUM: FOLA - 9

Read moreDetails

ALBUM: Jhené Aiko – Westside Whimsy

ALBUM: Jhené Aiko - Westside Whimsy

Read moreDetails
No Result
View All Result
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Entertainment
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
TAP TO RESUME
Select a mix above
0:00 / 0:00
Your queue