
INDUSTRY MACHINE Lyrics by ODUMODUBLVCK
Yeah
Hahahaha e Dey work
Wooooo
BLVCKSHEEP forever
BLVCKSHEEP for life
IZGAAJU till we KPEME ANTIWORLDGANGSTARS
GE records
You get me
ODUMODUBLVCK
Native
Dem been dey find me for
Sholzi
UCEE
They been dey find me for court all along
Na me Dey dance on their grave
E no cost
(E no cost ooo)
Industry machine
I don come
FALAna (over us o)
Challenge me and see
E no poss
I too much
(I go talk am as e be)
They been dey find me for court all along
Because Na me Dey dance on their grave
E no cost
(E no cost ooo)
Industry machine (Remy boy)
I don come
FALAna (over us o)
Challenge me and see (we many)
E no poss
I too much
Dem say na rubbish we Dey talk (yes)
Dem say na jaggons we Dey spit (dead)
Some say na hulabalu lingua (hahaha)
But na my music dem Dey chop (fact)
No be childs
No be play
E be like rice
Keles Yakpa for my bean bag
One lyric
Dem go begin to Dey mescafor
Postinor
For the haters
Wey Dey hate on us
(He even put it on the line)
What if him kpai?
What if we cry?
At least him try?
0000000
MOHBAD my guy
How many tries? (Foul)
Too many lies
Native records
Pull up in the game
Without credentials
1 year in the game
They know my name
They know the pendant
I still Dey rap Dey sing
No Doopleganger
ODUMODU
You don hammer
Yes I know
Ofiliganga (ganga)
I see my Champagne on the way The game don tire for my plays My head is wanted on a plate
Them been dey find me for court all along
Na me Dey dance on their grave
E no cost
(E no cost ooo)
Industry machine (Kala)
I don come
FALAna (over us o)
Challenge me and see
E no poss
I too much
(I go talk am as e be)
They been dey find me for court all along (because)
Na me Dey dance on their grave
E no cost
(E no cost ooo)
Industry machine (antiworld gangstars)
I don come
FALAna (over us o)
Challenge me and see
E no poss
I too much
(I go talk am as e be)
Challenge me and see
Dem many wey don come
Dey don see
I dull them o
0000
Industry machine I don
FALAna
Industry machine o






