tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
Home Lyrics

Johnny Drille – Palava Lyrics

You can check out "Palava" Lyrics by Johnny Drille here.

by Peace Umanah
Jul 3, 2026 | 07:12
in Lyrics, A-List
Johnny Drille - Palava Lyrics 1

Palava Lyrics by Johnny Drille

Johnny Drille
Na na na na na

Ten over ten I dey over calculate
I dey pray and fast I dey meditate
Another kasala every other day
Coolu my temperature e don dey raise
Rain on me
Father in heaven have mercy on me
Open heaven and rain on me
Shame my enemies wey no believe
Shadow me
Many thing wey my eye don see
I cannot tell all the wolves from sheep
Shame the enemies wey no believe

See palava
(Yo yo yo yo)
Dem no wan see pesin go farther
(Yo yo yo yo)
If you be bad belle your father
(Yo yo yo yo)
This wan e don dey pass wahala
(Yo yo yo yo)
Hmmm

(Dey play)
Dem must to halla my name
(Dey play)
All the blessings dey come my way
I go get money like Dangote
Last last when dem see me dem go shout ekwe

Father Father
You know say I dey loyal
Oh make Your favour come my way
Holy father

See palava
(Yo yo yo yo)
Dem no wan see pesin go farther
(Yo yo yo yo)
If you be bad belle your father
(Yo yo yo yo)
This wan e don dey pass wahala
(Yo yo yo yo)
See me see palava
(Yo yo yo yo)
Dem no wan see pesin go farther
(Yo yo yo yo)
If you be bad belle your father
(Yo yo yo yo)
This wan e don dey pass wahala
(Yo yo yo yo)
See me see wahala

One day I know I go make am
So I no dey bother ah
One day
Some day

Now available to stream & download
Download Here | Stream Now
Tags: Johnny DrilleLyrics

Related Posts

Mr Eazi, Dre Skull & Vybz Kartel - Lambo
Lyrics

Mr Eazi, Dre Skull & Vybz Kartel – Lambo Lyrics

Tekno - Where Did Love Go? EP
Lyrics

Tekno – Adaeze Lyrics

Jorja Smith & Wizkid - Alive
Lyrics

Jorja Smith & Wizkid – Alive Lyrics

Trending Artists

Burna Boy Asake Wizkid Shallipopi Davido Ayra Starr Rema Kizz Daniel Tems Seyi Vibez Omah Lay Joeboy

Latest Albums

Shallipopi

Auracle

Tracklists: 22

Released On: Dec 05, 2025

Shallipopi - Auracle cover

Mavo

Kilometer II EP

Tracklists: 4

Released On: Sep 26, 2025

Kilometer II EP Mavo - Kilometer II EP cover

DJ Maphorisa

South Gidi EP

Featuring: DJ Tunez, Wizkid

Tracklists: 3

Released On: Oct 24, 2025

DJ Maphorisa - South Gidi EP cover

Flavour

Afroculture

Tracklists: 13

Released On: Nov 28, 2025

Flavour - Afroculture cover

Tems

Love Is A Kingdom EP

Tracklists: 7

Released On: Nov 21, 2025

Tems - Love Is A Kingdom EP cover

Album Reviews

Balloranking & BhadBoi OML – Pami

Balloranking - Baby Thug EP

Read moreDetails

ALBUM REVIEW: Ycee – OUT OF SIGHT – OUT OF MIND: VOLUME 1

Ycee - OUT OF SIGHT - OUT OF MIND: VOLUME 1

Read moreDetails

ALBUM: Davido – ORIADÉ

Album: Davido - ORIADÉ

Read moreDetails

ALBUM: LADIPOE – REVIVAL

ALBUM: LADIPOE - REVIVAL

Read moreDetails

  • Countries
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo

No Result
View All Result
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo