tooXclusive
  • Songs
  • News
  • Contact Us
    • Disclamer
    • Advertise
  • Next Rated
  • Music A – Z
  • Lyrics
No Result
View All Result
  • Songs
  • News
  • Contact Us
    • Disclamer
    • Advertise
  • Next Rated
  • Music A – Z
  • Lyrics
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
  • Home
  • Songs
  • HOT!!
  • Artists A – Z
  • News

Vicki D – Chill

Yet another classic come back tune from the “Aanu” crooner, songwriter Vicki D dubbed CHILL.

The inspiration behind the song “CHILL” boils down to a solemn reminiscing of his music career, and the journey so far which however has come a long way to pay off.

Listen and Enjoy the track below;

https://tooxclusive.com/wp-content/uploads/2022/05/Vicki-D-Chill.mp3

DOWNLOAD MP3

LYRICS

Just like yesterday!!!
Omosikator
Kpoki

Just like yesterday
Dem dey use us play
Small boy outta the zongo
T’ofe f’owo sere
Dem talk say he no get the mind
To fit hustle and shine
Thank God is mercyfull
The boy don dey smile

Awa kan chill o
The hustle is real o
Nothing wey dey bother man again
We don too see o
Awa kan chill o
The hustle is real o
Straight outta the zongo brother
Now we don dey chill o

Nothing dem fit tell me again
Sun don shine
Rain don fall man still dey
Everyday come turn holiday
Sweet feeling
Big chilling
Inner peace
Vasa dey for family
Tell me why I no go dey happy
All bad days don turn to memory

Awa kan chill o
The hustle is real o
Nothing wey dey bother man again
We don too see o
Awa kan chill o
The hustle is real o
Straight outta the zongo brother
Now we don dey chill o
Awa kan chill o
The hustle is real o
Nothing wey dey bother man again
We don too see o
Awa kan chill o
The hustle is real o
Straight outta the zongo brother
Now we don dey chill o

DOWNLOAD More Music

Vicki D – Ajala

Vicki D – Ajala

by Tommy
6 months ago
0

...

Finetunz – Personal ft. Cent Remmy, Vicki D

Finetunz – Personal ft. Cent Remmy, Vicki D

by Tommy
10 months ago
0

...

Finetunz – “Good Lovin'” ft Vicki D & Cent Remmy

Finetunz – “Good Lovin'” ft Vicki D & Cent Remmy

by Tomiwa
3 years ago
0

...

[Video + Audio] Finetunz – “Location” ft Cent Remmy X Lexcy X Vicki d

[Video + Audio] Finetunz – “Location” ft Cent Remmy X Lexcy X Vicki d

by Tomiwa
4 years ago
0

...

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *