DOWNLOAD MP3
Intro
Oh naa oh my uh, yeah yeah,
oh Lord a`mercy yeah yeah yeah yeah
Oluwa Rexxie eh yeah, Oluwa Lyta na na
Verse 1
Olamide don sign the boy
Everywhere I go now they want to smile with the boy (ahn ahn ahn ahn)
Shout out to the people now whe Dey show me love
That small boy don turn biggy boy, don turn biggy boy yeah yeah
Pre-Chorus
Oluwa oshe, won ma b`owo se`n wole
Everyday say me dey calculate oh ah, k`owo nla wole
Oluwa oshe, won ma b`owo se`n wole
Everyday say me dey calculate oh na, k`owo nla wole
Chorus
Mama, I made it oh yeah, papa I made it oh yeah
Mama, I made it oh yeah, papa I made it oh yeah
Kasa ma jo ma yo, ka sa ma jo ma yo oh na na
ka sa ma jo ma yo oh yea yea
Kasa ma jo ma yo, oh me Lord oh
ka sa ma jo ma yo, ka sa ma jo ma yo oh yeah
Verse 2
Work work work work work, because man must to chop
Everyday say me dey hustle now, I am heading to the top
Ji masun, omo iya mi, hustle large and make it slowly
You know say nobody holy, no follow dem smoke gboli
Pre-Chorus
Oluwa oshe, won ma b`owo se`n wole
Everyday say me dey calculate oh ah, k`owo nla wole
Oluwa oshe, won ma b`owo se`n wole
Everyday say me dey calculate oh ah, k`owo nla wole
Chorus
Mama, I made it oh yea, papa I made it oh yea
Mama, I made it oh yea, papa I made it oh yea
Kasa ma jo ma yo, ka sa ma jo ma yo oh yea
ka sa ma jo ma yo oh yea yea
Kasa ma jo ma yo, oh me Lord oh
ka sa ma jo ma yo ka sa ma jo ma yo oh yea yea
Verse 2 (Repeat)
Ji masun, omo iya mi, hustle large and make it slowly
You know say nobody holy, no follow dem smoke gboli
Work work work work work, because man must to chop
Everyday say me dey hustle now, I am heading to the top
Pre-Chorus
Oluwa oshe, won ma b`owo se`n wole
Everyday say me dey calculate oh ah, k`owo nla wole
Oluwa oshe, won ma b`owo se`n wole
Everyday say me dey calculate oh ah, k`owo nla wole
Chorus
Mama, I made it oh yea, papa I made it oh yea
Mama, I made it oh yea, papa I made it oh yea
Kasa ma jo ma yo, ka sa ma jo ma yo na na
ka sa ma jo ma yo oh yea yea
Kasa ma jo ma yo, oh me Lord oh
ka sa ma jo ma yo, ka sa ma jo ma yo oh yea yea
Mixing Xenofoster