
Don’t Know Lyrics by Davido
Wah dem a seh
Verse 1
Fuck all the clout
I’m with my thoughts (Yeah, yeah)
Thinking alone (Thinking alone)
It time alone
Liquor in my cop
Taking many shots
All the shayo no dey work
I need you for my body and soul
I f? for you o ti l?
Give me that thing thin do
Wey dey make we dey sweet sweet talk
Blow me like a pin pin pop
You and I supposed to link up
The way you move that toy, toy, toy, toy, toy
Come to me b?b? n l?
No waste time osiso
Pre-Chorus
Girl you dey ginger me k?r?
Girl you dey ginger me k?r?
Lal? Friday o n l?, titi Monday o n l?
Girl you dey ginger me k?r?
Girl you dey ginger me k?r?
Lal? Friday o n l?, titi Monday o n l?
You don’t, you don’t, you don’t even know what you do to me (You don’t)
You don’t ?ven know what you do to me (Ah, you don’t)
You don’t ev?n know what you do to me
You don’t, you don’t, you don’t even know what you do to me (You don’t)
You don’t even know what you do to me (Ah, you don’t)
You don’t even know what you do to me
Verse 2
Christian Dior, Louis Vuitton o ti l?
O ti l? (Yeh, yeh, yeh, yeh, yeh)
Gucci bag, Versace, o ti l?
O ti l?
So I dey call your phone make we talk together
Leave my girl, my only chikala
Bring your body make I feel the balabala
Chop my raba raba, chop the gala gala
No dey para para, I no go wahala
Sweet like panla, fit pa
Swear to God you dey use kayamata
Sweet my body and blow my oblangata
Pre-Chorus
Girl you dey ginger me k?r?
Girl you dey ginger me k?r?
Lal? Friday o n l?, titi Monday o n l?
Girl you dey ginger me k?r?
Girl you dey ginger me k?r?
Lal? Friday o n l?, titi Monday o n l?
You don’t, you don’t, you don’t even know what you do to me (You don’t)
You don’t even know what you do to me (Ah, you don’t)
You don’t even know what you do to me (You don’t)
You don’t, you don’t, you don’t even know what you do to me (You don’t)
You don’t even know what you do to me (Ah, you don’t)
You don’t even know what you do to me