tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
Home Lyrics

Lyrics 2Baba – “Oyi” f. HI-Idibia

by Tomiwa
Jun 12, 2026 | 16:02
in Lyrics

width=500

STREAM/DOWNLOAD MP3

2Baba ft. Hi Idibia – Oyi Lyrics

Verse 1 2Baba
Help me spread this message like Globacom
Make nobody come here dey come dey form
I know say no be everybody follow come
And no be every **(breast*) wey be silicon
Ehen
Make dem no come dey wash you
And make you do exactly what you wan do
Make you no say I no tell you
Make you no let devil come dey use you
But if I tell you say I love you
Abeg abeg no go turn me your mugu

Pre-Chorus 2Baba
That time 30 billion no go do you
That time EDUMOGA no go see you
Ehen
And if I start to dey stress you
Let me know because I no want to vex you
Bottom line, na only you wey know you
The same time you go do wetin wey favour you

Chorus 2Baba
Ahh
Oyi
Alo ma nyeótukpo
So make we do the thing jeje, make we do the live-show
Eh aih eh eh
Oyi
Alo nma`iye góligbo
So just be living your life and do the thing jeje, live-show

Verse 2 2Baba
If body dey hot you, drink water
No come, come dey form like butter
Because I know say you know say I know you
And no be every dressing go fit you (Ehen!)
Make you no make me mara eh
Attentiveness for my matter eh
I no fit halla
I no fit shout
I no wan make, na me and you dem talk about
And if I tell you say I like you
Abeg no let shakara come dey kill you

Pre-Chorus 2Baba
That time 30 billion no go do you
That time EDUMOGA no go see you
Ehen
And if I start to dey stress you
Let me know because I no want to vex you
Bottom line, na only you wey know you
The same time you go do wetin wey favour you

Chorus 2Baba
Ahh
Oyi
Alo ma nyeótukpo
So make we do the thing jeje, make we do the live-show
Eh aih eh eh
Oyi
Alo nma`iye góligbo
So just be living your life and do the thing jeje, live-show (x2)

Verse 3 HI Idibia
Make you dey check yourself
Before you come dey do wetin go cast you
Cause I don try for your matter
Make you butter, make you no dey do pass you
Cause I go do my own and you go do your own
Anything wey remain na bon we go bon
Cause life is too short for debating
Levels too cure for you, na wetin?

Chorus HI Idibia
Ahh
Oyi
Alo ma nyeótukpo
So make we do the thing jeje, make we do the live-show
Eh aih eh eh
Oyi
Alo nma`iye góligbo
So just be living your life and do the thing jeje, live-show
Live show, live show
Mixing zeenofoster

Now available to stream & download
Download Here | Stream Now
Tags: 2babaOyi

Related Posts

2Baba – Amplifier 350x350
Songs

2Baba – Amplifier New Song

Phyno, 2baba & Flavour - Okpeke
Songs

Phyno, 2baba & Flavour – Okpeke

IMG 20180626 152852 854
Songs

2Baba – Amaka ft. Peruzzi

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Trending Artists

Burna Boy Asake Wizkid Shallipopi Davido Ayra Starr Rema Kizz Daniel Tems Seyi Vibez Omah Lay Joeboy

Latest Albums

Shallipopi

Auracle

Tracklists: 22

Released On: Dec 05, 2025

Shallipopi - Auracle cover

Mavo

Kilometer II EP

Tracklists: 4

Released On: Sep 26, 2025

Kilometer II EP Mavo - Kilometer II EP cover

DJ Maphorisa

South Gidi EP

Featuring: DJ Tunez, Wizkid

Tracklists: 3

Released On: Oct 24, 2025

DJ Maphorisa - South Gidi EP cover

Flavour

Afroculture

Tracklists: 13

Released On: Nov 28, 2025

Flavour - Afroculture cover

Tems

Love Is A Kingdom EP

Tracklists: 7

Released On: Nov 21, 2025

Tems - Love Is A Kingdom EP cover

Album Reviews

ALBUM: Ycee – OUT OF SIGHT – OUT OF MIND: VOLUME 1

Ycee - OUT OF SIGHT - OUT OF MIND: VOLUME 1

Read moreDetails

ALBUM: Anendlessocean – Love Is a Machinery

Anendlessocean - Love Is a Machinery

Read moreDetails

ALBUM: Rick Ross – Set In Stone

Rick Ross - Set In Stone Album

Read moreDetails

Various Artists – Official FIFA World Cup 2026 Album

Various Artists - FIFA World Cup 2026 Official Album

Read moreDetails

  • Countries
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo

No Result
View All Result
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
TAP TO RESUME
Select a mix above
0:00 / 0:00
Your queue