tooXclusive
  • Songs
  • News
  • Lyrics
  • Amapiano
  • Advertise
  • Contact Us
No Result
View All Result
  • Songs
  • News
  • Lyrics
  • Amapiano
  • Advertise
  • Contact Us
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
  • HOME
  • Songs
  • News
  • Lyrics
  • CALL US
Home Lyrics

Banky W – “Final Say LYRICS”

by Tomiwa
Aug 24, 2023 | 16:04
in Lyrics
Reading Time: 2 mins read
0

Banky W Final Say Lyrics

Banky W – “Final Say Lyrics”

STREAM/DOWNLOAD MP3

LYRICS

What if I tell you
What if I tell you say
Me wey you see, I don sow seeds
Wey just dey germinate
So be hopeful
‘Cause wetin I know be say
The baba wey we dey serve
E no dey use us play

E go enter, that thing wey you dey find
E go enter, it might take a little time, but
E go enter, when the stars align o
E go enter, and everything will be just fine

‘Cause when Oluwa say yes
Yea-yea-yeah, yea-yea-yeah
Nobody can say no
Baba I hail, oh

‘Cause when Oluwa say yes
Yea-yea-yeah, yea-yea-yeah
Nobody can say no
Baba I hail, oh

‘Cause you get the final say (you get the final say)
No matter what them say
No matter what them do
Yes, you get the final say
(you get the, you get the final say)
No matter what them say
No matter what them do

Delay is not denial
Keep waiting patiently
You can triumph through your trials
If you just believe
So don’t give up the fight
‘Cause baba god no dey sleep
One day you will surely celebrate, oh
He will supply your need
Have a likkle faith and see that

E go enter, that thing wey you dey find
E go enter, it might take a little time, but
E go enter, when the stars align
E go enter, and everything will be just fine

‘Cause when Oluwa say Yes
Yea-yea-yeah, yea-yea-yeah
Nobody can say no
Baba I hail, oh

‘Cause when Oluwa say Yes
Yea-yea-yeah, yea-yea-yeah
Nobody can say no, no no
Baba I hail, oh

‘Cause you get the final say (you get the final say)
No matter what them say
No matter what them do
Yes, you get the final say
(you get the, you get the final say)
No matter what them say
No matter what them do

Ooh, you get the final say, you get the final say
Ooh, no matter what them say, no matter what them say
Ooh, you get the final say, you get the final say
Ooh, no matter what them say, no matter what them say

‘Cause you get the final say
No matter what them say
No matter what them do
Yes, you get the final say
(you get the, you get the final say)
No matter what them say
No matter what them do

Banky W – Final Say Lyrics

Tags: Banky WFinal Say Lyrics
Previous Post

[Lyrics] Masterkraft x Phyno – “Egbon LYRICS”

Next Post

[Lyrics] Erigga – “Area To The World” ft. Victor AD

More Music

Banky W Jo Lyrics

[Lyric] Banky W – “JO LYRICS”

by Tommy
4 weeks ago
0

...

PREMIERE :Banky W – Lowkey + Setting P

LYRICS:Banky W – Setting P

by Duncan
1 month ago
0

...

Banky W My Destiny Lyrics

[Lyric] Banky W – “My Destiny” LYRICS

by Tommy
1 month ago
0

...

Talk And Do Lyrics Banky W 2Baba

“Talk And Do Lyrics” by Banky W ft. 2Baba, Timi Dakolo, Waje, Seun Kuti, Brookstone, LCGC

by Tomiwa
1 month ago
0

...

VIDEO: Wizkid Reunites with Banky W on Stage

VIDEO: Wizkid Reunites with Banky W on Stage

by @Tobi_tx
1 month ago
0

...

VIDEO TRAILER : E.M.E – Get Down Tonight ft Wizkid, Banky W & Skales + Dance For Me ft Wizkid

VIDEO TRAILER : E.M.E – Get Down Tonight ft Wizkid, Banky W & Skales + Dance For Me ft Wizkid

by donboye
1 month ago
0

...

VIDEO: Banky W Sings Omoge / Turn Your Lights Down Low Live For MsYouTV

VIDEO: Banky W Sings Omoge / Turn Your Lights Down Low Live For MsYouTV

by donboye
1 month ago
0

...

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Hsure – “Afro Feelings” + “Hosanna”
A-List

Hsure – “Afro Feelings” + “Hosanna”

by Duncan
Sep 22, 2023 | 20:33
0

Hsure, a rising Nigerian artist, is poised to make a significant impact in the music industry with the imminent release...

Read more
Kémi Lopez – “Lean On Me”

Kémi Lopez – “Lean On Me”

Sep 22, 2023 | 12:48
DJ Pluz – “On The Low”

DJ Pluz – “On The Low”

Sep 21, 2023 | 16:24
Stavo – “Sweet Leemah”

Stavo – “Sweet Leemah”

Sep 20, 2023 | 12:36
Clarence – All On This ft. B.A

Clarence – All On This ft. B.A

Sep 18, 2023 | 17:12