tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
Home Lyrics

Lyrics: Jarmeu – E No Easy

by donboye
Jun 3, 2026 | 21:35
in Lyrics, Songs

width=240

http://tooxclusive.com/wp-content/uploads/2012/03/E-No-Easy-Full-Version-_-tooxclusi1.mp3|titles=E No Easy Full Version

Intro

Yay yay
Yay yay yay
Oh huu huu huu huu
E no easy yay (x3)
Oh huu huu huu huu
Chai

Verse 1
If e too easy no forget sey na set up
If e easy footballer for bench go dey warm up

If e easy super eagles dem no go mess up
Atleast for once dem go try collect world cup

If e easy naija artist make u follow me stand up
Put aside party for some time make we brain up

If e easy then baba God show me my enemies

No be sey to beef buh tell them say make them free me

If e easy I put my face on our currency
Place am on my album cover show my personality

If e easy I give alaba my promo copy
By now I’ll be on every cd mix

Chorus
Oh yay yay

E no easy e no easy e no easy yay ayy ayyyyyy
E no easy yay

E no easy e no easy e no easy yay ayy ayyyyyy

I say E no easy yay

E no easy e no easy e no easy yay ayy ayyyyyy ayyyyyy

Huuu Lord eh

E no easy e no easy e no easy yay ayy ayyyyyy ayyyyyy

Verse 2
Where them dey where them dey where them dey dey

Where the pay where the pay where the pay pay

9ja 9ja kinonso kinongbo

If E too easy mehn na gun I for dey sell before 9ja police took over the business

If E dey Easy I go enter aso rock kidnapp your president then demand for settlement

If E dey Easy I go enter white house sit down with Barack Obama follow shack stout discuss world issues stop the terrorist attack atleast na we dey rule the world now me can’t shout

If E easy carry your mama go do ritual sey because your mate dey ride inside cardilac

If E easy I resurrect 2pac and Biggie settle dem score then put them on my track peacefully

If E Easy I go light up many kpoli may be the odour go bring back baba 70

Sey E Easy I go bring back the old remedies and crown eddie montana the R&B king

Easy to blow I go swallow bomb and explode on your TV your radio your mobile phone

Chorus
Oh yay yaay yayy

E no easy e no easy e no easy yay ayy ayyyyyy

Huu Lord eh Huu Lord eh

E no easy e no easy e no easy yay ayy ayyyyyy

I say E no easy yay

E no easy e no easy e no easy yay ayy ayyyyyy ayyyyyy

Oh oh oh oh oh

E no easy e no easy e no easy yay ayy ayyyyyy ayyyyyy

Huu huu huuu

Outro

Where them dey where them dey where them dey dey

Where the pay where the pay where the pay pay

9ja 9ja kinonso kinongbo

I sayyy

Where them dey where them dey where them dey dey

Where the pay where the

Dee-R-S Tunes

Boooom

Shakalaaaaaaka

As E Easy mehn take coffee drink garri nau

Add some blood add some blood add some blood add am add am

*laughs*

Now available to stream & download
Download Here | Stream Now
Tags: E No EasyJARMEU

Related Posts

Jarmeu Heartbeat art 1
Songs

Jarmeu – Heartbeat

Stylo G
Songs

Stylo G – Oliver Brain Twist ft Jarmeu, Max & Stamma

nuish22
Songs

Stunt Kid – Let Me Be ft Jarmeu

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Trending Artists

Burna Boy Asake Wizkid Shallipopi Davido Ayra Starr Rema Kizz Daniel Tems Seyi Vibez Omah Lay Joeboy

Latest Albums

Shallipopi

Auracle

Tracklists: 22

Released On: Dec 05, 2025

Shallipopi - Auracle cover

Mavo

Kilometer II EP

Tracklists: 4

Released On: Sep 26, 2025

Kilometer II EP Mavo - Kilometer II EP cover

DJ Maphorisa

South Gidi EP

Featuring: DJ Tunez, Wizkid

Tracklists: 3

Released On: Oct 24, 2025

DJ Maphorisa - South Gidi EP cover

Flavour

Afroculture

Tracklists: 13

Released On: Nov 28, 2025

Flavour - Afroculture cover

Tems

Love Is A Kingdom EP

Tracklists: 7

Released On: Nov 21, 2025

Tems - Love Is A Kingdom EP cover

Album Reviews

FIFA World Cup 2026 Official Album

FIFA World Cup 2026 Official Album

Read moreDetails

Chris Brown – Brown Deluxe (The Chocolate Edition)

Chris Brown - Brown Deluxe (The Chocolate Edition)

Read moreDetails

ALBUM: Vybz Kartel – GOD & TIME

ALBUM: Vybz Kartel - GOD & TIME

Read moreDetails

ALBUM: Latto – Big Mama

ALBUM: Latto - Big Mama

Read moreDetails

  • Countries
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo

No Result
View All Result
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
TAP TO RESUME
Select a mix above
0:00 / 0:00
Your queue