
LAYI WASABI Lyrics by ODUMODUBLVCK & Reminisce
Recording recording
Kala kala
Bile
Kala
ATL baby
SHOLZ out here
BLVCKSHEEP forever
BLVCKSHEEP for life
IZGAAJU till we KPEME
ANTIWORLDGANGSTARS
GE records
You get me
ODUMODUBLVCK
Native
Yeah
BAW
Grrr
Arghhh
Take
Take man for joke
Like say I no sabi
layi wasabi
Joke man
Nothing wey vou sabi
I for like be your sponsor But your mama tell me say
MODU keep your money
This one na Nkapi
He’s capping
He knows you’re his daddy
Take man for joke
Like say I no sabi
YOU
layi wasabi
Joke man
Nothing wey you sabi I for like be your sponsor
But your mama tell me say
MODU keep your money
This one na nkapi
He’s capping
He knows you’re his daddy
One by one
Make dem answer my query
No be charge and bailing
I’m a blue blood
I know you don’t know the meaning
Legacy is stuck in veins
Na me carry hip hop go club
I follow run hotbox
December time it was only us 5 minutes of fame, all gone Now they’re back to square one Accountable for all my wrongs I am responsible for all the hatred bore
It is because won
I celebrated it over their loss
Hey, I’m up
While, They dropped Of course
Their begging ZIANO
They want to chill with us
But him no go gree them
E go better make i lose air
I go rather kill them who cares
Do time in jail
While I’m inside I go still inspect
Each of them grave
Their family member flowers
It will not smell a day
Take
Take man for joke Like say I no sabi
You layi wasabi
Joke man
Nothing wey you sabi
I for like be your sponsor
But your mama tell me say
MODU keep your money
This one na nkapi
He’s capping
He knows youre his daddy
[REMINISCE]
Bile!
Oh ye rappers ,OBO Quilox ni yin, tin ba shayo tan ni ma ya yin Oja Daddy, Oko NIa, 5ft 11, epon maalu, baba iya yin
25 years in the game,4040 je beat lo
Abi ori n tayin
Online lo wa, anything goes, rora ma jabula, menomo ma Sha yin
Astagfirulah, mo toro idariji, Ogun
ma pa yin
Lo Lo Lo Lo, Local Rappers, fxck it! Ta le fin ta yin
Worked hard in my youth, mo kan Sanwo school lo, mo den te idi
Gen Z bere proof, iya hafusa n wo CSI
lo steady
E don tey wey I rap, e don tey wey !
trap
E don tey wey I boom bop
Osanobua! Kevin de Byrne re o, Suuru too tap
Odumodu! Kala fe gbe Aga jade, ka lo she shootout
No Cho Cho Cho, hmmm, showing workings joor
Make you no chuk mouth
Last hook
Take man for joke
Like say I no sabi
Remilekun
Joke men
Nothing wey them sabi






