tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
Home Lyrics

Mayorkun – Thermo Lyrics

Thermo Lyrics (feat. Blxckie) by Mayorkun off his EP Love.. for Free

by Tyler Duncan
Jun 4, 2026 | 18:34
in Lyrics
Mayorkun – Thermo Lyrics 1

My pocket full and my glass cup runneth over over
Hmm ahn ahn ahn ahn
When I no get shi shi shi shi
Na she dey come over
I will o
Tell me wetin you need o
Booty wey soft like pillow only wetin man fit know my philo
Throw me shades if you feel o I go rock am like dior
I dey give am for free o

Cos I no fit talk kini mo feso
Bum bum buss up my processor
Weekdays under the sunset
Under the sun
Make nothing touch your complexion
I no fit wait the tin don long
I no fit wait for turn by turn
Make we just chill for upstairs
For calabasas, california ahn ahn ahn

Body hot like thermo ( thermocool )
She no need another ( afi mayorkun )
Body no get competitition competitition no no
Body hot like thermo ( thermocool )
She no need another ( to do do do )
Body hot like forty degrees like forty degrees oh no no

Both sides
You keep playing both sides
Wanna wanna know if I’m wasting my time
Any man wey no wan jegbese
Know say your matter no be kekekere I tell her this
She doing that cos she know say I know
Odikwa risky your body bad
Ready to risk it all on the line
You gat me ringing your cellular
Your matter do me irregular things
And I am guilty of all the charges
This your beauty is undeniable
Ohema listen to gbedu now
Or you go press me like computer keys hmm hmm hmm

Cos I no fit talk kini mo feso bum bum buss up my processor
Weekdays under the sunset under the sun
Make nothing touch your complexion I no fit wait the tin don long
I no fit wait for turn by turn make we just chill for upstairs
For calabasas, california ahn ahn ahn

Body hot like thermo ( thermocool )
She no need another ( afi mayorkun )
Body no get competitition competitition no no
Body hot like thermo ( thermocool )
She no need another ( to do do do )
Body hot like forty degrees like forty degrees oh no no

Now available to stream & download
Download Here | Stream Now
Tags: Mayorkun

Related Posts

The Therapist Mayorkun Nack Remix
A-List

The Therapist ft. Mayorkun – Nack Remix

Lyta x Mayorkun Hustlers Anthem mp3 image
Songs

Lyta x Mayorkun – Hustler’s Anthem

unnamed 74
Songs

Mayorkun – Yàwa

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Trending Artists

Burna Boy Asake Wizkid Shallipopi Davido Ayra Starr Rema Kizz Daniel Tems Seyi Vibez Omah Lay Joeboy

Latest Albums

Shallipopi

Auracle

Tracklists: 22

Released On: Dec 05, 2025

Shallipopi - Auracle cover

Mavo

Kilometer II EP

Tracklists: 4

Released On: Sep 26, 2025

Kilometer II EP Mavo - Kilometer II EP cover

DJ Maphorisa

South Gidi EP

Featuring: DJ Tunez, Wizkid

Tracklists: 3

Released On: Oct 24, 2025

DJ Maphorisa - South Gidi EP cover

Flavour

Afroculture

Tracklists: 13

Released On: Nov 28, 2025

Flavour - Afroculture cover

Tems

Love Is A Kingdom EP

Tracklists: 7

Released On: Nov 21, 2025

Tems - Love Is A Kingdom EP cover

Album Reviews

FIFA World Cup 2026 Official Album

FIFA World Cup 2026 Official Album

Read moreDetails

Chris Brown – Brown Deluxe (The Chocolate Edition)

Chris Brown - Brown Deluxe (The Chocolate Edition)

Read moreDetails

ALBUM: Vybz Kartel – GOD & TIME

ALBUM: Vybz Kartel - GOD & TIME

Read moreDetails

ALBUM: Latto – Big Mama

ALBUM: Latto - Big Mama

Read moreDetails

  • Countries
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo

No Result
View All Result
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
TAP TO RESUME
Select a mix above
0:00 / 0:00
Your queue