tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo
No Result
View All Result
tooXclusive
No Result
View All Result
Home Lyrics

Lyrics Wizkid x DJ Tunez – Cover Me

by Tomiwa
Jul 13, 2026 | 18:54
in Lyrics, Songs

Wizkid

STREAM/DOWNLOAD MP3

Wizkid – Cover Me Lyrics


Intro
It`s Kel P vibes

Bridge
Tonight, where the party dey?
Where my people dey?
Where the shayo dey?
Wey go?make?man feel alright
Tonight,?when nobody dey eh
Na who go?dey
No throw-wey
Yeah yeah

Verse 1
No forget say your dream no fit happen for one night, yeah
And when e happen, make you enjoy this life, say na one life
Yeah yeah
And when the journey bin dey start
Dem go look, dem go dislike
Say no time, Man just dey live like man just like

Chorus
Baby cover me
Baby cover me
Baby cover me
Just for tonight
Cover me
Baby cover me
Baby cover me o
Just for tonight

Ko se mi lati bere o
Toba dale a ma soro oo, yeee
Ko se mi lati bere o ohh
My baby my baby my baby

Verse 2
You got to know what the music do to me
She say, na the music make her fall for me
She say, my music got a hold on her
She say, my music got a hold on her
This life wey you see, fit make you pai now
Life dey, wey money can buy now
I don tey, i don tey, i don try now
No be everything you see for life, you yan now, woo

Bridge
Tonight, where the party dey?
Where my people dey?
Where the shayo dey?
Wey go?make?man feel alright
Tonight,?when nobody dey eh
Na who go?dey
No throw-wey
Yeah yeah

Chorus
Baby cover me
Baby cover me
Baby cover me
Just for tonight
Cover me
Baby cover me
Baby cover me o
Just for tonight

Ko se mi lati bere o
Toba dale a ma soro oo, yeee
Ko se mi lati bere o ohh
My baby my baby my baby

*Trumpet*

Mix monster

Last verified: May 20, 2026

Now available to stream & download
Download Here | Stream Now
Tags: Cover MeDJ TunezWizkid

Related Posts

Victony – SLICK
Editorial

10 Nigerian Songs You Shouldn’t Miss This Week

Frenna ft. Odeal & Wizkid - COCA BODY
News

Frenna, Wizkid & Odeal’s Coca Body Debuts in UK Afrobeats Top 10

Wizkid
News

Spotify Milestone: 9 Nigerian Stars Cross 3 Billion Streams

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Trending Artists

Burna Boy Asake Wizkid Shallipopi Davido Ayra Starr Rema Kizz Daniel Tems Seyi Vibez Omah Lay Joeboy

Latest Albums

Shallipopi

Auracle

Tracklists: 22

Released On: Dec 05, 2025

Shallipopi - Auracle cover

Mavo

Kilometer II EP

Tracklists: 4

Released On: Sep 26, 2025

Kilometer II EP Mavo - Kilometer II EP cover

DJ Maphorisa

South Gidi EP

Featuring: DJ Tunez, Wizkid

Tracklists: 3

Released On: Oct 24, 2025

DJ Maphorisa - South Gidi EP cover

Flavour

Afroculture

Tracklists: 13

Released On: Nov 28, 2025

Flavour - Afroculture cover

Tems

Love Is A Kingdom EP

Tracklists: 7

Released On: Nov 21, 2025

Tems - Love Is A Kingdom EP cover

Album Reviews

ALBUM: Llona – On The Road

Llona - On The Road

Read moreDetails

ALBUM: Tml Vibez – A Street Kid’s Diary

ALBUM: Tml Vibez - A Street Kid's Diary

Read moreDetails

ALBUM: Fireboy DML – ZUKO!

Fireboy DML - ZUKO!

Read moreDetails

ALBUM: Ckay – BANGER BOY

CKay

Read moreDetails

  • Countries
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo

No Result
View All Result
  • Countries
    • Nigeria
    • South Africa
    • Ghana
    • Tanzania
    • Kenya
    • Zambia
    • Congo
    • United kingdom
  • Stats
  • News
  • Music
  • Culture
  • Videos
  • Artists
  • Advertise
  • Music Promo