tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
Home Lyrics

M.I Abaga – Plan B Lyrics

by Tommy
Jun 13, 2026 | 12:29
in Lyrics

Veteran Nigerian Emcee and Hip Hop Act, M I (Mr Incredible) Abaga has released a new single that comes with powerful messages, See Plan B Lyrics below.

PLAN B LYRICS (song by M I Abaga)

I hope you come my way
I hope you come my way…

If I get Presido wey love me
Shey na so everything go ugly?
No be say I dey try insult him
But trust me, things are rough in the country

If I get Presido wey sabi
Shey na so general go steal from army?
Take money for weapon give him family
Him soldier come dey die, what a tragedy

(On God)
Presido wey full ground
And him hear say na young people dem dey shoot down
IGP go dey him office still dey kneel down
Him go tell him boys make them cool down

Presido wey care for the future
Better road for everywhere go too sure
Pursue Minister wey no do good job
Cos all these politicians them dey too chop

I swear everywhere, country don tough
Once I get my papers I’m off
Once I enter jand I don lost
Make Naija just give me divorce
I swear
Go market, everything cost
(I swear)
On top your degree, you no go find job
Government sef them no respect us
(facts)
This Naija e no be by force, I swear

If I get Governor wey honest
Wey dey try to keep all of him promises
We no go use him people to become rich
Wey go use him eye to see the condition
Maybe him go see the insecurity
Kidnapping everywhere in every big city
Terrorist dey do so much atrocity
Governor wey send him go dey the issue
(Know the issue)
Governor wey sabi, shey he no go go the University?
Students dey suffer just to get degree
Without education my people cannot reach there o
Streets are bloody
All the Senators dey disappoint me
Una wey dey run shit, we are purging
And that’s the situation in my country

I swear
People, everywhere rough
Once I get visa I don cut
Get new phone for there I don port
Make Naija no vex too much

See Yankee, everywhere soft
Make I go hustle wetin man go take chop
Die for this country, that na bad luck
This Naija e no be by force
I swear

If Pastor dey wey dey fear God
Wey love him people like him love him haircut
He go sell the jet wey dey the airport
Cos many people dey wey need him support

If Pastor dey wey dey talk true
Shey na wetin we go see inside the court room o?
Shebi anointed one, nothing fit touch you?
Na why your prophecy e no dey come true again

Professor wey wan make we stand out
E no go take money to give us hand out
E no go drag that girl inside him compound
The things I dey see e dey dumbfound me

Be like say everything dey scatter
I don taya for the matter kpata kpata
I just dey pray make I gather all my Raba
Make I japa to another country and oooo

Yankee, your boy dey come

Now available to stream & download
Download Here | Stream Now
Tags: M.I abagaPlan B Lyrics

Related Posts

image2
Songs

Chuka – Chuka (M.I ‘The Box’ Cover)

horoscope
A-List

Basketmouth – Horoscopes Album ft. M.I Abaga..

claaa
Songs

ClassiQ – GUDU ft. M.I Abaga New Song

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Trending Artists

Burna Boy Asake Wizkid Shallipopi Davido Ayra Starr Rema Kizz Daniel Tems Seyi Vibez Omah Lay Joeboy

Latest Albums

Shallipopi

Auracle

Tracklists: 22

Released On: Dec 05, 2025

Shallipopi - Auracle cover

Mavo

Kilometer II EP

Tracklists: 4

Released On: Sep 26, 2025

Kilometer II EP Mavo - Kilometer II EP cover

DJ Maphorisa

South Gidi EP

Featuring: DJ Tunez, Wizkid

Tracklists: 3

Released On: Oct 24, 2025

DJ Maphorisa - South Gidi EP cover

Flavour

Afroculture

Tracklists: 13

Released On: Nov 28, 2025

Flavour - Afroculture cover

Tems

Love Is A Kingdom EP

Tracklists: 7

Released On: Nov 21, 2025

Tems - Love Is A Kingdom EP cover

Album Reviews

ALBUM: Ycee – OUT OF SIGHT – OUT OF MIND: VOLUME 1

Ycee - OUT OF SIGHT - OUT OF MIND: VOLUME 1

Read moreDetails

ALBUM: Anendlessocean – Love Is a Machinery

Anendlessocean - Love Is a Machinery

Read moreDetails

ALBUM: Rick Ross – Set In Stone

Rick Ross - Set In Stone Album

Read moreDetails

Various Artists – Official FIFA World Cup 2026 Album

Various Artists - FIFA World Cup 2026 Official Album

Read moreDetails

  • Countries
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo

No Result
View All Result
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
TAP TO RESUME
Select a mix above
0:00 / 0:00
Your queue