tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
Home Lyrics

Falz ft. Priesst & Kurdi Klymax – Church Mind Lyrics

by Peace Umanah
Jun 28, 2026 | 16:43
in Lyrics
Falz - Break Time EP
Falz – Break Time EP

Church Mind Lyrics by Falz ft. Priesst & Kurdi Klymax

Baba dey Jaiye for lekki

Omo dey suffer for trenches

Bukata wey dey hold Omo for neck This one na baba Ozempic

Sapa Olympics

Gbadura oluwa will fix it

Padi want secure him pocket alone

Ojukokoro turn am to pick me

Everybody get freedom of foolery

Brodaly abegi feel free

Zero Zero 1234 Take my AZA Oya credit am

At all at all na eem bad pass Shey na why dem dey call am Abegistan O ri quick bag o ti loose guard He go kiss feet he go lick nyash

See shit for him mustache Please keep your distance

Many tins wey

I no want try

Many tins wey

Shima want buy

I want go heaven

I no want die

Wickedness dey

Inside church mind

Oh my God what is this

Yahoo boy dey shout thief

Everybody dey collect

Cobhams gan dey see things

My baby say she want wig

She don dey gum body since

No fit tell her say I no guide

Now That kind thing dey kill steeze

As long as you dey alive I swear to God you don die Money can’t buy happiness

Wetin poverty go fit buy ?

Olopa conclude I be criminal

Shey na dada be person crime?

I no look like wetin I dey face

Omo Thank God say person fine

.β€’β€’

Ye leader of tomorrow see shege (shege)

Leaders of tomorrow still dey wait (wait)

Leaders of tomorrow don dey old o

Grandpapa dem still dey race

Be like the tomorrow don dey late

All of my padis dey relocate

Leaders of tomorrow don dey crase o

Wetin dey happen nau kileleyi kileleyi?

Many tins wey

I no want try

Many tins wey

Shima want buy

I want go heaven

I no want die

Wickedness dey

Inside church mind

People dey suffer but pastor dey tell us to pray

They teach us to never complain If you get problem don’t bother to tell anybody

Say Jesus will show you the way They talk say the dread wey I carry for head is blocking my blessings

Yet

Politicians wey dey thief dey pay tithe and offering

Call him a saint

Poverty capital we too dey suffer but we no dey feel am

We feel say na norm

Police go stop you for dripping for Lagos

Dem fit to shoot your papa with a gun I hear say EFCC don dey raid

I’m not a scammer but still l go run This na the life I dey live for Nigeria Yet nobody get mouth to talk say

e wrong

Like bro what the fuxx? ahh

Now available to stream & download
Download Here | Stream Now
Tags: FalzKurdi KlymaxLyricsPriesst

Related Posts

Falz - Break Time EP
Lyrics

Falz – Sound The Alarm Lyrics

Ycee - OUT OF SIGHT - OUT OF MIND: VOLUME 1
Lyrics

Ycee – WITH YOU Lyrics

Ycee - OUT OF SIGHT - OUT OF MIND: VOLUME 1
Lyrics

Ycee – BROKENHEARTED Lyrics

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Trending Artists

Burna Boy Asake Wizkid Shallipopi Davido Ayra Starr Rema Kizz Daniel Tems Seyi Vibez Omah Lay Joeboy

Latest Albums

Shallipopi

Auracle

Tracklists: 22

Released On: Dec 05, 2025

Shallipopi - Auracle cover

Mavo

Kilometer II EP

Tracklists: 4

Released On: Sep 26, 2025

Kilometer II EP Mavo - Kilometer II EP cover

DJ Maphorisa

South Gidi EP

Featuring: DJ Tunez, Wizkid

Tracklists: 3

Released On: Oct 24, 2025

DJ Maphorisa - South Gidi EP cover

Flavour

Afroculture

Tracklists: 13

Released On: Nov 28, 2025

Flavour - Afroculture cover

Tems

Love Is A Kingdom EP

Tracklists: 7

Released On: Nov 21, 2025

Tems - Love Is A Kingdom EP cover

Album Reviews

ALBUM: Barry Jhay – Barrystar, Vol. 2

Barry Jhay - Barrystar, Vol. 2

Read moreDetails

Future – The Real Me

Future - The Real Me

Read moreDetails

ALBUM: Wande Coal – KING COAL

ALBUM: Wande Coal - KING COAL

Read moreDetails

Asake – M$NEY (Live Album Produced by The Compozers)

Asake - M$NEY

Read moreDetails

  • Countries
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo

No Result
View All Result
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo