tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
Home Lyrics

Lyrics Runtown – If E Happen For Lagos

by Tomiwa
Jun 12, 2026 | 14:19
in Lyrics

Runtown

Runtown – If E Happen For Lagos Lyrics

DOWNLOAD/STREAM MP3

LYRICS

If you no know big man ,you never know person
You no shine your eyes ,you never see something
You never party for eko ,omo you never do nothing
Government na yawa,dem no Dey do nothing

Verse 1
Na so dem waKa ,waka , waka
Everybody searching for the answer
The matter ,matter ,matter
If you ask me ,who I go ask am
Omo Wetin Dey pa pa pa
Governor talk say na federal
The same reason why the rich is getting richer na the reason why poor man still Dey japa

If e happen for Lagos
Make e Dey inside Lagos
And as e happen for Lagos
Make e Dey inside Lagos

If you no know big man ,you never know person
You no shine your eyes ,you never see something
You never party for eko ,omo you never do nothing
Government na yawa,dem no Dey do nothing

Verse2
Gats keep am on a low
Eyes on my money gats keep am on the low
Gidi gidi gada gada no Dey win fight
So we bring the fire brother me i can`t shout

Shey cos you see me in a Bentley
You want to friend me ,just to end me
Shey na my fault say God Dey bless me

Na so dem waKa ,waka , waka
Everybody searching for the answer
The matter ,matter ,matter
If you ask me ,who I go ask am
Omo Wetin Dey pa pa pa
Governor talk say na federal
The same reason why the rich is getting richer na the reason why poor man still Dey japa

If e happen for Lagos
Make e Dey inside Lagos
And as e happen for Lagos
Make e Dey inside Lagos

If you no know big man ,you never know person
You no shine your eyes ,you never see something
You never party for eko ,omo you never do nothing
Government na yawa,dem no Dey do nothing

Runtown – If E Happen For Lagos Lyrics

Now available to stream & download
Download Here | Stream Now
Tags: If E Happen For Lagos LyricsRuntown

Related Posts

runtownwizkid2
Songs

Runtown – Bend Down Pause ft. Wizkid (Prod. By Del B)

runtown
Songs

Runtown – Baby Answer (Prod. Shizzi)

Little Simeoney Delilah ft Runtown ART tooXclusive.com
Songs

Little Simeoney – Delilah ft. Runtown (Prod by Tspize)

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Trending Artists

Burna Boy Asake Wizkid Shallipopi Davido Ayra Starr Rema Kizz Daniel Tems Seyi Vibez Omah Lay Joeboy

Latest Albums

Shallipopi

Auracle

Tracklists: 22

Released On: Dec 05, 2025

Shallipopi - Auracle cover

Mavo

Kilometer II EP

Tracklists: 4

Released On: Sep 26, 2025

Kilometer II EP Mavo - Kilometer II EP cover

DJ Maphorisa

South Gidi EP

Featuring: DJ Tunez, Wizkid

Tracklists: 3

Released On: Oct 24, 2025

DJ Maphorisa - South Gidi EP cover

Flavour

Afroculture

Tracklists: 13

Released On: Nov 28, 2025

Flavour - Afroculture cover

Tems

Love Is A Kingdom EP

Tracklists: 7

Released On: Nov 21, 2025

Tems - Love Is A Kingdom EP cover

Album Reviews

ALBUM: Ycee – OUT OF SIGHT – OUT OF MIND: VOLUME 1

Ycee - OUT OF SIGHT - OUT OF MIND: VOLUME 1

Read moreDetails

ALBUM: Anendlessocean – Love Is a Machinery

Anendlessocean - Love Is a Machinery

Read moreDetails

ALBUM: Rick Ross – Set In Stone

Rick Ross - Set In Stone Album

Read moreDetails

Various Artists – Official FIFA World Cup 2026 Album

Various Artists - FIFA World Cup 2026 Official Album

Read moreDetails

  • Countries
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo

No Result
View All Result
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
TAP TO RESUME
Select a mix above
0:00 / 0:00
Your queue