tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
Home Lyrics

Erigga ft. JaQi – JOHNBULL Lyrics

by Peace Umanah
Jul 2, 2026 | 00:02
in Lyrics
ALBUM: Erigga - G.O.A.T
ALBUM: Erigga – G.O.A.T

JOHNBULL Lyrics by Erigga ft. JaQi

Chris e no brown
Eye don red
Now you don tire
Dey live in regret
When dem say stop
E no sabi hear
As u dey find
Many people reject
Prodigal son
Mama been don talk
Papa no care
For my mind I get sense
Oh Lord
Me I need your love
I no know I don dey regret

These are the words of amagidon
Go with the flame or na you go burn
When you dey find and u no fit talk
Only Yesus you dey follow talk
Rebuke brokenness from your mindset
Cuz na the block e go talk loud
Give me the kush ama roll it all
My balance go shake I no fit talk
Yea yea

You got your mama saying
Johnbull My son
Listen to my word
This life dey tough even
If you focus u go hustle
Mama
Johnbull your son
No dey listen to your word
Mama
You know life na course
We Dey work hard to
Get am double ohh

Warri boy in Lambo big man convo
Na trouble I dey crave make dem burst out
We no Dey fear to die like who don pkuff before
I take God beg you no let my devil come out
Na Money conversation na make you my blood
Call the plug my kale Dey here wit her deadly squad
My bestie my bestie na we take dey pai
The Molly don burst no wonda she dey amapia
Shey you dey see the kind of evil the money dey bring
Her g string she don fling use my mic dey sing
A queen and more caramel with chocolate
Sweet inside climb on top no let the juicey waste
Everyday dog has its day but not today
You fit go die throway way
We no force vibe bad energy away
Turn for throat pack for face food dey micro wave

These are the words of amagidon
Go with the flame or na you go burn
When you dey find and u no fit talk
Only Yesus you dey follow talk
Rebuke brokenness from your mindset
Cuz na the block e go talk loud
Give me the kush ama roll it all
My balance go shake I no fit talk
Yea yea

You got your mama saying
Johnbull My son
Listen to my word
This life dey tough even
If you focus u go hustle
Mama
Johnbull your son
No dey listen to your word
Mama
You know life na course
We Dey work hard to
Get am double ohh

Now available to stream & download
Download Here | Stream Now
Tags: EriggaLyrics

Related Posts

ALBUM: Wande Coal - KING COAL
Lyrics

Wande Coal – Questions Lyrics

ALBUM: Wande Coal - KING COAL
Lyrics

Wande Coal – Crime Lyrics

Rybeena - Patek
Lyrics

Rybeena – Patek Lyrics

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Trending Artists

Burna Boy Asake Wizkid Shallipopi Davido Ayra Starr Rema Kizz Daniel Tems Seyi Vibez Omah Lay Joeboy

Latest Albums

Shallipopi

Auracle

Tracklists: 22

Released On: Dec 05, 2025

Shallipopi - Auracle cover

Mavo

Kilometer II EP

Tracklists: 4

Released On: Sep 26, 2025

Kilometer II EP Mavo - Kilometer II EP cover

DJ Maphorisa

South Gidi EP

Featuring: DJ Tunez, Wizkid

Tracklists: 3

Released On: Oct 24, 2025

DJ Maphorisa - South Gidi EP cover

Flavour

Afroculture

Tracklists: 13

Released On: Nov 28, 2025

Flavour - Afroculture cover

Tems

Love Is A Kingdom EP

Tracklists: 7

Released On: Nov 21, 2025

Tems - Love Is A Kingdom EP cover

Album Reviews

ALBUM REVIEW: Ycee – OUT OF SIGHT – OUT OF MIND: VOLUME 1

Ycee - OUT OF SIGHT - OUT OF MIND: VOLUME 1

Read moreDetails

ALBUM: Davido – ORIADΓ‰

Album: Davido - ORIADÉ

Read moreDetails

ALBUM: LADIPOE – REVIVAL

ALBUM: LADIPOE - REVIVAL

Read moreDetails

ALBUM: Barry Jhay – Barrystar, Vol. 2

Barry Jhay - Barrystar, Vol. 2

Read moreDetails

  • Countries
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo

No Result
View All Result
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo