
10 Kilo Lyrics by Davido
(Grey)
Ye, ?r?b? ten kilo
Say this your body make me wan go
?r?b?, ?r?b?, ?r?b? ten kilo (Baddest)
(Loudaa)
Verse 1
Ye, girl I’ll be here till the sun down
Swear you dey make my mind no touch?ground
I?no?say different songs?don come out
But?my girl if I no sing about you wetin I wan sing o, baby
You dey make my body ayaya
Anytime I dey see you I dey shamanya
If you leave me I fit run go mad
Why I no fit leave you my ?r?b? ten kilo
Chorus
Say this your body make me wan go gyrate
No fit concentrate, eyaa
?r?b? ten kilo
Dey chop my money and everything I get
M? I no go fit forget you baby no lie
Verse 2
Drama, leav? drama for who getti power
Person wey get plans for you no go stammer
I know you no go para if I bless your aza
Good times anytime ?ja nla land
I don craze o for your matter
Anytime I see your body no fit calm down
If na ment o, it is allowed
Our loving dey too important
I don craze o for your matter
Anytime I see you, body no fit calm down
If na ment o, it is allowed
Our love dey too important
Say this your body make me wan go gyrate
No fit concentrate, eyaa
?r?b? ten kilo
Dey chop my money and everything I get
Me I no go fit forget you baby no lie
Say this your body make me wan go gyrate
No fit concentrate, eyaa
?r?b? ten kilo
Dey chop my money and everything I get
Me I no go fit forget you baby no lie (Loudaa)
Outro
Say this your body make me wan go gyrate
No fit concentrate, eyaa
?r?b? ten kilo