tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
Home Lyrics

King Promise & Shallipopi – “Continental” Lyrics

You can check out "Continental" Lyrics by King Promise & Shallipopi here.

by Peace Umanah
Jun 13, 2026 | 13:58
in Lyrics
King Promise & Shallipopi - Continental
King Promise & Shallipopi – Continental

“Continental” Lyrics by King Promise & Shallipopi

Verse 1: King Promise
Nothing under the sun wey go shake me
Kika me ho ns3m you dey tempt me
But when you see me you go compose
(see me, you better compose)
Only thing for this life wey dey freak me
Be time wey my girlie dey tease me
They can’t count me out dem they need me eh

Pre-Chorus: King Promise
Say Continental we go chop
International we go fly
Say make we no see yawa ooo
I pray we no see yawa oo
Contin?ntal we go chop
International we go fly
Say mak? we no see yawa ooo
I pray we no see yawa oo

Chorus: King Promise
Ayyyyy ebaa hi aha mi eh
Continental we go chop
International we go fly
Ayyyyy nk33 eba hi aha mi eh
Continental we go chop
International we go fly

Verse 2: Shallipopi
Inter – continental
Struggling but now I’m doing better
I be catching flights like I’m catching feelings
I might stack up my funds to the ceiling
Okiki tell me how you feeling
Do you love me
Hope you no dey deceive me
My life feels to me like I’m dreaming
Action film steady camera filming
WAHALA!
Say life na turn-by-turn
No come go use your own spoil my own
I enter any place
I fuck shit up
Unlimited Grace, I got it all
Lyrically speaking, listen, pay attention
I’m not gon be repeating
There’s a reason I be balling every season
DND, you know man’s busy

Chorus: King Promise
Ayyyyy ebaa hi aha mi eh
Continental we go chop
International we go fly
Ayyyyy nk33 eba hi aha mi eh
Continental we go chop
International we go fly

Verse 3: King Promise
Who never get sin
Cast the first stone
E no be competition
But I’m the best tho
Sellout from Nungua to London
The gyaldem want sing on my Ding Dong
I know my identity
I know myself o yeah
Girlie say she no fit let go yeah
Give her wings like red bull yeah

Pre-Chorus: King Promise
Say Continental we go chop
International we go fly
Say make we no see yawa ooo
I pray we no see yawa oo
Continental we go chop
International we go fly
Say make we no see yawa ooo
I pray we no see yawa oo

Chorus: King Promise
Ayyyyy ebaa hi aha mi eh
Continental we go chop
International we go fly
Ayyyyy nk33 eba hi aha mi eh
Continental we go chop
International we go fly

Now available to stream & download
Download Here | Stream Now
Tags: King PromiseLyricsShallipopi

Related Posts

Ycee - OUT OF SIGHT - OUT OF MIND: VOLUME 1
Lyrics

Ycee & Psycho YP – Island Girls Lyrics

Black Sherif - Find A Way
Lyrics

Black Sherif – Find A Way Lyrics

6uff & TUFF KING - Ripper's Fate
Lyrics

6uff & TUFF KING – Ripper’s Fate Lyrics

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Trending Artists

Burna Boy Asake Wizkid Shallipopi Davido Ayra Starr Rema Kizz Daniel Tems Seyi Vibez Omah Lay Joeboy

Latest Albums

Shallipopi

Auracle

Tracklists: 22

Released On: Dec 05, 2025

Shallipopi - Auracle cover

Mavo

Kilometer II EP

Tracklists: 4

Released On: Sep 26, 2025

Kilometer II EP Mavo - Kilometer II EP cover

DJ Maphorisa

South Gidi EP

Featuring: DJ Tunez, Wizkid

Tracklists: 3

Released On: Oct 24, 2025

DJ Maphorisa - South Gidi EP cover

Flavour

Afroculture

Tracklists: 13

Released On: Nov 28, 2025

Flavour - Afroculture cover

Tems

Love Is A Kingdom EP

Tracklists: 7

Released On: Nov 21, 2025

Tems - Love Is A Kingdom EP cover

Album Reviews

ALBUM: Ycee – OUT OF SIGHT – OUT OF MIND: VOLUME 1

Ycee - OUT OF SIGHT - OUT OF MIND: VOLUME 1

Read moreDetails

ALBUM: Anendlessocean – Love Is a Machinery

Anendlessocean - Love Is a Machinery

Read moreDetails

ALBUM: Rick Ross – Set In Stone

Rick Ross - Set In Stone Album

Read moreDetails

Various Artists – Official FIFA World Cup 2026 Album

Various Artists - FIFA World Cup 2026 Official Album

Read moreDetails

  • Countries
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo

No Result
View All Result
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
TAP TO RESUME
Select a mix above
0:00 / 0:00
Your queue