tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
Home Lyrics

Lyrics Victor AD – “Wetin You Gain”

by Tomiwa
Jun 27, 2026 | 21:47
in Lyrics

width=500

STREAM/DOWNLOAD MP3

Victor AD – Wetin We Gain Lyrics

Intro
Red eye yeah yeah..
Bros if you no love am wetin you gain
It`s Victor AD nah nah nah yea
Pray for grace ma gee
I say pray for grace ooo

Pre-Chorus
Oluwa ma gba gbe mi
I want all dis money
No won take d same step Wey I take last year
Wey no work for me ooo
Lord!
As I dey grind I dey hustle
Bless me wit this money
Baba na ur hand I dey
I say make u run am for me o

Chorus
If we no make money
Wetin we gain ooo, (wetin we gain)
My bro wetin we gain, (wetin we gain)
If we no buy d Benz
Wetin we gain ooo, (wetin we gain)
Omo na Wetin we gain, (wetin we gain)
If we no get control
Wetin we gain ooo, (wetin we gain)
Omo na Wetin we gain ooo, (wetin we gain)
If we no make money
Wetin we gain ooo, (wetin we gain)
Omo na Wetin we gain oo, (wetin we gain)

Verse 1
Lord u know Wetin me and u don talk
Make e manifest oo baba
Ah, The street na by grace
No b who hustle pass dey carry first oh
Na your grace I take dey live
I no fit play attack and defense oh, At the same
And I thank you Lord say even wen I dey cast
You still give me the talents
And the gift make I pass eh

Hook
Phone dey ring
Na family dey call oo
If no b billing
Na something dey sup oo
Anyhow e be omo money is involve oo
Oluwa bless me cos I no fit dull oo
So much pressure on a mere figure
I say in dollar i still want that 10 figure
I need d kind of money wey go make Dangote say
Who b dis black skin man wey dey worry am eh

Chorus
If we no make money
Wetin we gain ooo, (wetin we gain)
My bro wetin we gain, (wetin we gain)
If we no buy d Benz
Wetin we gain ooo, (wetin we gain)
Omo na Wetin we gain, (wetin we gain)
If we no get control
Wetin we gain ooo, (wetin we gain)
Omo na Wetin we gain ooo, (wetin we gain)
If we no make money
Wetin we gain ooo, (wetin we gain)
Omo na Wetin we gain oo, (wetin we gain)

Verse 2
This year I want to buy motor
This year I want to buy house
This year I dey pray make oluwa no pass me by
Cos I pray for grace ma gee
It`s not written dat u will find all you seek
But u will never find that which u did not seek
Omo this shit is deeper than life
It`s not for d shallow mind
As we still dey, dey grind eh

Hook
Phone dey ring
Na family dey call oo
If no b billing
Na something dey sup oo
Anyhow e be omo money is involve oo
Oluwa bless me cos I no fit dull oo
So much pressure on a mere figure
I say in dollar i still want that 10 figure
I need d kind of money wey go make Dangote say
Who b dis black skin man wey dey worry am eh

Pre-Chorus
Oluwa ma gba gbe mi
I want all dis money
No won take the same step Wey I take last year
Wey no work for me ooo
Lord!
As I dey grind I dey hustle
Bless me wit this money
Baba na ur hand I dey
I say make u run am for me o

Chorus
If we no make money
Wetin we gain ooo, (wetin we gain)
My bro wetin we gain, (wetin we gain)
If we no buy d Benz
Wetin we gain ooo, (wetin we gain)
Omo na Wetin we gain, (wetin we gain)
If we no get control
Wetin we gain ooo, (wetin we gain)
Omo na Wetin we gain ooo, (wetin we gain)
If we no make money
Wetin we gain ooo, (wetin we gain)
Omo na Wetin we gain oo, (wetin we gain)

If we no make money
Wetin we gain ooo, (wetin we gain)
My bro wetin we gain, (wetin we gain)
If we no buy d Benz
Wetin we gain ooo, (wetin we gain)
Omo na Wetin we gain, (wetin we gain)
If we no get control
Wetin we gain ooo, (wetin we gain)
Omo na Wetin we gain ooo, (wetin we gain)
If we no make money
Wetin we gain ooo, (wetin we gain)
Omo na Wetin we gain oo, (wetin we gain)

Now available to stream & download
Download Here | Stream Now
Tags: Victor ADWetin You Gain

Related Posts

Victor AD & Timaya - Only God
Lyrics

Victor AD & Timaya – Only God Lyrics

Victor AD & Timaya - Only God
Songs

Victor AD & Timaya – Only God

ab0239629b
A-List

Victor AD – No Give Up ft. Rudeboy

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Trending Artists

Burna Boy Asake Wizkid Shallipopi Davido Ayra Starr Rema Kizz Daniel Tems Seyi Vibez Omah Lay Joeboy

Latest Albums

Shallipopi

Auracle

Tracklists: 22

Released On: Dec 05, 2025

Shallipopi - Auracle cover

Mavo

Kilometer II EP

Tracklists: 4

Released On: Sep 26, 2025

Kilometer II EP Mavo - Kilometer II EP cover

DJ Maphorisa

South Gidi EP

Featuring: DJ Tunez, Wizkid

Tracklists: 3

Released On: Oct 24, 2025

DJ Maphorisa - South Gidi EP cover

Flavour

Afroculture

Tracklists: 13

Released On: Nov 28, 2025

Flavour - Afroculture cover

Tems

Love Is A Kingdom EP

Tracklists: 7

Released On: Nov 21, 2025

Tems - Love Is A Kingdom EP cover

Album Reviews

ALBUM: Barry Jhay – Barrystar, Vol. 2

Barry Jhay - Barrystar, Vol. 2

Read moreDetails

Future – The Real Me

Future - The Real Me

Read moreDetails

ALBUM: Wande Coal – KING COAL

ALBUM: Wande Coal - KING COAL

Read moreDetails

Asake – M$NEY (Live Album Produced by The Compozers)

Asake - M$NEY

Read moreDetails

  • Countries
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo

No Result
View All Result
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo