tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
Home Lyrics

Falz & Tekno – O Wa Lyrics

by Tommy
Jun 12, 2026 | 14:49
in Lyrics

O Wa Lyrics, Song written by Falz & Tekno.

Falz

Here’s the official lyrics to O WA, Falz first 2023 single featuring Tekno, Produced by Chillz.

LYRICS

FALZ (Tekno)
Na so dem dey do
(Oh no no no)
Pack everybody like sardine
We dey gallivant up and down
Forget say body no be machine
(Body no be machine)
All the tax wey we generate
(Oh no no)
Why the cash no dey circulate
And when we start to calculate
Everybody come dey agitate

Chorus
Ojota, O wa
Owa o
Owa

Agege, O wa
Owa o
Owa

Ojota, O wa
Owa o
Owa

Agege, O wa
Owa o
Owa

Verse 2 – Falz
Give me mineral
Pass me the Gala
Hustle critical we no fit retire
O jo cinema
E don turn wahala
Many animal dey put on Agbada

I get medicine, wey dey cure anything
E dey cure poverty
Bring prosperity
Many things
Many things
Everyday, we dey see many things

Tekno’s Verse
Because
It`s a critical reaction
My country no get formation
Oloun
For your information
Population dey for prostitution

I say dem mama dem papa
Dem dey cry (Oh no)
Dem no know how pikin dey kpai
Money no dey he dey drink kai-kai
Kai, haba baba na

Chorus
Ojota, O wa
Owa o
Owa

Agege, O wa
Owa o
Owa

Ojota, O wa
Owa o
Owa

Agege, O wa
Owa o
Owa

Tekno’s 2nd Verse
Give me mineral
Pass me the Gala
See I know Sikira
She don hustle tire
The way she dey work, suppose wear designer
But she no be baller she no know Dybala
I talk my own
I don dey go
Conductor own
He Stop for road o
You get money
You chop alone
E run belle
You purge alone o

Falz & Tekno
Why you no give me change I para
Dem dey do us ojoro o
I curse the driver I tell conductor say waka
Dem dey do us ojoro o
Stop the motor I need to come down I tire
Dem dey do us ojoro o
Patapata everything scatter
We dey face wahala
Dem dey do us ojoro o

Outro
Ojota, O wa
Owa o
Owa

Agege, O wa
Owa o
Owa

DOWNLOAD MP3

 

Now available to stream & download
Download Here | Stream Now
Tags: FalzO Wa LyricsTekno

Related Posts

Tekno – Bamboo
Lyrics

Tekno – Bamboo Lyrics

Tekno - Bamboo
Lyrics

Tekno – Matter Lyrics

Tekno - Bamboo
Songs

Tekno – Matter

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Trending Artists

Burna Boy Asake Wizkid Shallipopi Davido Ayra Starr Rema Kizz Daniel Tems Seyi Vibez Omah Lay Joeboy

Latest Albums

Shallipopi

Auracle

Tracklists: 22

Released On: Dec 05, 2025

Shallipopi - Auracle cover

Mavo

Kilometer II EP

Tracklists: 4

Released On: Sep 26, 2025

Kilometer II EP Mavo - Kilometer II EP cover

DJ Maphorisa

South Gidi EP

Featuring: DJ Tunez, Wizkid

Tracklists: 3

Released On: Oct 24, 2025

DJ Maphorisa - South Gidi EP cover

Flavour

Afroculture

Tracklists: 13

Released On: Nov 28, 2025

Flavour - Afroculture cover

Tems

Love Is A Kingdom EP

Tracklists: 7

Released On: Nov 21, 2025

Tems - Love Is A Kingdom EP cover

Album Reviews

ALBUM: Ycee – OUT OF SIGHT – OUT OF MIND: VOLUME 1

Ycee - OUT OF SIGHT - OUT OF MIND: VOLUME 1

Read moreDetails

ALBUM: Anendlessocean – Love Is a Machinery

Anendlessocean - Love Is a Machinery

Read moreDetails

ALBUM: Rick Ross – Set In Stone

Rick Ross - Set In Stone Album

Read moreDetails

Various Artists – Official FIFA World Cup 2026 Album

Various Artists - FIFA World Cup 2026 Official Album

Read moreDetails

  • Countries
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo

No Result
View All Result
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
TAP TO RESUME
Select a mix above
0:00 / 0:00
Your queue