tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
Home Lyrics

Banky W – “Final Say LYRICS”

by Tomiwa
Jun 4, 2026 | 10:46
in Lyrics

Banky

Banky W – Final Say Lyrics

STREAM/DOWNLOAD MP3

LYRICS

What if I tell you
What if I tell you say
Me wey you see, I don sow seeds
Wey just dey germinate
So be hopeful
‘Cause wetin I know be say
The baba wey we dey serve
E no dey use us play

E go enter, that thing wey you dey find
E go enter, it might take a little time, but
E go enter, when the stars align o
E go enter, and everything will be just fine

‘Cause when Oluwa say yes
Yea-yea-yeah, yea-yea-yeah
Nobody can say no
Baba I hail, oh

‘Cause when Oluwa say yes
Yea-yea-yeah, yea-yea-yeah
Nobody can say no
Baba I hail, oh

‘Cause you get the final say (you get the final say)
No matter what them say
No matter what them do
Yes, you get the final say
(you get the, you get the final say)
No matter what them say
No matter what them do

Delay is not denial
Keep waiting patiently
You can triumph through your trials
If you just believe
So don’t give up the fight
‘Cause baba god no dey sleep
One day you will surely celebrate, oh
He will supply your need
Have a likkle faith and see that

E go enter, that thing wey you dey find
E go enter, it might take a little time, but
E go enter, when the stars align
E go enter, and everything will be just fine

‘Cause when Oluwa say Yes
Yea-yea-yeah, yea-yea-yeah
Nobody can say no
Baba I hail, oh

‘Cause when Oluwa say Yes
Yea-yea-yeah, yea-yea-yeah
Nobody can say no, no no
Baba I hail, oh

‘Cause you get the final say (you get the final say)
No matter what them say
No matter what them do
Yes, you get the final say
(you get the, you get the final say)
No matter what them say
No matter what them do

Ooh, you get the final say, you get the final say
Ooh, no matter what them say, no matter what them say
Ooh, you get the final say, you get the final say
Ooh, no matter what them say, no matter what them say

‘Cause you get the final say
No matter what them say
No matter what them do
Yes, you get the final say
(you get the, you get the final say)
No matter what them say
No matter what them do

Banky W – Final Say Lyrics

Now available to stream & download
Download Here | Stream Now
Tags: Banky WFinal Say Lyrics

Related Posts

Promo Art1
Songs

Ketchup – Coco Banana ft Banky W | Pay Ass You Go

Songs

DJ Xclusive – Tonight ft. Banky W & Niyola (Prod by Masterkraft)

online banner final2 600x600
Songs

THROWBACK: Banky W – Yes/No

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Trending Artists

Burna Boy Asake Wizkid Shallipopi Davido Ayra Starr Rema Kizz Daniel Tems Seyi Vibez Omah Lay Joeboy

Latest Albums

Shallipopi

Auracle

Tracklists: 22

Released On: Dec 05, 2025

Shallipopi - Auracle cover

Mavo

Kilometer II EP

Tracklists: 4

Released On: Sep 26, 2025

Kilometer II EP Mavo - Kilometer II EP cover

DJ Maphorisa

South Gidi EP

Featuring: DJ Tunez, Wizkid

Tracklists: 3

Released On: Oct 24, 2025

DJ Maphorisa - South Gidi EP cover

Flavour

Afroculture

Tracklists: 13

Released On: Nov 28, 2025

Flavour - Afroculture cover

Tems

Love Is A Kingdom EP

Tracklists: 7

Released On: Nov 21, 2025

Tems - Love Is A Kingdom EP cover

Album Reviews

FIFA World Cup 2026 Official Album

FIFA World Cup 2026 Official Album

Read moreDetails

Chris Brown – Brown Deluxe (The Chocolate Edition)

Chris Brown - Brown Deluxe (The Chocolate Edition)

Read moreDetails

ALBUM: Vybz Kartel – GOD & TIME

ALBUM: Vybz Kartel - GOD & TIME

Read moreDetails

ALBUM: Latto – Big Mama

ALBUM: Latto - Big Mama

Read moreDetails

  • Countries
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo

No Result
View All Result
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
TAP TO RESUME
Select a mix above
0:00 / 0:00
Your queue