tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Entertainment
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
Home Lyrics

Monaky – Solo Lyrics

by Peace Umanah β€” December 1, 2025

Monaky - Zaza Fest EP
Monaky – Zaza Fest EP

Solo Lyrics by Monaky

Pepeneda peneda
Handle your graph I dey town
Body wonderful no doubt
No touch am emi lokan onono
Diet wey balance na money kill am
Give Uche bonus for the referral
Definitely black sheep for umunna
Angeli wey dey follow Jaruma
Looking for an edge stay for my corner
Honey n Russian dey LA Gas gbana Dey
To the moon take am international

2am active, highly nocturnal tile what ya say,
What ya say what’s the 411
I like to create my utopia, anything you like dey indulge for my cabana

There’s is nothing under the sun wey dey new
Eskimo , and Caucasian available
I Buy this shoe when Dollar never come down
No go whine hope say 4k dey for d camcorder
You dey finish work collect mountain dew
I see wetin you dey do continue
E suppose dey Jama till afternoon
What’s the hullabaloo

Onome nothing is impossible
Tranquility don cover all the shekens
No reason am everybody here seke
Me I come to denge pose
Solo many years ago
Iyemwen district cold
No dey give me headache

Baby mi baby mi fese Jo
Baby mi baby mi fese Jo
Baby mi baby mi fese Jo
Baby mi baby my fese Jo
Ahh baby o

Run am transfer
For my jersey na number 9
No be coma
No be koni koni
I dey on vibes
Anytime I need am
E dey for on demand
I gats to be the man
Man gats to be leader

Call me when you need deliverance I go rally
My army plug na one of one he boot na Kenzo
Funds dey the parcel cause awareness like kpe paso
Hmmmmmmm

Me I come to denge pose
Solo many years ago
Iyemwen district cold
No dey give me headache
Baby mi baby mi fese Jo
Baby mi baby mi fese Jo
Baby mi baby mi fese Jo
Baby mi baby my fese Jo
Ahh baby o

Now available to stream & download
Download Here | Stream Now

More Lyrics Songs

  • LYRICS:D’Banj – Oliver Twist
  • Yung Willis – Happy ft. Mr Eazi (Audio + Lyrics)
  • Drake & 21 Savage – Privileged Rappers (Lyrics)
  • Asake & Tiakola – Badman Gangsta Lyrics
  • LYRICS:P-Square – Chop My Money ft May D

Lyrics News

  • The Cliché in Nigerian music

Lyrics Collaboration Songs

  • LYRICS:D’Banj – Oliver Twist
  • Yung Willis – Happy ft. Mr Eazi (Audio + Lyrics)
  • Drake & 21 Savage – Privileged Rappers (Lyrics)
  • Asake & Tiakola – Badman Gangsta Lyrics
  • LYRICS:P-Square – Chop My Money ft May D
Tags: LyricsMonaky

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Trending Artists

Burna Boy Asake Wizkid Shallipopi Davido Ayra Starr Rema Kizz Daniel Tems Seyi Vibez Omah Lay Joeboy Ruger Fireboy DML ODUMODUBLVCK Ckay Adekunle Gold Ladipoe Zlatan Olamide

Latest Albums

Davido

ORIADÉ

Released On: 2026

Davido - ORIADÉ cover

Prettyboy D-O

In The Fire

Released On: 2026

Prettyboy D-O - In The Fire cover

Asake

M$NEY Live in London

Released On: Jul 24, 2026

Asake - M$NEY Live in London cover

Juls & Projexx

Junction

Released On: 2026

Juls & Projexx - Junction cover

Tml Vibez

A Street Kid’s Diary

Released On: Dec 05, 2025

Tml Vibez - A Street Kid's Diary cover

Album Reviews

ALBUM: Kaestyle – Stylish

Kaestyle - Stylish

Read moreDetails

ALBUM: Unknown T β€” LISTEN.

Unknown T β€” LISTEN.

Read moreDetails

ALBUM: FOLA – 9

ALBUM: FOLA - 9

Read moreDetails

ALBUM: JhenΓ© Aiko – Westside Whimsy

ALBUM: JhenΓ© Aiko - Westside Whimsy

Read moreDetails
No Result
View All Result
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Entertainment
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
TAP TO RESUME
Select a mix above
0:00 / 0:00
Your queue