tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
Home Lyrics

Kizz Daniel – Flex Lyrics (+ Video)

by Tomiwa
Jun 12, 2026 | 06:09
in Lyrics, VIDEOS

Kizz

Kizz Daniel – Flex Lyrics

STREAM/DOWNLOAD MP3

LYRICS


Yebo!

Verse 1

Shey make I come your place? (Yes)
Shey Hennessy go dey? (Yes)
What about the babe? (Yes)
Babe from UK
Shey won ma le mi lole (No!)
Timba fa gobe (No!)
Can I touch any kele
Kele to ni ikebe

Island boys (Yes)
Wey dey carry boys (Yes)
Shey dem get money
My kind money
Oluwa lo ni ganja
Iwin lo ni gbonla
Vado lo ni vibes
Fela lo ni shrine

Chorus
I just won flex
Make nobody hala for my head
And if I push your button you go push my button, I go rock your body

See I just won flex
Make nobody hala for my head
And if I push your button you go push my button, I go rock your body

Hook
Ka ya fun won, shey ka ya fun won?
Ka ya fun won, shey ka ya fun won?
Ka ya fun won, shey ka ya fun won ah?
Owo mi wa loke! (Ah)

(Ah)Ka ya fun won (eh), shey ka ya fun won? (ah)
Ka ya fun won (eh), shey ka ya fun won? (ah)
Ka ya fun won (eh), shey ka ya fun won? (ah)
Owo mi wa loke!

Yebo!
Vado Osha VADO
Vado ma pami nau
Vado ma pami nau

It’s A vibe

Verse 2

Say my life just dey sweet (Yes)
Be like I put sugar (Yes)
No carry that bad energy come my side
My homies are razz. my homies are bad (Yes)
Homie gonna drink anything you put for the glass

Gidi girl (Yes)
Where you dey?`
Girl I`m in the mood
Make I show your place
I don`t know how to party but I learn from padi who never to be caught unfresh

Chorus
I just won flex
Make nobody hala for my head
And if I push your button you go push my button, I go rock your body
See I just won flex
Make nobody hala for my head
And if I push your button you go push my button, I go rock your body

Hook
Ka ya fun won, shey ka ya fun won?
Ka ya fun won, shey ka ya fun won?
Ka ya fun won, shey ka ya fun won ah?
Owo mi wa loke! (Ah)

(Ah)Ka ya fun won (eh), shey ka ya fun won? (ah)
Ka ya fun won (eh), shey ka ya fun won? (ah)
Ka ya fun won (eh), shey ka ya fun won? (ah)
Owo mi wa loke!

Ka ya owo fun won
Vado No. 1

Flyboy I.N.C presents the official lyrics video for Flex by Kizz Daniel… Lyrics video by Poka, Enjoy!!!

Now available to stream & download
Download Here | Stream Now
Tags: Flex LyricsKizz Daniel

Related Posts

Naira Marley Ft. Kizz Daniel - Ijoba
Lyrics

Naira Marley Ft. Kizz Daniel – Ijoba Lyrics

Naira Marley Ft. Kizz Daniel - Ijoba
Songs

Naira Marley Ft. Kizz Daniel – Ijoba

Kizz Daniel
Songs

Kizz Daniel ft. Kriz Beatz & D’Great – A Gospel Song

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Trending Artists

Burna Boy Asake Wizkid Shallipopi Davido Ayra Starr Rema Kizz Daniel Tems Seyi Vibez Omah Lay Joeboy

Latest Albums

Shallipopi

Auracle

Tracklists: 22

Released On: Dec 05, 2025

Shallipopi - Auracle cover

Mavo

Kilometer II EP

Tracklists: 4

Released On: Sep 26, 2025

Kilometer II EP Mavo - Kilometer II EP cover

DJ Maphorisa

South Gidi EP

Featuring: DJ Tunez, Wizkid

Tracklists: 3

Released On: Oct 24, 2025

DJ Maphorisa - South Gidi EP cover

Flavour

Afroculture

Tracklists: 13

Released On: Nov 28, 2025

Flavour - Afroculture cover

Tems

Love Is A Kingdom EP

Tracklists: 7

Released On: Nov 21, 2025

Tems - Love Is A Kingdom EP cover

Album Reviews

ALBUM: Ycee – OUT OF SIGHT – OUT OF MIND: VOLUME 1

Ycee - OUT OF SIGHT - OUT OF MIND: VOLUME 1

Read moreDetails

ALBUM: Anendlessocean – Love Is a Machinery

Anendlessocean - Love Is a Machinery

Read moreDetails

ALBUM: Rick Ross – Set In Stone

Rick Ross - Set In Stone Album

Read moreDetails

Various Artists – Official FIFA World Cup 2026 Album

Various Artists - FIFA World Cup 2026 Official Album

Read moreDetails

  • Countries
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo

No Result
View All Result
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
TAP TO RESUME
Select a mix above
0:00 / 0:00
Your queue