i need to exclude the homepage
tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
Home Lyrics

Lil Kesh & Chike – Ayawa (Lyrics)

by Tommy
Jun 8, 2026 | 02:53
in Lyrics

Ayawa

Lil Kesh features Chike on the new song title Ayawa, Enjoy with Lyrics.

AYAWA LYRICS by Lil Kesh & Chike.

Verse 1: Keshy
You’re the apple of my eyes
Winchi winchi in my life
Only me and you walahi
We go jolly till we die

Your love e too sure for me
Have you poison me baby
Cos dem dey tell me something
I tell them wetin concern me
Oya tell your mommy make dem send me billing
I’m ready to commit ayawa lele eh ah

Chorus
Ayawa leleyi aya ayawa leleyi
Aya aya leleyi emi oko ma leleyi
Ayawa leleyi aya ayawa leleyi
Aya aya leleyi emi oko ma leleyi

Verse 2: Chike
I put my money on you
If I got a Milion dollar
I no go dull am I go carry am bet on you (bet on you)
Shey na my money I bet
I gat my game on check
Oya see my cards on deck
Me I ready for whateva

She don turn me to zombie
Zombie for her body
She don turn me to zombie
Zombie for your body
I got you for life
I dey for your side
I got you for life
I dey for your side

Chorus
Ayawa leleyi aya ayawa leleyi
Aya aya leleyi emi oko ma leleyi
Ayawa leleyi aya ayawa leleyi
(She too sweet she marama oh)
Aya aya leleyi emi oko ma leleyi

Verse 3: Keshy
Nothing dey high me reach make you dey beside me
As I dey for you, make you dey for me too
I put my life in
No go dey whine me
Wetin I do you wey dey make you want to jo ju mi

I tell the other girls make them go go
So tell me whay else wey you want me do
I go carry you for head yo yo
I go dey post your picture make dem know
Be like say Maserati go fit you
I no go mind to do uber for you
I go drive you anywhere you go
Oya call your daddy make e know tori

Chorus
Ayawa leleyi aya ayawa leleyi
Aya aya leleyi emi oko ma leleyi
Ayawa leleyi aya ayawa leleyi
(She too sweet she marama oh)
Aya aya leleyi emi oko ma leleyi

Is it the thing you do?… 4ce

Now available to stream & download
Download Here | Stream Now
Tags: AyawaLil Kesh

Related Posts

Beyond the Hits: Shows, Tours, and the Real Business of Music
Editorial

They Didn’t Fall Off, Time Just Changed: Afrobeats and Its Forgotten Hitmakers

dips
Songs

Oladips – Champagne (Remix) ft. Lil Kesh

2 Kings cover
Songs

Olamide & Phyno – Ladi ft. Lil Kesh

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Trending Artists

Burna Boy Asake Wizkid Shallipopi Davido Ayra Starr Rema Kizz Daniel Tems Seyi Vibez Omah Lay Joeboy

Latest Albums

Shallipopi

Auracle

Tracklists: 22

Released On: Dec 05, 2025

Shallipopi - Auracle cover

Mavo

Kilometer II EP

Tracklists: 4

Released On: Sep 26, 2025

Kilometer II EP Mavo - Kilometer II EP cover

DJ Maphorisa

South Gidi EP

Featuring: DJ Tunez, Wizkid

Tracklists: 3

Released On: Oct 24, 2025

DJ Maphorisa - South Gidi EP cover

Flavour

Afroculture

Tracklists: 13

Released On: Nov 28, 2025

Flavour - Afroculture cover

Tems

Love Is A Kingdom EP

Tracklists: 7

Released On: Nov 21, 2025

Tems - Love Is A Kingdom EP cover

Album Reviews

Various Artists – Official FIFA World Cup 2026 Album

Various Artists - FIFA World Cup 2026 Official Album

Read moreDetails

Chris Brown – Brown Deluxe (The Chocolate Edition)

Chris Brown - Brown Deluxe (The Chocolate Edition)

Read moreDetails

ALBUM: Vybz Kartel – GOD and TIME

Vybz Kartel - GOD and TIME

Read moreDetails

ALBUM: Latto – Big Mama

ALBUM: Latto - Big Mama

Read moreDetails

  • Countries
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo

No Result
View All Result
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
TAP TO RESUME
Select a mix above
0:00 / 0:00
Your queue