tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
Home Lyrics

Lyrics Burna Boy – 20 : 10 : 20

by Tomiwa
Jun 26, 2026 | 01:05
in Lyrics

Burna

Burna Boy 20-10-20 Lyrics

STREAM/DOWNLOAD MP3

LYRICS

Shey you never hear
About the things wey happen there
Abi your eye never clear?
Mankind so wicked
Lets talk about my government
Open your mind and your ears
Wetin happen?
Shey na jazz o?
Make my people suffer suffer
All their nyanshes, don dey open,
Everything don scatter scatter

20th of October 2020
You carry army go kill many youth for Lekki
Na so WATER OOO WATER runaway my eyes
Nothing you go talk wey go justify the case of their murder

The Chief Of Staff, the Commander and the army wey carry order
Mr President, Mr Governor
Godfather, gbo gbo IJOBA

All your atrocity
All of your corner corner
Make all the DEADBODY disturb you for your dream

The money wey you thief yapa for your Aza (aza, aza)
You don turn our graduates to common beggars
All the book them go no matter
Cuz you no go get job if you no know godfather

The Chief Of Staff, the Commander and the army wey carry order
Mr President, Mr Governor
Godfather, gbo gbo IJOBA

All your atrocity
All of your corner corner
Make all the DEADBODY disturb you for your dream

20th of October 2020
You carry army go kill many youth for Lekki
Na so WATER OOO WATER runaway my eyes
Nothing you go talk wey go justify the case of their murder

We give them many chances, Dem FAIL my people
And When we cry for justice, Them kill my people
Walahi ALL of YOU
Their lives are on you
We no go ever forget all the youths
Wey die for TOLLGATE

The Chief Of Staff,
IJOBA, IJOBA

Aiiyii Aiiyi runaway my eyes
Aiiyii Aiiyi runaway my eyes

The Chief Of Staff…

(Protesters voices and military gunshots)

20th of October, 2020.

Burna Boy 20-10-20 Lyrics

Now available to stream & download
Download Here | Stream Now
Tags: 20 10 20Burna Boy

Related Posts

Shakira & Burna Boy’s Dai Dai Performance at 2026 World Cup Opening Ceremony
News

Shakira & Burna Boy’s Dai Dai Debuts on the Billboard Hot 100

Shakira & Burna Boy’s Dai Dai Performance at 2026 World Cup Opening Ceremony
News

Shakira & Burna Boy’s “Dai Dai” Breaks Into Spotify Global Top 5

Shakira & Burna Boy’s Dai Dai Performance at 2026 World Cup Opening Ceremony
News

Shakira & Burna Boy’s “Dai Dai” Peaks at #6 on Spotify Global Chart

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Trending Artists

Burna Boy Asake Wizkid Shallipopi Davido Ayra Starr Rema Kizz Daniel Tems Seyi Vibez Omah Lay Joeboy

Latest Albums

Shallipopi

Auracle

Tracklists: 22

Released On: Dec 05, 2025

Shallipopi - Auracle cover

Mavo

Kilometer II EP

Tracklists: 4

Released On: Sep 26, 2025

Kilometer II EP Mavo - Kilometer II EP cover

DJ Maphorisa

South Gidi EP

Featuring: DJ Tunez, Wizkid

Tracklists: 3

Released On: Oct 24, 2025

DJ Maphorisa - South Gidi EP cover

Flavour

Afroculture

Tracklists: 13

Released On: Nov 28, 2025

Flavour - Afroculture cover

Tems

Love Is A Kingdom EP

Tracklists: 7

Released On: Nov 21, 2025

Tems - Love Is A Kingdom EP cover

Album Reviews

ALBUM: Barry Jhay – Barrystar, Vol. 2

Barry Jhay - Barrystar, Vol. 2

Read moreDetails

Future – The Real Me

Future - The Real Me

Read moreDetails

ALBUM: Wande Coal – KING COAL

ALBUM: Wande Coal - KING COAL

Read moreDetails

Asake – M$NEY (Live Album Produced by The Compozers)

Asake - M$NEY

Read moreDetails

  • Countries
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo

No Result
View All Result
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo