tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
Home Lyrics

Lyrics Patoranking – “Confirm” ft. Davido

by Tyler Duncan
Jun 13, 2026 | 17:26
in Lyrics

width=500

STREAM/DOWNLOAD MP3

Intro
Shekpe
Baddest
World best

Patoranking
Rade give me this money
Cause this people dem dey do wetin funny
Baba give me this money
Cause this people dem dey do wetin funny

As I wake this morning
The first thing wey come my mind
Na how to make this money
As I wake this morning
I tell myself say omo na to make this money

Confirmation season, confirm
Oil and gas we confirm
Plenty money, confirm
Higher higher, confirm, eehh

Confirm
Market woman, Confirm
Danfo driver, Confirm
Everybody, Confirm o

L-O-V-E
I Love this, I love this life
I Love eeh, I Love this
L-O-V-E
I Love this, I love this life
I Love eeh, I Love this

Rade give me this money
Cause this people dem dey do wetin funny
Baba give me this money
Cause this people dem dey do wetin funny

Aye Aye Aye Aye
Baba God answer my prayer eeh
Aye Aye Aye
Oluwa come answer my prayer eeh

Davido
Shekpe
My wire no dey ever get dull season
My accountant always calling me
But my eye e dey your body yea
Oh eh
Omalicha give me something
As Jamaica no gree for me
But Anita don plan konji for me
But no oh

Shey you no dey look the man, look the man
The designer fit the man, look the brand
No be China, 150 grand, on my hand
This is shower, I said Don Perion

Me, I no dey ever dey worry
Na my God dey provide this money
Omo na why I dey dash this money
Honey

Ganish master confirm
Freeway self dey confirm
Adeleke money confirm

Naija people confirm
Galaxy is confirm
Osun money confirm
Confirm

Patoranking
L-O-V-E
I Love this, I love this life
I Love eeh, I Love this
L-O-V-E
I Love this, I love this life
I Love eeh, I Love this
Shekpe

Rade give me this money
Cause this people dem dey do wetin funny
Baba give me this money
Cause this people dem dey do wetin funny

Aye Aye Aye Aye
Baba answer my prayer eeh
Aye Aye Aye
Oluwa come answer my prayer eeh

Confirmation season, confirm
Oil and gas we confirm
Plenty money, confirm
Higher higher, confirm, eehh

Now available to stream & download
Download Here | Stream Now

Related Posts

Hero pic
Content

Infinix HOT 70 Series: The Smartphone That Lets You Wear Your Personality

Ayra Starr – Tornado (Official Music Video)
Songs

Ayra Starr – Tornado (Official Music Video)

Ycee - OUT OF SIGHT - OUT OF MIND: VOLUME 1
Albums

ALBUM: Ycee – OUT OF SIGHT – OUT OF MIND: VOLUME 1

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Trending Artists

Burna Boy Asake Wizkid Shallipopi Davido Ayra Starr Rema Kizz Daniel Tems Seyi Vibez Omah Lay Joeboy

Latest Albums

Shallipopi

Auracle

Tracklists: 22

Released On: Dec 05, 2025

Shallipopi - Auracle cover

Mavo

Kilometer II EP

Tracklists: 4

Released On: Sep 26, 2025

Kilometer II EP Mavo - Kilometer II EP cover

DJ Maphorisa

South Gidi EP

Featuring: DJ Tunez, Wizkid

Tracklists: 3

Released On: Oct 24, 2025

DJ Maphorisa - South Gidi EP cover

Flavour

Afroculture

Tracklists: 13

Released On: Nov 28, 2025

Flavour - Afroculture cover

Tems

Love Is A Kingdom EP

Tracklists: 7

Released On: Nov 21, 2025

Tems - Love Is A Kingdom EP cover

Album Reviews

ALBUM: Ycee – OUT OF SIGHT – OUT OF MIND: VOLUME 1

Ycee - OUT OF SIGHT - OUT OF MIND: VOLUME 1

Read moreDetails

ALBUM: Anendlessocean – Love Is a Machinery

Anendlessocean - Love Is a Machinery

Read moreDetails

ALBUM: Rick Ross – Set In Stone

Rick Ross - Set In Stone Album

Read moreDetails

Various Artists – Official FIFA World Cup 2026 Album

Various Artists - FIFA World Cup 2026 Official Album

Read moreDetails

  • Countries
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo

No Result
View All Result
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
TAP TO RESUME
Select a mix above
0:00 / 0:00
Your queue