tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
Home Lyrics

Lyric Adekunle Gold – Mercy LYRICS

by Tommy
Jun 13, 2026 | 22:07
in Lyrics

width=924

MERCY Lyrics – Song Written by Adekunle Kosoko Gold.

Adekunle Gold after the success of his 2021 mega hit song, HIGH returns with this infectious record titled Mercy, Listen and check out the lyrics below;

STREAM/DOWNLOAD MP3

LYRICS

AG Baby carry body body
Bad Boy Deks no dey worry worry

Verse1:
Open my eyes show me who dey for me
Make I no dey pop rosé with my enemy
Scatter them far away across the seven seas
Helper wey dey disguise na principality
Oh lord have mercy mercy
This fake love don dey plenty plenty
Dem dey try do man dirty dirty
Jah Jah ma je a she sin she sin
Who born the pesin pesin
Wey wan cross me make dem try me try me
Red eye Red eye no more padi padi
Can`t kill my light I`m sorry sorry

Chorus:
When I show
Make dem make way make way
When I show
Make dem gbese
I go dey po
I go denge denge
I go dey po
dem go wakakurukere
When I show
Make dem make way make way
When I show
Make dem gbese
I go dey po
I go denge denge
I go dey po
dem go wakakurukere

Verse 2:
As you can see I`m just beginning
And I trouble nobody
So make nobody bother mi
As you see me na God dey fight for me
Nobody touching me
Can`t stop my destiny
Wetin I do do do
Shey I be your telly your daily news
Been a long time man I paid my dues
I`m premium now so I pick and choose
Ni ita faaji won mo bi mo se je
Bad boy deks I no apologize
Bet on myself and I`m rolling the dice
Kilamity Kilamity o
Oh lord have mercy mercy
This fake love don dey plenty plenty
Dem dey try do man dirty dirty
Jah Jah ma je a she sin she sin
Who born the pesin pesin
Wey wan cross me make dem try me try me
Red eye Red eye no more padi padi
Can`t kill my light I`m sorry sorry

Chorus:
When I show
Make dem make way make way
When I show
Make dem gbese
I go dey po
I go denge denge
I go dey po
dem go wakakurukere
When I show
Make dem make way make way
When I show
Make dem gbese
I go dey po
I go denge denge
I go dey po
dem go wakakurukere

Now available to stream & download
Download Here | Stream Now
Tags: adekunle goldMercy Lyrics

Related Posts

Adekunle Gold
News

Adekunle Gold Brings β€œOba” to GRAMMYs Global Spin With Special Performance

Adekunle Gold - Fuji Xtra
News

Simi Mixed Every Song on Adekunle Gold’s Fuji Xtra

Bobby Caldwell - What You Won't Do For Love
News

Adekunle Gold & Asake Both Sample a Classic Bobby Caldwell Record

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Trending Artists

Burna Boy Asake Wizkid Shallipopi Davido Ayra Starr Rema Kizz Daniel Tems Seyi Vibez Omah Lay Joeboy

Latest Albums

Shallipopi

Auracle

Tracklists: 22

Released On: Dec 05, 2025

Shallipopi - Auracle cover

Mavo

Kilometer II EP

Tracklists: 4

Released On: Sep 26, 2025

Kilometer II EP Mavo - Kilometer II EP cover

DJ Maphorisa

South Gidi EP

Featuring: DJ Tunez, Wizkid

Tracklists: 3

Released On: Oct 24, 2025

DJ Maphorisa - South Gidi EP cover

Flavour

Afroculture

Tracklists: 13

Released On: Nov 28, 2025

Flavour - Afroculture cover

Tems

Love Is A Kingdom EP

Tracklists: 7

Released On: Nov 21, 2025

Tems - Love Is A Kingdom EP cover

Album Reviews

ALBUM: Ycee – OUT OF SIGHT – OUT OF MIND: VOLUME 1

Ycee - OUT OF SIGHT - OUT OF MIND: VOLUME 1

Read moreDetails

ALBUM: Anendlessocean – Love Is a Machinery

Anendlessocean - Love Is a Machinery

Read moreDetails

ALBUM: Rick Ross – Set In Stone

Rick Ross - Set In Stone Album

Read moreDetails

Various Artists – Official FIFA World Cup 2026 Album

Various Artists - FIFA World Cup 2026 Official Album

Read moreDetails

  • Countries
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo

No Result
View All Result
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
TAP TO RESUME
Select a mix above
0:00 / 0:00
Your queue