
Angelina Lyrics by Iyanya, Berri Tiga & Boy Spyce
Verse 1
Wetin dey occur?
Talk to me ɔdɔ
I don dey for your door
But you no wan give me your love
Don’t mind what they say
Anything you talk I obey
I too love you aje
Oh Angelina my bae, oh oh ah
Pre-Chorus
Aje
Na you be the reason I no dey concentrate (Aje)
Oh baby ọmọ make man taste your cake (I dey Salivate)
Oh Angeli Angeli this your ikebe crazy oh baby
And I can’t wait to taste your waist
Chorus
Angelina oh
Angelina oh
Angelina carry my love oh away
Angelina oh
Angelina oh
Angelina carry my love oh away
Angelina oh
Angelina eh
Angelina carry my love oh away
Angelina oh
Angelina eh
Angelina carry my love oh away
Verse 2
Sapele Sapele disco
Come pour me cold water
Angeli Angeli Angelino
Wan meet your papa
Dance Terry Apala Disco
Dem papa dem mama
After you don blow my whistle
Carry my love walker
Pre-Chorus
Aje
Na you be the reason I no dey concentrate
Oh baby omo make man taste your cake
Oh Angeli Angeli this your ikebe crazy Oh baby
And I can’t wait to taste your waist
Chorus
Angelina oh
Angelina oh
Angelina carry my love oh away
Angelina oh
Angelina oh
Angelina carry my love oh away
Outro
Angelina oh,
Angelina eh
Angelina carry my love oh away
Sapele Sapele disco
Angelina oh,
Angelina eh
Angelina carry my love oh away





