tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
Home Lyrics

Bhadmayors & Alorg – Free My Mind Lyrics

You can check out "Free My Mind" Lyrics by Bhadmayors & Alorg here.

by Peace Umanah
Jul 9, 2026 | 19:50
in Lyrics
Bhadmayors & Alorg - Free My Mind Lyrics 1

Free My Mind Lyrics by Bhadmayors & Alorg

Intro
When we drop it’s a banger
Down on the Rebo
Down on a
Down, down

Free my mind my brother
Wetin dey your mind talk
Make you no do and go die young
Tell me wetin wey you dey find for
Say something my sister live life and find joy
Study life and take your portion
Make you no do and go die young
Free my mind my brother
Free my head I puff
Tell me how you live life
AbraaBo
Happiness e dey fit enter joy
Enter joy, surrender joy, ender joy
Render joy
Happiness e dey fit enter joy
Happiness e dey fit enter joy
Enter joy

Free my mind my brother
Wetin dey your mind talk
Make you no do and go die young
Tell me wetin wey you dey find for
Say something my sister live life and find joy
Study life and take your portion
Make you no do and go die young
Free my mind my brother
Wetin dey your mind top
Make you no do and go die young
Tell me wetin wey you dey find for
Say something my sister
live life and find joy
Study life and take your portion
Make you no do and go die young

Free my mind
I dey fight all the struggles wey dey
My mind, I dey try on this side oh
Mama, she tell me say
Protect your life oh my son
Free my mind my brother
Free my head I puff
Tell me how you live life

AbraaBo
Happiness e dey fit enter joy
Enter joy, surrender joy, ender joy
Render joy
Happiness e dey fit enter joy
Happiness e dey fit enter joy
Enter joy
Free my mind my brother

Wetin dey your mind talk
Make you no do and go die young
Tell me wetin wey you dey find for
Say something my sister live life and find joy
Study life and take your portion
Make you no do and go die young
Free my mind my brother
Wetin dey your mind top
Make you no do and go die young
Tell me wetin wey you dey find for

Say something my sister live life and find joy
Study life and take your portion
Make you no do and go die young
Free my mind
Adey fight, all the struggles wey dey my mind
I dey try on this side oh
Mama she tell me say
Protect your life oh my son

Now available to stream & download
Download Here | Stream Now
Tags: AlorgBhadmayorsLyrics

Related Posts

Future - The Real Me
Lyrics

Future – Snow in Skyami Lyrics

Elevation Worship ft. Chandler Moore & Chris Brown - Alleluia
Lyrics

Elevation Worship ft. Chandler Moore & Chris Brown – Alleluia Lyrics

Jonna Fraser & Tiwa Savage - Turn it Up
Lyrics

Jonna Fraser & Tiwa Savage – Turn It Up Lyrics

Trending Artists

Burna Boy Asake Wizkid Shallipopi Davido Ayra Starr Rema Kizz Daniel Tems Seyi Vibez Omah Lay Joeboy

Latest Albums

Shallipopi

Auracle

Tracklists: 22

Released On: Dec 05, 2025

Shallipopi - Auracle cover

Mavo

Kilometer II EP

Tracklists: 4

Released On: Sep 26, 2025

Kilometer II EP Mavo - Kilometer II EP cover

DJ Maphorisa

South Gidi EP

Featuring: DJ Tunez, Wizkid

Tracklists: 3

Released On: Oct 24, 2025

DJ Maphorisa - South Gidi EP cover

Flavour

Afroculture

Tracklists: 13

Released On: Nov 28, 2025

Flavour - Afroculture cover

Tems

Love Is A Kingdom EP

Tracklists: 7

Released On: Nov 21, 2025

Tems - Love Is A Kingdom EP cover

Album Reviews

ALBUM: Ckay – BANGER BOY

CKay

Read moreDetails

Review: Falz – Break Time EP

Falz - Break Time EP

Read moreDetails

ALBUM REVIEW: Ycee – OUT OF SIGHT – OUT OF MIND: VOLUME 1

Ycee - OUT OF SIGHT - OUT OF MIND: VOLUME 1

Read moreDetails

ALBUM: Davido – ORIADÉ

Album: Davido - ORIADÉ

Read moreDetails

  • Countries
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo

No Result
View All Result
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo