tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
Home Lyrics

Lyrics Oritse Femi – “Dey Your Own”

by Tomiwa
Jun 5, 2026 | 07:03
in Lyrics

width=500

STREAM/DOWNLOAD MP3

Oritse Femi – Dey Your Own Lyrics

Intro
Musical Taliban number one
Eh eh
Onyeoma na Oritse Femi
Nwa amama
It`s Vicebeatz make

Verse 1
This life Wey we dey liveeee eh
Na dey your own make I dey my own jeje jeje
This World Wey we deyyyy e
Na do your own make I do my own Oh Oh Oh
Na baba God blessing dey work
I no know wetin them wan kill me for
Small thing them go don dey look for fault
Shey na everything them go want to dey judge?

Chorus
If to say na human being be God
Nothing for this world go dey work
Thank God say man no be God
No man for dey this world
Uwa siri ike leh
Ile aye leh Oh Oh
Ndi uwa Siri ike
Ara aye le wan le ko ko

Verse 2
Them go tell you say them be your best man
When money don finish, them tuwama
Them go promise say them go dey your side
Them go still want make you commit suicide o

Hook
Ibiri o
Ibirii kam biri o
Ibiri o
Ibiri kam biri
If them no call you, dey your lane
No go carry another man gbege
Ibiri o
Ibiri kam biri
Otua

Verse 1 Repeat
This life wey we dey liveee eh
Na dey your own make I dey my own jeje jeje
This World wey we deyyy
Na do your own make I do my own Oh Oh Oh
Ife ni na eme na uwa
Ikpe a di na uwa
Oh Oh Oh Oh

Chorus
If to say na human being be God
Nothing for this world go dey work
Thank God say man no be God
No man for dey this world
Uwa siri ike leh
Ile aye leh Oh Oh
Ndi uwa siri ike
Ara aye le wan le ko ko

Some girls go dey form like them love you die
When money don finish them tuwama
She go follow that man with a range rover
If you call her phone, she go tell you game over

Hook
Oh no
Ibiri o
Ibirii kam biri o
Ibiri o
Ibiri kam biri
As them dey warn you, dey your lane
No go carry another man gbege
Ibiri o
Ibiri kam biri

Hey Oritse Femi
I love you
Taa!!
Common comot for here
Who you love?
Carry that your fake love comot for my front
Mtchewww

Oh my God Fiokee!

Now available to stream & download
Download Here | Stream Now
Tags: Dey Your OwnOritse Femi

Related Posts

WhatsApp Image 2018 06 11 at 12.15.39 AM 720x720
Songs

Yung6ix – I Pray ft. Oritse Femi

pelly jay
Songs

Pelly Jay – Bumper ft. Oritse Femi (Prod. by Puffy Tee)

maleke ft oritse femi
Songs

Maleke – Erujeje Ft Oritse Femi

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Trending Artists

Burna Boy Asake Wizkid Shallipopi Davido Ayra Starr Rema Kizz Daniel Tems Seyi Vibez Omah Lay Joeboy

Latest Albums

Shallipopi

Auracle

Tracklists: 22

Released On: Dec 05, 2025

Shallipopi - Auracle cover

Mavo

Kilometer II EP

Tracklists: 4

Released On: Sep 26, 2025

Kilometer II EP Mavo - Kilometer II EP cover

DJ Maphorisa

South Gidi EP

Featuring: DJ Tunez, Wizkid

Tracklists: 3

Released On: Oct 24, 2025

DJ Maphorisa - South Gidi EP cover

Flavour

Afroculture

Tracklists: 13

Released On: Nov 28, 2025

Flavour - Afroculture cover

Tems

Love Is A Kingdom EP

Tracklists: 7

Released On: Nov 21, 2025

Tems - Love Is A Kingdom EP cover

Album Reviews

Various Artists – Official FIFA World Cup 2026 Album

Various Artists - FIFA World Cup 2026 Official Album

Read moreDetails

Chris Brown – Brown Deluxe (The Chocolate Edition)

Chris Brown - Brown Deluxe (The Chocolate Edition)

Read moreDetails

ALBUM: Vybz Kartel – GOD and TIME

Vybz Kartel - GOD and TIME

Read moreDetails

ALBUM: Latto – Big Mama

ALBUM: Latto - Big Mama

Read moreDetails

  • Countries
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo

No Result
View All Result
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
TAP TO RESUME
Select a mix above
0:00 / 0:00
Your queue