Blame On Me Lyrics by Majeeed
Put the blame all on me
Put the blame all on me
You don’t know the value of wetin you get until you lose it
Oju kokoro o da
No go dey dey greedy
You give me peace of mind, olomi
Wetin I find go Sokoto go soko dey my sokoto
I waka from Orile reach Magodo enter Okoko

I don too mess up oh-oh, put the blame all on me

Olorun
Walahi o 1 don fuck up and I know
No take my life o
I don beg you tire, you know
So tell me if I go fit do something wey go make you kololo
Capitalize on that thing and nowo nowo
Let me know cause I don dey jogodo jogodo
Wetin I find go Sokoto go soko dey my sokoto
I waka from Orile reach Magodo enter Okoko
Wetin I find go Sokoto go soko dey my sokoto
I don too mess up oo, put the blame all on me