STREAM/DOWNLOAD MP3
Mr Eazi ft Simi – Surrender Lyrics
Intro
Pheelz Mr producer
Juls baby
Baby make you loving the boy
Baby make you kissing the boy
Baby make you loving the boy
Baby you for kissing the boy
Chorus
I surre
I surre
To your eleke di oh
I surre
I surrender
To your eleke di
I surre
I surre
To your eleke di o
I surre
I surrender
Verse 1
I know say I no strong like Mike Tyson
I know say I no getti voice like Michael Jackson
I know say I no sweet like Zara Larson
I know say I no get money like Richard Branson
But wetin I get pass money wey you want
If you give me a chance
I give you everything I got
I pray to God
That this loving is enough
Baby I just want to let you know
Chorus
I surre
I surre
To your eleke di oh
I surre
I surrender
To your eleke di
I surre
I surre
To your eleke di oh
I surre
I surrender
To your eleke di
Verse 2 Simi
I surre
I surre like say na felony oh
I don`t care
I don`t care aboutti your money
You surre
You surrender to my eleke di oh
No dey fear oh
Omo just call me your honey oh
No forget baby
Set reminder
I open my heart baby
Come make you enter
Carry your matter for head
Your defender
For you baby
For you omo
See I no want mister Jackson
You know me better
Am loving your melody
Lori instrumental
Anything you have is enough photo mi oh
Baby I surre
To your totori oh
Chorus
I surre
I surre
To your eleke di oh
I surre
I surrender
to your eleke di
I surre
I surre
To your eleke di
I surre
I surrender
To your eleke di
Outro
Baby make you loving the boy
Baby make you kissing the boy (Zagadat)
Baby make you loving the boy
Baby you for kissing the boy
Baby make you loving the boy
Baby make you kissing the boy
Baby make you loving the boy
Baby make you kissing the boy