tooXclusive
Advertisement
  • Songs
  • News
  • Contact Us
    • Disclamer
    • Advertise
  • Lyrics
  • Amapiano
No Result
View All Result
  • Songs
  • News
  • Contact Us
    • Disclamer
    • Advertise
  • Lyrics
  • Amapiano
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
  • HOME
  • Songs
  • News
  • Lyrics
  • CALL US

[Lyrics] 2Baba, Simi, Pasuma, Falz x Mr P x Slimcase & Others – “No Shishi 4 Bribe”

STREAM/DOWNLOAD MP3

2Baba x Simi x Falz x Pasuma x Slimcase x Mr P. x Timi Dakolo x Waje & Others – “No ShiShi 4 Bribe” Lyrics


My people look here, face me like facebook
Una go see Lizard, Una go say na chameleon


Time don come for us to wake up


My people this na time for action
No more, No More talk talk
We no want yeye leaders, we don tire
The situation e don dey Shuku Shuku


Dem say, the way you lay your bed na so you go lie on top
When you sell your vote na poverty you dey invite oo
Make you shine your eyes


Make you no sell your vote o
No Shishi 4 bride
If you talk say and I talk say
No Shishi 4 bribe o
If you talk and I talk and we all dey talk
No Shishi 4 bribe
We say, No Shisi 4 bribe
We Say, No Shishi 4 bribe o
We say, No shishi 4 bribe o


If you sell, your vote
You sell your opportunity, You sell your tomorrow


You say good roads, good health and education


Yo P, Sing
Them say, the way you lay your bed na so you go lie on top


Dem go try to bribe you with Shisi
Make you no sell your future for Shishi
Dem go surely take out the profit na you go suffer
Naija, Amen
Monkey go dey work, Amen
Baboon go dey chop, Amen
Shey na so we go dey


Make you no sell your vote o
No Shishi 4 bride
If you I do my part and you do your part oo
No Shishi 4 bribe o
Make we play our part and we build this land
No Shishi 4 bribe
We say, No shishi 4 bribe
We say, No shishi 4 bribe o
Nigeria go better


Corruption Kill us, Bribery finish us
Last Last chukwu still got us
Who wan change Nigeria, but us
Let’s make it work again, Everybody rise again
Tire for the talk talk, No body wan do the work
Nobody wan die here, i speak with no fear
Change am for them you can’t buy my soul
No shishi for your vote, this na the new oath
How much is your vote really really worth
How much they dem wan give you for the game
If we choose wrong then wetin we gain
My brother wetin we gain


My brother no go sell your future
To some people wey be criminals, wey no get conscience
No be say we go just dey the form vex
And still allow nonsense for another four years
Cos my people still dey jobless
Everyday my people still dey die in hundreds
So make we shine our eyes
Cos no be only two bad choices wey dey the contest
Give me one more verse please

I’m talking to you precisely
You dey school, office or dey do NYSC
With your PVC you can vote wisely
Even when the offer dey bringing is so spicy


No Shishi 4 bride
If You talk say and I talk say
No Shishi 4 bribe o
Make we play our part and we build this land
We say, No shishi 4 bribe
We say, No shishi 4 bribe o
Nigeria go better
No Shishi 4 bribe
If I do my part and you do your part
No Shishi 4 bribe
You talk and you talk and we all dey talk the same
We say, No shishi 4 bribe
We say, No shishi 4 bribe o


Don’t Sell Your Vote! Don’t Sell Your Vote!
Mixing Zeeno foster

DOWNLOAD MORE:

  1. [Audio + Video] 2Baba, Simi, Pasuma, Falz x Mr P x Slimcase & Others – “No Shishi 4 Bribe”
  2. [Lyrics] Naira Marley, Falz, Olamide, Simi, Lil Kesh and Slimcase – Naija IssaGoal (Remix)
  3. Top 10 Nigerian Songs For The Month – June 2018 Edition
  4. Top 10 Nigerian Songs For The Month – October Edition
  5. [Lyrics] Simi – “Original Baby” (Remix) ft. 2Baba
  6. [Lyrics] Simi – “Mind Your Business” f. Falz
  7. [Lyric Video] 2Baba x Falz – “Rise Up LYRICS”

DOWNLOAD More Music

Falz Gentleman Lyrics

Falz – Gentleman LYRICS

by Tommy
4 weeks ago
0

...

Simi Drops “Mind Your Business” f. Falz | Listen!!

[Lyrics] Simi – “By You” ft. Adekunle Gold

by Tomiwa
4 weeks ago
0

...

[Lyrics] Falz – “Hypocrite” ft. Demmie Vee

[Lyrics] Falz – “Hypocrite” ft. Demmie Vee

by Tomiwa
4 weeks ago
0

...

Yaba Buluku Boyz Falz Madam De Madam Lyrics

Yaba Buluku Boyz, Falz – Madam De Madam Lyrics

by Tommy
4 weeks ago
0

...

[Song] Mr Eazi – “Overload” ft. Slimcase & Mr Real

[Lyrics] Mr Eazi – “Overload” ft. Slimcase, Mr Real

by Tomiwa
4 weeks ago
0

...

[Lyrics] Simi – “Mind Your Business” f. Falz

[Lyrics] Simi – “Mind Your Business” f. Falz

by Tomiwa
4 weeks ago
0

...

2Baba Smile Lyrics

2Baba – “Smile” MP3 + LYRICS | Mp3 Download (Song)

by Tommy
4 weeks ago
0

...

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

VIDEO: Kizz Daniel Calls Off Engagement with Fiancee after Welcoming Another Son
News

VIDEO: Kizz Daniel Calls Off Engagement with Fiancee after Welcoming Another Son

by Idara Inyang
Jun 1, 2023 | 17:51
0

Popular Nigerian singer, Oluwatobiloba Daniel Anidugbe, a.k.a Kizz Daniel, has disclosed that he’s no longer engaged after welcoming his third son....

Read more
“I don’t want to party and go to clubs again” – Wizkid
News

“I don’t want to party and go to clubs again” – Wizkid

by Idara Inyang
Jun 1, 2023 | 16:21
0

Popular Nigerian singer, Ayodeji Balogun, popularly known as Wizkid, has shared the reason he reduced partying and hanging out. The...

Read more
“He’s depressed” – Victor AD Laments about Single Life in Hotel Room (WATCH!)
News

“He’s depressed” – Victor AD Laments about Single Life in Hotel Room (WATCH!)

by Idara Inyang
Jun 1, 2023 | 13:00
0

Popular singer, Victor Adere better known as Victor AD laments waste of room after he lodged in an expensive suite...

Read more

Odumodublvck – Dog Eat Dog II ft. Cruel Santino & Bella Shmurda

Odumodublvck – Dog Eat Dog II ft. Cruel Santino & Bella Shmurda
by Duncan
May 30, 2023 | 10:36
0

Remarkably skilled Nigerian rapper, singer and songwriter, Odumodublvck comes through with a brand new exceptional version of his stunning hit track tagged “Dog...

Read more

VIDEO: Asake – Amapiano ft. Olamide

Asake Amapiano Olamide
by Tommy
May 24, 2023 | 11:28
0

Asake teams with his boss, Olamide to deliver a new hit single title "AMAPIANO". The Amapiano rhythmed song is one...

Read more

VIDEO: Rema – Charm

Rema Charm
by Tommy
May 29, 2023 | 00:48
0

Off the Ultra Deluxe version of his debut album 'Rave and Roses', Rema drops Charm official video. CHARM video is...

Read more

VIDEO: Oxlade, Flavour – OVAMI

Oxlade Flavour OVAMI
by Tommy
May 23, 2023 | 16:49
0

Watch the official music video for the new track, "OVAMI" by Oxlade featuring Flavour. After the huge success of 'KU...

Read more
VIDEO: Kizz Daniel Calls Off Engagement with Fiancee after Welcoming Another Son
News

VIDEO: Kizz Daniel Calls Off Engagement with Fiancee after Welcoming Another Son

Jun 1, 2023 | 17:51
“I don’t want to party and go to clubs again” – Wizkid
News

“I don’t want to party and go to clubs again” – Wizkid

Jun 1, 2023 | 16:21
“He’s depressed” – Victor AD Laments about Single Life in Hotel Room (WATCH!)
News

“He’s depressed” – Victor AD Laments about Single Life in Hotel Room (WATCH!)

Jun 1, 2023 | 13:00
“I have no competition” – Seyi Vibez Blasts Zinoleesky and Unfollows Him
News

“I have no competition” – Seyi Vibez Blasts Zinoleesky and Unfollows Him

Jun 1, 2023 | 12:51
“Who is she?” – Nigerians Dig Out Photos of Pretty Lady Who Follows Asake Around
News

“Who is she?” – Nigerians Dig Out Photos of Pretty Lady Who Follows Asake Around

Jun 1, 2023 | 12:38
slot pulsa slot dana