
This is a decider track for Lahot as it is obviously taking him to the next level. You all should check out this tune.
STREAM https://ffm.to/bolorunduro
Song lyrics
Take it slow like a moving boat
Them say
You too dey rush Oga easy oo
Life gba jeje
Me no fit dull am so
No rubbish my hustle
You no go take am oo
I`m so cool insult
I no fit take am
OBS my way
You no fit check am
As i dey do my thing
Me depend on jah
Mo bolorunduro
Oba loba oo Oba loba oo
I`m so cool insult
I no fit take am
OBS my way
You no fit check am
As i dey do my thing
Me depend on jah
Mo bolorunduro
Oba loba oo Oba loba oo
People mah act like judasi
Kilonwi melo mofe sosi
All day I been grinding non- stopping
For my money
My pains dem no see
I be dey ask this baby
Will you stand by with me
Hold tight to me
Cause i gat believe
Say me go succeed
And life get story
Na one day he go be
Everything i do i dey give God the glory
Wo Wo Wo dance to my rhythm
Yo Yo Yo Jo koya gbe body
Jo koya gbe body
I`m so cool insult
I no fit take am
OBS my way
You no fit check am
As i dey do my thing
Me depend on jah
Mo bolorunduro
Oba loba oo Oba loba oo
I`m so cool insult
I no fit take am
OBS my way
You no fit check am
As i dey do my thing
Me depend on jah
Mo bolorunduro
Oba loba oo Oba loba oo
I`m dropping my sounduu
Kemujo mujo oo
Oh oh forget sorrow na alejo
Salamalekun
Dia o bonjou
I still dey kaku
Man no fit do na God go do
19 Good one bad
Omo all na bad
I dey face my life
Omoh pain in ass
Aye akamah
Omo olofar
Dem fit wish you bad
Follow you Dey smile
When i feel so down
I call omega
Wo Wo Wo light my ginger
Light my ginger
I`m so cool insult
I no fit take am
OBS my way
You no fit check am
As i dey do my thing
Me depend on jah
Mo bolorunduro
Oba loba oo Oba loba oo
I`m so cool insult
I no fit take am
OBS my way
You no fit check am
As i dey do my thing
Me depend on jah
Mo bolorunduro
Oba loba oo Oba loba oo





