tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
Home Lyrics

Lyrics Simi – “I Dun Care”

by Tomiwa
Jun 5, 2026 | 07:40
in Lyrics

width=768

STREAM/DOWNLOAD MP3

Simi – I Dun Care Lyrics

Verse 1
I call you baby
Some people don`t know I call you baby
Hmmn, they say am crazy,
No be my fault oh, you drive me crazy
E get as e dey do me,
I carry your matter for my head
Oya fa mi sodo re; baby mi show colour re
I gats show say am feeling you
I go follow you as you dey follow me
And they gats know say na me and you
I wanna show you off, sho le wa sodo mi?
I no be shy girl, oh Lord, you`re the one that I like
And anybody wey mind oh, wetin them dey find oh?

Chorus
Ah, won ni mo be (won ni mo be oh)
But I Dun Care oh (I Dun Care oh)
Iwo ni mo fe (iwo ni mo fe oh)
So, I Dun Care oh (I Dun Care oh)

Won ni mo be (won ni mo be oh)
No, I Dun Care (I Dun Care oh)
Iwo ni mo fe (iwo ni mo fe oh)
So, I Dun Care oh (I Dun Care oh)

Verse 2
Eh, you light my fire,
I wanna be Simisola your flower
Eh, you give me Dollars,
You no dey tire oh, Yemi My Lover
Say you na be the one, you` da very one
As you dey do me, baby carry on
The way you love me, won beri gan
Gbogbo won beri gan ohh; gbogbo won beri

I gats show say I dey feel you
I dey follow you as you take follow me
And they gats know say na me and you
I must show you off t`o ba wa sodo mi
I no be shy guy; oh Lord; you`re the one that I like oh yea
And anybody wey mind oh, wetin them dey find oh?

Chorus
Ah, won ni mo be ohhh (won ni mo be oh)
But I Dun Care oh (I Dun Care oh)
Iwo ni mo fe (iwo ni mo fe oh)
So, I Dun Care oh (I Dun Care oh)

Won ni mo be (won ni mo be oh)
But I Dun Care oh (I Dun Care oh)
Iwo ni mo fe (iwo ni mo fe oh)
So, I Dun Care oh (I Dun Care oh)

Verse 3
Oh no, if they say I too loyal *eh eh*
If dey say I too love am ohh *I Dun Care*
They say I too talk am, but I don`t care oh
No, I don`t care; they say I too like am
Say I too brag, I don`t like show oh
They say I too shout am, no, I don`t care oh

Chorus/Verse
Oh, won ni mo be oh oh *won ni mo be oh*
No, I Dun Care oh *I Dun Care oh*
Iwo ni mo fe ohh *iwo ni mo fe oh*
So, I Dun Care *I Dun Care oh*

Na you gimme love *won ni mo be oh
Me I really don`t care nana *I don`t care oh
You gimme sugar *iwo ni mo fe oh
Sugar baby *I Dun Care oh

They say our own too much *won ni mo be oh*
Ko le ye won baby *I Dun Care oh*
We take it slow, we don`t rush *iwo ni mo fe oh*
Tete ma bo baby *I Dun Care oh*

Won ni mo be oh oh *won ni mo be oh*
But I don`t really care nana *I Dun Care oh*
No time *iwo ni mo fe oh*
It`s no lie *I Dun Care oh*

Outro
Oh ohhhh, oh nonono
I Dun Care oh,
I go follow you as you take follow me
I Dun Care oh ohh
I Dun Care

Now available to stream & download
Download Here | Stream Now
Tags: I Dun CareSimi

Related Posts

Adekunle Gold - Fuji Xtra
News

Simi Mixed Every Song on Adekunle Gold’s Fuji Xtra

Adekunle Gold - Fuji Xtra
Songs

Adekunle Gold & Simi – Blue Fire

Adekunle Gold & Simi
News

Adekunle Gold Previews New Track with Simi

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Trending Artists

Burna Boy Asake Wizkid Shallipopi Davido Ayra Starr Rema Kizz Daniel Tems Seyi Vibez Omah Lay Joeboy

Latest Albums

Shallipopi

Auracle

Tracklists: 22

Released On: Dec 05, 2025

Shallipopi - Auracle cover

Mavo

Kilometer II EP

Tracklists: 4

Released On: Sep 26, 2025

Kilometer II EP Mavo - Kilometer II EP cover

DJ Maphorisa

South Gidi EP

Featuring: DJ Tunez, Wizkid

Tracklists: 3

Released On: Oct 24, 2025

DJ Maphorisa - South Gidi EP cover

Flavour

Afroculture

Tracklists: 13

Released On: Nov 28, 2025

Flavour - Afroculture cover

Tems

Love Is A Kingdom EP

Tracklists: 7

Released On: Nov 21, 2025

Tems - Love Is A Kingdom EP cover

Album Reviews

FIFA World Cup 2026 Official Album

FIFA World Cup 2026 Official Album

Read moreDetails

Chris Brown – Brown Deluxe (The Chocolate Edition)

Chris Brown - Brown Deluxe (The Chocolate Edition)

Read moreDetails

ALBUM: Vybz Kartel – GOD & TIME

ALBUM: Vybz Kartel - GOD & TIME

Read moreDetails

ALBUM: Latto – Big Mama

ALBUM: Latto - Big Mama

Read moreDetails

  • Countries
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo

No Result
View All Result
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
TAP TO RESUME
Select a mix above
0:00 / 0:00
Your queue