tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
Home Lyrics

Erigga ft. Bella Shmurda – THERAPY SESSION Lyrics

by Peace Umanah
Jun 5, 2026 | 08:23
in Lyrics
ALBUM: Erigga - G.O.A.T
ALBUM: Erigga – G.O.A.T

THERAPY SESSION Lyrics by Erigga ft. Bella Shmurda

Intro: Erigga
Drag backie, fuck bitches, get money
Drag backie, fuck bitches, get money

Verse 1: Erigga
That smallie wen pickup been dey carry comot hood
Pickup don carry am comot hood
Who get money say no level, why e no travel?
I tire for Gaga, everything no be gra gra
The new DPO wen come so no dey take nonsense
Small offence, kra kra hope you sabi jump fence
Super Mario wey I dey blow come from different world
Na through my pipe she go down, head me make you big
I dey my backyard for Paris smoke igbo dey gist
With one of my guy wen don dey the country since
I let am know say my guy as I dey like this
No be abroad dey do me
Where the kgogiri?
When I dey four years, me and my mama go market
Before she turn, I don lost, you go fear your head
Before she go tv, I don waka reach house
Lost boy, no be today
Igbo be shisha, lai lai

Chorus: Bella Shmurda
Lai lai, if no be Jesus, I for dey calvary
Ra ile si egbe dealer, make I smoke anything
If no be God, I for don do many things
Shoot anybody, I go pai anything
[?]
Where my money dey, mo ni kongbe wa
In a gang style omo mon Fela
Trouble don cast
Make you change pattern
Make you no go japata

Verse 2: Erigga
Some kind times you fit dey tag me I no go know
For your mind I bone, you wen dey feel my jam
Suppose understand but instead you prefer to post
Rubbish comments who hurt you?
Na your ego
Ewo health foreplay with mental health
You no go fit
I need to trust you
First but that one be concern
Who them sign no be business, my business fine
See the space I dey occupy like bottom keypad
Nobody trespass, my era no dey do keyboard
Na where you dey record we dey come
I get person wen dey stay your estate
To enter no go hard me gan
Them sabi me
The kala go dey sikorkor
Use your ego scratch your balls okrikpoto
Place the crown for my head, wash the blood comot
Fly wen no wan gree wise go follow DB comot
Dead body surplus

Chorus: Bella Shmurda
Lai lai, if no be Jesus, I for dey calvary
Ra ile si egbe dealer, make I smoke anything
If no be God, I for don do many things
Shoot anybody, I go pai anything
[?]
Where my money dey, mo ni kongbe wa
In a gang style omo mon Fela
Trouble don cast
Make you change pattern
Make you no go japata

Outro: Erigga
Drag backie, fuck bitches, get money
Drag backie, fuck bitches, get money
Drag backie, fuck bitches, get money
Drag backie, fuck bitches, get money
Now available to stream & download
Download Here | Stream Now
Tags: Bella ShmurdaEriggaLyrics

Related Posts

Emo Grae - Grae’s Anatomy (EP)
Lyrics

Emo Grae & BNXN – Your Type Lyrics

Emo Grae - Grae’s Anatomy (EP)
Lyrics

Emo Grae – Youth Lyrics

Joey B & Odunsi (The Engine) - Exopa
Lyrics

Joey B & Odunsi (The Engine) – Exopa Lyrics

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Trending Artists

Burna Boy Asake Wizkid Shallipopi Davido Ayra Starr Rema Kizz Daniel Tems Seyi Vibez Omah Lay Joeboy

Latest Albums

Shallipopi

Auracle

Tracklists: 22

Released On: Dec 05, 2025

Shallipopi - Auracle cover

Mavo

Kilometer II EP

Tracklists: 4

Released On: Sep 26, 2025

Kilometer II EP Mavo - Kilometer II EP cover

DJ Maphorisa

South Gidi EP

Featuring: DJ Tunez, Wizkid

Tracklists: 3

Released On: Oct 24, 2025

DJ Maphorisa - South Gidi EP cover

Flavour

Afroculture

Tracklists: 13

Released On: Nov 28, 2025

Flavour - Afroculture cover

Tems

Love Is A Kingdom EP

Tracklists: 7

Released On: Nov 21, 2025

Tems - Love Is A Kingdom EP cover

Album Reviews

Various Artists – Official FIFA World Cup 2026 Album

Various Artists - FIFA World Cup 2026 Official Album

Read moreDetails

Chris Brown – Brown Deluxe (The Chocolate Edition)

Chris Brown - Brown Deluxe (The Chocolate Edition)

Read moreDetails

ALBUM: Vybz Kartel – GOD and TIME

Vybz Kartel - GOD and TIME

Read moreDetails

ALBUM: Latto – Big Mama

ALBUM: Latto - Big Mama

Read moreDetails

  • Countries
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo

No Result
View All Result
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
TAP TO RESUME
Select a mix above
0:00 / 0:00
Your queue