tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Entertainment
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
Home Lyrics

Lyrics Terri – Doo

by Tomiwa — September 14, 2026

Terri

Terri releases this cool track titled Doo, produced by IamBeatz. Off his debut EP – AfroSeries.

DOWNLOAD MP3

Terri – Doo Lyrics

Verse 1

See i fit be a bad man Doro
But a bad man sef be the best,
baby you sef you know,
Say your love just dey scatter my head
Baby je ka jo jo,
Make we see who go carry first,
No go try leave the show oh,
Cos I gat a lot on my chest

Pre-Chorus

Your friends say I be player, player,
So when I leave dem go hail ya, hail ya,
And na your body go tell ya oh, tell ya
Your friends say I be player, player,
So when I leave dem go hail ya, hail ya,
And na your body go tell ya oh, tell ya

Chorus

What does it mean to you cos it means the whole world to me,
My baby doo doo doo, doo doo doo, yeah e ye
What does it mean to you cos it means the whole world to me,
My baby doo doo doo, doo doo doo, yeah e ye

Verse 2

Dem say who no goal e no go
Say never know the scores
But I too don try but I never see result
I don`t know if it`s my fault, I don`t know
Baby girl back to default
Baby girl dou I’m begging, begging for your love
If you tell me you love me
I swear it will be enough
baby I go wait you for junction
Cos without you my life no fit function

Pre-Chorus

Your friends say I be player, player,
So when I leave dem go hail ya, hail ya,
And na your body go tell ya oh, tell ya
Your friends say I be player, player,
So when I leave dem go hail ya, hail ya,
And na your body go tell ya oh, tell ya

Chorus

What does it mean to you cos it means the whole world to me,
My baby doo doo doo, doo doo doo, yeah e ye
What does it mean to you cos it means the whole world to me,
My baby doo doo doo, doo doo doo, yeah e ye

Verse 3

And Baby I no lie when I tell you say na only you dey make me happy,
Girl I dey hope to meet your pappy,
Make I tell am say you dey make me kpie kpie, bad
All over the city dem know,
Na your love dey carry me go,
Baby call on my I go show say
If you call on me see I swear I go show oh oh

Pre-Chorus

Your friends say I be player, player,
So when I leave dem go hail ya, hail ya,
And na your body go tell ya oh, tell ya
Your friends say I be player, player,
So when I leave dem go hail ya, hail ya,
And na your body go tell ya oh, tell ya

Chorus

What does it mean to you cos it means the whole world to me,
My baby doo doo doo, doo doo doo, yeah e ye
What does it mean to you cos it means the whole world to me,
My baby doo doo doo, doo doo doo, yeah e ye

Now available to stream & download
Download Here | Stream Now

Doo Collaboration Songs

  • Lyrics Terri – Doo
Tags: DooTerri

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Trending Artists

Burna Boy Asake Wizkid Shallipopi Davido Ayra Starr Rema Kizz Daniel Tems Seyi Vibez Omah Lay Joeboy Ruger Fireboy DML ODUMODUBLVCK Ckay Adekunle Gold Ladipoe Zlatan Olamide

Latest Albums

Davido

ORIADÉ

Released On: 2026

Davido - ORIADÉ cover

Prettyboy D-O

In The Fire

Released On: 2026

Prettyboy D-O - In The Fire cover

Asake

M$NEY Live in London

Released On: Jul 24, 2026

Asake - M$NEY Live in London cover

Juls & Projexx

Junction

Released On: 2026

Juls & Projexx - Junction cover

Tml Vibez

A Street Kid’s Diary

Released On: Dec 05, 2025

Tml Vibez - A Street Kid's Diary cover

Album Reviews

ALBUM: Kaestyle – Stylish

Kaestyle - Stylish

Read moreDetails

ALBUM: Unknown T — LISTEN.

Unknown T — LISTEN.

Read moreDetails

ALBUM: FOLA – 9

ALBUM: FOLA - 9

Read moreDetails

ALBUM: Jhené Aiko – Westside Whimsy

ALBUM: Jhené Aiko - Westside Whimsy

Read moreDetails
No Result
View All Result
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Entertainment
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
TAP TO RESUME
Select a mix above
0:00 / 0:00
Your queue