tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
Home Lyrics

Lyrics Lil Kesh – “Flenjo” ft. Duncan Mighty

by Tomiwa
Jun 2, 2026 | 23:09
in Lyrics

width=500

STREAM/DOWNLOAD MP3

Lil Kesh ft. Duncan Mighty – Flenjo Lyrics

Intro
YAGI level
skibo, skiboh
Eh eh
PH and neca
wawawa

Chorus
Ah!
Abeg yem yem two bottles of stout, I cannot kill myself
Abeg yem two plates of Nkwobi too, I cannot kill myself
Wowo
I must to jaiye mi (jaiye mi) Flenjo (Flenjo)
Orire, Favour, Jejely, Splendor eh eh
jaiye mi (jaiye mi), Flenjo (Flenjo),
Chop money, billions
Orire, Favour, Jejely, Splendor eh

Verse 1 Lil Kesh
Ah, shebi them talk say na man wey work go chop
So I dey hustle, I dey work to ri result
I ri result, the money begin come in bulk
So I start to ball, make I no go shit for church
So I enter Beer Parlor, order Point & Kill
3 bottles, then I left the joint and chill
Nowo Nowo, fowosere, 100-billion Gang (ahh)
Pull up on you in a bullion van, ahh

A mumukumu, shayo gidi gan lojo na
Fafakufa jaiye gidi gan lojo na
As we dey enjoy, dey jarate o
Awon kele use ikebe to violate, mo daran
Call my baby o cos I get Pounds to na for you o
Sha ma redi o, cos all I have is all for you o

Chorus – Lil Kesh & Duncan Mighty
Ah!
Abeg yem yem two bottles of stout, I cannot kill myself
Abeg yem two plates of Nkwobi too, I cannot kill myself
Wowo
I must to jaiye mi (jaiye mi, jaiye mi oh, jaiye mi oh Flenjo) Flenjo
Orire, Favour,(jaiye mi oh, jaiye mi oh Flenjo) Jejely, Splendor eh eh
jaiye mi (jaiye mi oh, jaiye mi oh Flenjo), Flenjo
Chop money, billions
Orire, Favour, (jaiye mi oh, jaiye mi oh Flenjo) Jejely, Splendor eh

Verse 2 Duncan Mighty
Joly make Caro to ama
Buburu ka ibu na azu ga egbugbadu
Girlie feli feli fe, baby feli feli fe
Help me chop the fish and chop the meat
Chop iyapulu kpomo
Lil Kesh onemiye dinma oh oh
Wene Mighty, Lil Kesh omiokono mofia mu wewe
Baby oh, chop it, kamitiomama don`t go there
Kamichiomama chop money
Wene Mighty and Lil Kesh oh uh wa
Ah!
Man and Woman kopu wadu oh, onia mamo
Man and Woman kopu wadu oh, yah
Slay mama oh, onamo, ono mio kano oh, obo uh
Slay mama oh, onamo, chop the money oh
Oh Lil Kesh oh wa

Chorus – Lil Kesh & Duncan Mighty
Ah!
Abeg yem yem two bottles of stout, I cannot kill myself
Abeg yem two plates of Nkwobi too, I cannot kill myself
Wowo
I must to jaiye mi (jaiye mi, jaiye mi oh, jaiye mi oh Flenjo) Flenjo
Orire, Favour,(jaiye mi oh, jaiye mi oh Flenjo) Jejely, Splendor eh eh
jaiye mi (jaiye mi oh, jaiye mi oh Flenjo), Flenjo
Chop money, billions
Orire, Favour, (jaiye mi oh, jaiye mi oh Flenjo) Jejely, Splendor eh

Outro
Jaiye mi oh, jaiye mi oh, Flenjo (Enjoy my life, enjoy my life, flex)
Jaiye mi oh, jaiye mi oh, Flenjo (Enjoy my life, enjoy my life, flex)
Jaiye mi oh, jaiye mi oh, Flenjo (Enjoy my life, enjoy my life, flex)
Jaiye mi oh, jaiye mi oh, Flenjo (Enjoy my life, enjoy my life, flex)
Yo, Rexxie on this one
SpyrytMix

Now available to stream & download
Download Here | Stream Now
Tags: Duncan MightyFlenjoLil Kesh

Related Posts

Beyond the Hits: Shows, Tours, and the Real Business of Music
Editorial

They Didn’t Fall Off, Time Just Changed: Afrobeats and Its Forgotten Hitmakers

dips
Songs

Oladips – Champagne (Remix) ft. Lil Kesh

Duncan Mighty Olamide Blow Am Art
Songs

Duncan Mighty ft. Olamide – Blow Am

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Trending Artists

Burna Boy Asake Wizkid Shallipopi Davido Ayra Starr Rema Kizz Daniel Tems Seyi Vibez Omah Lay Joeboy

Latest Albums

Shallipopi

Auracle

Tracklists: 22

Released On: Dec 05, 2025

Shallipopi - Auracle cover

Mavo

Kilometer II EP

Tracklists: 4

Released On: Sep 26, 2025

Kilometer II EP Mavo - Kilometer II EP cover

DJ Maphorisa

South Gidi EP

Featuring: DJ Tunez, Wizkid

Tracklists: 3

Released On: Oct 24, 2025

DJ Maphorisa - South Gidi EP cover

Flavour

Afroculture

Tracklists: 13

Released On: Nov 28, 2025

Flavour - Afroculture cover

Tems

Love Is A Kingdom EP

Tracklists: 7

Released On: Nov 21, 2025

Tems - Love Is A Kingdom EP cover

Album Reviews

FIFA World Cup 2026 Official Album

FIFA World Cup 2026 Official Album

Read moreDetails

Chris Brown – Brown Deluxe (The Chocolate Edition)

Chris Brown - Brown Deluxe (The Chocolate Edition)

Read moreDetails

ALBUM: Vybz Kartel – GOD & TIME

ALBUM: Vybz Kartel - GOD & TIME

Read moreDetails

ALBUM: Latto – Big Mama

ALBUM: Latto - Big Mama

Read moreDetails

  • Countries
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo

No Result
View All Result
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
TAP TO RESUME
Select a mix above
0:00 / 0:00
Your queue